Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,878 members, 7,980,068 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 03:06 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3525322 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (863) (864) (865) (866) (867) (868) (869) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:01pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:lol. dey Dia dey dull.. na ur wife dey complain say she no get toaster...I say make I toast her so she no go think say she no fine cos I knw say na beautiful woman.. but as u don show, I go jejely dey ma lane |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:02pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:lol... If dcheifpriest catch u, I no dey dia o, irunmole no sabi wetin den dey call phone o, na to dey chop cock irunmole sabi. Anyway e get anoda one sha bur if i describe hin house for u, u no go fit get am, may b u go com block me for house tomoro morni make i carry u go hin house |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:03pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: Just Dont worry I Dont even need to tell him if he has eyes he'll see everything except you've covered them with efo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:04pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:husband wey u think say den kidnap and u no report for station.issokay.. kontinu. tomoro if he goes missing, I will continue ma toasting. cos I no dey stop for.middle of d road. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:04pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:Thank u jare my sweet heart.Lets go and sleep.I love u so much.i can't fit love anoda person d way i lov u.oya let's go. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:06pm On Feb 03, 2016 |
justified10:na experience man like us oh sorry like kbs468 she needs o, all d single for dis city no get experience of how to care for woman |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:06pm On Feb 03, 2016 |
SC31: Lai lai it can't be. Why would she borrow husband wen am stil functioning? My rukkyola can't stoop so low to be chasing guys around. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:08pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: I love u2 my queen.8-) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:08pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:pls i canot wait til 2moro.let's go now now.I have smtin more important i need 2 take care of.It's not abou u o.am not reportin u again.I need 2 protect my marriage ryt nw. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:10pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser: My padi of life, how far na. Hw u dey roll since morning? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:11pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:Thank u so much dear.Don't listen 2 anybdy again o and don't check any mentions.Let's go and sleep u hear |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:11pm On Feb 03, 2016 |
justified10:lol.. Na dat kind method den dey take approach woman for una village, una too much o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:13pm On Feb 03, 2016 |
justified10: Na joke she dey joke. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:13pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina: Hmmm just Dont worry your wife rukkyola would fill you in on what transpired here and I'm sure she'll do a good job |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kuchikau: 11:13pm On Feb 03, 2016 |
kuchikau:.. IghravweIG do the needful above. What happens to the proposed update? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:14pm On Feb 03, 2016 |
justified10:Ah! U dis boy! Ma kobami fa.My husband is back already.pls just go and sleep and don't say anytin |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:15pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:Hmmmmmmmmmmmn. Since I said we react to what we see and you too react to what you hear, I have seen this and my reaction now continues by saying that my wives are already reacting on my behalf as a sign of the New found love in my Household already. Spixytinxy, Oya continue showing how you adore your hubby if not for anything else but to reignite the sweet romantic rivalry between you and Mschubby |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:15pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:my gud friend no b dis kind period wey I won help u carry on wit ur responsibility, u suppose show face o, abeg still go do some work join we go call u wen will finish |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:15pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: I go meet u 4 bed. Oya go position 4 sef 4 me i dey come, dis nyt go dey sweet die. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:15pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:Chai the work of efo 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:15pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:dat is d summary of all d grammar wey we dey talk... 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:16pm On Feb 03, 2016 |
SC31:no b wetin u get for mind o, I never wise rich dat levo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:17pm On Feb 03, 2016 |
SC31:pls go and sleep.don't u hav tym in ur house abi ur husband don loss and u no com get wrk again.na 2 dey poke ur nose into my family mata na im remain 4 u.Go and sleep jor! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:18pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:sent4rina dis ur wife mind no pure for u o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:19pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser: Abeg if na joke, oya stop it b4 i vex 4 u o. Help me ke! Wetin i go dey do wey u go dey help me 4 my wife. Wait o... Abi ogogoro don dey wori dis my friend ni(i jux dey think ni o, base on wetin u dey talk 4 mouth). |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:19pm On Feb 03, 2016 |
SC31::-P amebo. Gud 4 u. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:19pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:motigbo.. I will com bak wen he leaves home tomoro.. #whispering# don't loose d opportunity of getting iPhone from me..u knw ur fone don chop stew |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kuchikau: 11:19pm On Feb 03, 2016 |
greatestman:... Dear distinguished senator Amodu, please read carefully the above regarding ministrial Nominees and act accordinly on my BEHALF. Write to them via the office of the senate president(greatestman) exclude the names of suspended senators. Pls Treat as urgent!!! Kuchikau, (deputy senate president) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kuchikau: 11:20pm On Feb 03, 2016 |
. greatestman:... Dear distinguished senator Amodu, please read carefully the above regarding ministrial Nominees and act accordinly on my BEHALF. Write to them via the office of the senate president(greatestman) exclude the names of suspended senators. Pls Treat as urgent!!! Kuchikau, (deputy senate president) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:22pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:bros, d joke no funny o. cos I no laff wen she talk am.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:22pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:for wia? Shebi u want to report me to d cheif priest, oya go report me nw, i no dey beg u again |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:23pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: Lol I'm waiting for my husband |
(1) (2) (3) ... (863) (864) (865) (866) (867) (868) (869) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |