Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,863 members, 7,952,528 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 05:18 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3506410 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (864) (865) (866) (867) (868) (869) (870) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:24pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:Lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:24pm On Feb 03, 2016 |
Kbs468:ah! U sef don com? Am in sup already. Whispering **abeg if my husband ask u da is it tru i wanted 2 borrow u pls save my marriage and tel him no.U ar my last hope so pls no fal my hand u hear** |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:26pm On Feb 03, 2016 |
justified10: Na u dey take her serious, she no mean it. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:27pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:Ah! Fraiser even u dah i trusted so much.y ar u falling ma hands nw.pls save my marriage.U know i love my husband so much |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:28pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:Dem no know naa. make dem ask Spixytinxy and Mschubby why dey still endure to stick with me during our trying time. Na because dem no wan miss out na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:29pm On Feb 03, 2016 |
justified10:iphone ko.i don't want.lemme alone |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:29pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:ok if u want us to go nw no wahala, block me for dat hotel wey dey for d back of d kings palace, na from dia we go go d baba house |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:31pm On Feb 03, 2016 |
SC31:I dey kampe and you |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:31pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:ahan! Shebi i said i wil not report u again.Fraih pls com & hep me beg ur twin na. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:31pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: No amount of things they can talk about, i trust u and i'll take it wit an open mind. NA LOVE DEY SHAKE ME LIKE SAY I DRINK OGOGORO, NO BI MY FAULT... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:31pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:No be me Even my wife can attest |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:32pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:my personal person i gallant o, hope u hav seen ur wife, she was very worried cos of ur absence o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:32pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:wetin cary hotel com dis mata nw.If my husband catch me nko? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:33pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:lol. I no knw say ur wife na d female version of Bovi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:33pm On Feb 03, 2016 |
amodu:I dey kampe too,how's your iyawo and the unborn twins? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:35pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:moti try o. gudnyt...tomoro |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:35pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:Fraih is in bae's arms.... I've missed bae so much. Good night Rukkyola, sent4rina cant fit vex for you na even if you borrow plenty husband, he still wont. Good Night everyone, my Fraiser, SC31, Justified10 Tmrw is another day. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:35pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser: pls make sure u arrange 1 correct wheelchair if u dey go dey hotel o, u fit need am after she don come see u finish. Wetin i dey talk sef... She no fit come meet u sef in d 1st place. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:35pm On Feb 03, 2016 |
SC31:ur husband is not comin hom 2day so pls go and sleep u hear.Don't chuk ur mouth nside my mata abeg.I don live ur husband 4 u. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:37pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:my gud friend i no go mind to come peep o, more over division of labour is allowed o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:37pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:My love am doin dat already so pls live doz mentions u hear. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:38pm On Feb 03, 2016 |
Fraih:gud nyt dear... but wait o, everybody don marry for dis city o. y only me com single na? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:38pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: Don't mind me, it's the nurturing of the twin's pregnancy that has kept me busy. Mention don't. My sweetheart is hale and hearty and I am not stressing her at all because in our own house, it is the husband that fetches water, grind pepper etcetera. It is a muat attend for you as a family friend and namesake. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:38pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: *whispering back* You don't need to beg for anything nauw. After all, I never hated and won't hate you, rather you ran away from me but that is no grounds for me to cause you harm in your marriage Na in an attempt to take revenge of love frustration out of it. so be rest assured that you are safe because he won't believe anything or anyone else but whatever I told him if he approached me as a sign of the trust he has in me after the call permission I put through to him earlier on today. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:39pm On Feb 03, 2016 |
Good night everyone,sleep tight and sweet dreams.. Abeg if una help me see my bae crooboy tell am say I don go inside house as I wait for am tire and I no see am. Qbeg sent4rina hold your wife well so that she no go dey think of to dey borrow people husband again |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Feb 03, 2016 |
justified10:lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:40pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola: Hav heard u dear. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:40pm On Feb 03, 2016 |
justified10:Na because your own wife Is on her way, just be patient, she'll come for you... Just like it happened with Shammak and I. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:41pm On Feb 03, 2016 |
SC31: They are kicking and their mother is radiantly beautiful as usual. Thanks for checking on us How is he, CROBBOY |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:41pm On Feb 03, 2016 |
Kbs468:i love u buh don't tel him i said so o. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:42pm On Feb 03, 2016 |
Sent4rina:no ooo no b lyk dat... U be my very close friend, i no fit open my eyes down make ur wife dey waste na abi wot re friends for |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:42pm On Feb 03, 2016 |
amodu:wow! Ur wife dey engoin o |
(1) (2) (3) ... (864) (865) (866) (867) (868) (869) (870) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |