Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,221,663 members, 8,049,602 topics. Date: Friday, 10 January 2025 at 06:29 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3597197 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (908) (909) (910) (911) (912) (913) (914) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:07pm On Feb 05, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:07pm On Feb 05, 2016 |
Sent4rina:na so dem take lie.soja ko thief ni.Bsides y u make me cry yesterday na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:10pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola: Did u cry? What did i do? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:11pm On Feb 05, 2016 |
SC31:c mouth abeg! U wey i no c ur brk lyt wen dem enta dis mornin.Shebi u no say dah ur husband is gud 4 notin.I pity u wen dem com attack u.sha no run come my side because i no go hep u.OYO is ur case |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by laramite(f): 11:11pm On Feb 05, 2016 |
Fraiser:lolssss Fraiser so mcb get great comedian like u. So u dey hide ur talent since all dis day. Nice one Fraiser:lolssss Fraiser so mcb get great comedian like u. So u dey hide ur talent since all dis day. Nice one |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:12pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola:lol..u need am..as I dey imagine u, u no too fat..u need to dey eat wella |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:13pm On Feb 05, 2016 |
By popular demand, these is for the Golden Republic.
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:14pm On Feb 05, 2016 |
Fraiser:i no dey fear again fa.i don already tel dem sey na we get 9pm-1am.make dem skip,skip,skip go after one wen dem com.so na my tym i dey use so.make dey chop d rest wen them com |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:16pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY: Baba, I dey ooo It has been a busy day. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:16pm On Feb 05, 2016 |
titobiloluwa01:Don't mind some of these people who just open their mouth wide and allow words to escape out without control and proper evaluation. IMAGINE ME AT THIS TIME WITH CITIZENS AWAKE WHO ARE WELL INFORMED. WHAT NYSC TALK DO I HAVE TO MAKE THAT THEY DO NOT KNOW ALREADY? ATLEAST IT IS EVIDENT BECAUSE NO ONE IS ASKING ANYTHING OF SUCH |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:17pm On Feb 05, 2016 |
Sent4rina:continue pretendin o.After u vex liv only me go sleep yesterday. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:17pm On Feb 05, 2016 |
amodu: Hmmmmm, this yummy yummy that is not eat able, we'll manage it with love sha,hope u had a wow day? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:18pm On Feb 05, 2016 |
Fraih: Delivered |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:19pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola:fraiser, walai u no well. lolz.. so na rukkyola talk am... chai. u dis woman. if dem com, u go run away d way u did in d morning. se jeje fa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:19pm On Feb 05, 2016 |
SC31: Amen dear I am very much grateful daughter |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LMAyedun(m): 11:19pm On Feb 05, 2016 |
Cindy222:My name is also on the list.. I haven't collected my statement of Result too... maybe next week as well. What state(s) do have in mind to register/serve?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:20pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola, your mouth too sharp!
Hian! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:22pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola: Haba! Shebi na u call me to bed yestade, u don 4get ni. U know im incapable of making u shed tears. Oyah mabinu dear mi. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:23pm On Feb 05, 2016 |
justified10:eh en! As i talk yesterdy i get 1 fine friend wey i 4 lyk make u marry.Her name na sc31.tho she don mari o.but her husband no get head.i stil de wonda wetin she stil de do 4 dat kain man house.If u gri lyk her i go knw as i go take tel her dis nyt so dat ina go do sharp,sharp mari b4 dah her mumu husband com bak.so quickly reply me make i help u work am dis nyt.i no lyk as ur lyf take dey waiste as single.som ov ur mates don born sef! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:24pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola:I no know say d question na season film o, ok make I continue wit d answer as I don get extra shit.. 21. Yes u fit bring generator come camp bur e go be dat big mikano wey den dey use crane carry so dat e go fit carry all d appliances in ur room. 22. Naso u fit bring escort from house lyk female house girl, gateman, male house boy, grandfather, grandmother, u fit even pack all ur village chief come. 23. No o, u no fit carry plane come because seaport no dey camp, bur u fit carry train com sha because i hear say den don build airport for camp because of rich man pikin lyk u wey go com wit train. 24. Yea u fit carry belle com camp just make sure say u bring baby walker wey u go dey put d belle so dat d belle no go distract u wen u won go do drilling 25. Yes o u fit bring ur cattle com bur make sure u bring lyk five lion join wey go dey help u look after d cattle so dat thief no go thief dem |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:26pm On Feb 05, 2016 |
SC31:That had consistently been my intention many years now I refused to clear for service. But owing to the Nigeria factor thing in addition to pressure from Mumsy insisting I didn't go to school, I am deciding to do this. I had always been of the oppinion that this NYSC is just a waste of one's productive life for a year and more - in my own case, by March 2017, it'll be 1 year and 3 Months wasted life since I had to officially resign since January from most of my consulting to give me time to follow up NYSC related matter. And the NYSC lack of structure is just enough to support my line of thought that it is a waste of time. Many times people work with the assumption that through NYSC, they'll get a good life start in terms of Job and business. But when you follow through with statistics of our predecessors, you'll realise often that its less than 10% of post CM that are ever priviledged to experience this fate. That is because if you have ever been involved in business startup and development, you'll understand that 1 year is TOO TOO SHORT A TIME to understand your new environment, your prospective clients, your competitors and their competitive advantage, the legal system and taxes governing a city, state or region, that will help you make an informed decision with respect to starting a job or product or service,performing your SWOT analysis, and other vital things that guaratees a lasting business. 1 YEAR IS TOO TOO SHORT A TIME TO DO ALL THAT REMEMBERING THAT THE REQUIREMENT OF YOUR PPA AND CDS WILL STEAL A VALUABLE PORTION OF YOUR TIME IN THE SAME ONE YEAR MY INTAKE: NYSC SHOULD JUST BE OPTIONAL FOR THOSE THAT NEEDS THE BENEFITS ASSOCIATED THEREIN |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gosj01(m): 11:27pm On Feb 05, 2016 |
Guys...Relax, All will be well! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:28pm On Feb 05, 2016 |
LogoDWhiz:OGA PRESY, DAH BABE DEY TRY FOR US O. ABEG JUST LEAVE AM |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:29pm On Feb 05, 2016 |
Fraiser: You answers no get part2.:p U nd my wife ehn, i sha dey watch u wit my corner corner eyes, dnt 4get o. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:29pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY:I dey hail u too o, hope u dey prepare for tomoro screenin for senate, i don dey read past question since o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:30pm On Feb 05, 2016 |
Fraiser:lol! my belle don burst 4 hea.i gaz 2 check ur remainin ansa so dat i go fit laff wela.c wetin haters don cause 4 us.Dey don even make our IRRELEVENT talk plenty wel wel.Daz 2 show say God dey our bak.na satan dey folo dem.nxt tym dem no go find our trouble again. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:32pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola:oya shappaly runs d babe for me... I knw say by tomoro pple wey no lyk romanticism go fyt us.. make I knw wetin dem fyt me for.. if she gree, I go justify Dia fight..but if d ss3 abi wetin b ha name no gree, den I go use traditional fight anybody wey fight me. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:35pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY:She dey try for us? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:35pm On Feb 05, 2016 |
Sent4rina:y u no com wait make we folo go sleep 2geda yesterday.dah yestydy nyt na bad day 4 me o.i com wake up c bad mornin again.I no go lie u even if i lie giv anybdy, i felt bad dis mornin fa abou d intruder.i just de pretend give evrybdy ni fa! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:36pm On Feb 05, 2016 |
Fraih:Fraiser now seems to be a perfect comical fit and match for Rukkyola thus performing the nerves relieving job of your hubby and awaiting Minister of jokes and laughter-Shammak already especially at this trying time of ours in Golden City. like you righly said, I was sagaciously 'unavoidably absent' but I believe that the precedent bug to that suffix have been completely overwhelmed, outrunned and outgunned to death already. sure I'm fine now and as you can see from my ability to post again Aww! I guess it's another confirmation of the fact that the targeted goals of our founding fathers are being Met again and again just as acknowledged in the recent past by both bolagabriella and Alhassanu not to talk of those b4 then. I suppose the invited guests were busy disecting amodu's attention and I sure believe that all of us would advise him to look in their direction b4 they cut him to pieces |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:37pm On Feb 05, 2016 |
Fraiser:I fit borrow some from you, or you want make I do 'giraffing' for work tomorrow? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:38pm On Feb 05, 2016 |
LogoDWhiz:pressy! Wat i do? Daz remind me. sent4rina pressy talk wan rubbish yesterday fa.buh as u quick go sleep u no com c am |
(1) (2) (3) ... (908) (909) (910) (911) (912) (913) (914) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 67 |