Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,108 members, 7,977,208 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 10:06 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price (866 Views)
Why E Be Say To dey do Woman For Ynash Dey Sweet Well Well?? / Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass / Man Dey Vex Ooo!!!this Groom Can't Wait To Pounce On His Bride (2) (3) (4)
Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 10:05am On Feb 11, 2016 |
I bin dey wonder say y d man go pay bride price, no be say dem won marry? abi d bride price mean say "thank you for taking care of this my wife, now is time to fucck her till eternity, thank you" no be nowadays wey be say all dis girls don dribble diccckkss into dere punnany pass Ronàldo, wey be say d punna don turn to bread bakery, wey be say if u see see d thing u fit shout, wetin be dis so really y should giyz pay bride price |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by lamideee(f): 10:10am On Feb 11, 2016 |
Wait mak I ask Ifa.... |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Pheals(f): 10:14am On Feb 11, 2016 |
This is the third stupid guy post on NL today ask our fore fathers |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by excellencyabia1: 10:27am On Feb 11, 2016 |
You want them(women) to pay your own? |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 10:30am On Feb 11, 2016 |
Pheals:really so sorry for u |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Strahovski1(m): 10:32am On Feb 11, 2016 |
Come over here in India the ladies pay the dowry not the men. And they pay in cash |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 10:36am On Feb 11, 2016 |
Strahovski1:heheeennnn na so naso, |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Pheals(f): 10:38am On Feb 11, 2016 |
hkidola00:u don modify my post continue It is in your DNA or u inherit it? I mean to insult people and change their words |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 10:40am On Feb 11, 2016 |
All the gals weh dey complain say naija culture no permit them to flirt like d men, if they want a revolution, let them fight to cancel d payment of bride price and dowry. When ure buying something at a price permanently for life, u'll definitely want the best..its normal or perhaps let them be the one to pay d brideprice instead |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 10:43am On Feb 11, 2016 |
Pheals:hehehe, u sabi me |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 10:44am On Feb 11, 2016 |
RadicallyBlunt:wetin be all |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by cruzita(f): 10:47am On Feb 11, 2016 |
some times I wonder if nairaland na yaba left |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 10:50am On Feb 11, 2016 |
hkidola00:Na spacebooking tinz |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 10:57am On Feb 11, 2016 |
cruzita:ohhhh tot as much, it is well, tell ur mum and dad to take u dere |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by MrCork: 10:57am On Feb 11, 2016 |
hkidola00: ...see your ghana head like pilliow case.....so all you want is free woman plus free punnny & free romance like its yor human right..abi?......GO & FIND A JOB...MENNNNN!!! (No ofeeense) 2 Likes 1 Share |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 11:00am On Feb 11, 2016 |
In asa 's voice. op ole , alagidi. iya Mi lo bimi , emi kin se OMO registry .......... |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 11:05am On Feb 11, 2016 |
MrCork:free punna all d way |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(m): 11:07am On Feb 11, 2016 |
Diddyydiva:heyhey take ya time |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Pheals(f): 11:23am On Feb 11, 2016 |
hkidola00:because u insult me |
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 5:23pm On Feb 11, 2016 |
I bin dey wonda 2 |
(1) (Reply)
DO We Still Have This Kind Of Girls In Nigeria? / Question For The Guys! / 2000 Naira Up For Grabs
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |