Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,914 members, 7,876,478 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 06:20 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1918) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3442081 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1915) (1916) (1917) (1918) (1919) (1920) (1921) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 10:33pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
u don scatter am for me o, I no understand o
Hahaha hahaha hahaha hahaha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
hmmm!
nd can u guess wot? Wit u around me, I stand a very gud chance of bcomin d best man somday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 10:33pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
babe u make sense o, i just dey reason check ur dp for d first tym, hw far u make we relate na, I go spend money for u o. no mind d wey i dey talk sha, no b my fault I no sabi write luv poem.
Ma Love don't cost a thing.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:34pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Lolz.. Alryt soi for doin dat... And abt food... Nooo u must eat somtin o.....
okay......pap will do........chai!! I really married well
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 10:35pm On Mar 19, 2016
eddykisses1:


Even you? My Witch of OZ...mmmm

Shebi u leave her run.
Hahahahahaha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:38pm On Mar 19, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, na u no Wetin u giv blizzydodo chop ooooo
see den won know d secret, bur dey can never know it... See dey are suprised, dey are amazed, dey are bewildered, I just hope dia bewilderness will not get dem into d wilderness because of me nd blizzydoDo matter
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41pm On Mar 19, 2016
spixytinxy:
y I no go bliv dem, I no u now
because of wetin don go on btw us bfor abi, am now a changed man o

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:42pm On Mar 19, 2016
spixytinxy:
so wat d big deal, se mk im no come my shop ni
I tire o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:42pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
okay......pap will do........chai!! I really married well
Na only laf I fit dey laf 4 dis mata! Jubrealguy weldon oh jst no do my future wife anyhw, bcarefulu oh!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43pm On Mar 19, 2016
iambibi:
..ok sir...!! #OperationPrepareUrBaddestPunchlinnes#
punchlines for sale o... At a ridiculously low price
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:44pm On Mar 19, 2016
Chommieblaq:



***Smiles, whispers to iambibi, ma head don scatter***
.. Lmao.. Babe.. By d time iamdynamite finsh... Ur head go burst join!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:46pm On Mar 19, 2016
Testimony89:

Na only laf I fit dey laf 4 dis mata! Jubrealguy weldon oh jst no do my future wife anyhw, bcarefulu oh!!!
who be u wey u no get rope for neck, na salad dey make u dey dream like ds......i no wan talk much. Oya iambibi come reply am, na u know where u c am......
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46pm On Mar 19, 2016
iambibi:
Jubrealguy... Hav u eaten
oya go give d boy hin fud make we com reason jor, I don dey miss u already, I no want make u dey far from me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:49pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
babe hw I wish d body is a transparent glass, probably u will b able to see tru my body nd see hw commited i am to u in my heart. I want u to shun d distractors, dey hav notin to offer dan to poison ur mind, just bliv me, I will not let u down
That's ur friend's wife you kow. I go break bottles o. if nah joke stop am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:49pm On Mar 19, 2016
tuffpivot:
lol father don spoil dis days... I rather turn monk 4 monastery
lol... If I come put reverend bfor d father nko?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:50pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
punchlines for sale o... At a ridiculously low price
.. Fraiser Fraiser... I no evn kno wetin i go dey call u.. Weda na my partner in crime abi na wetin... because.... Ur head dey there.... Oya back to business.. Hu u wan sell ur punchlines to and at wat price
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:51pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
punchlines for sale o... At a ridiculously low price
.. Fraiser Fraiser... I no evn kno wetin i go dey call u.... because.... Ur head dey there.... Oya back to business.. Hu u wan sell ur punchlines to and at wat price
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:52pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
nd can u guess wot? Wit u around me, I stand a very gud chance of bcomin d best man somday
em Egbon fraiser, if nah best man u want, i would make u one when me and beckytee are renewing our vow
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:52pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
who be u wey u no get rope for neck, na salad dey make u dey dream like ds......i no wan talk much. Oya iambibi come reply am, na u know where u c am......
I lik ur courage guy unlike oda guys wei no get liver to protect dia bae bt sincerely, I envy u..... Bt tak very gud care of my bestie..... Sey u hia? Sey we b padi now?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 10:54pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Lmao.. Babe.. By d time iamdynamite finsh... Ur head go burst join!!



***Smiles ***
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55pm On Mar 19, 2016
tuffpivot:
my sista even d devil disguises as an angel of light ooo.... Tread cautiously... Better still no thread
owkeee... na u won b d latest follow com abi, God pass u o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 10:56pm On Mar 19, 2016
Kbs468:

Hahahaha. Alheri ne fa yasa ankiro sunan ki fa. Aman tunda na ga alamar changi a kaunar ki, to bari ni janye hanuna kawai. grin
***Smiles ***

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
baby, u avnt cooked now, where else will i get food if not from u?
oya go chop make u go sleep, I won follow ur wife reason
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:57pm On Mar 19, 2016
Testimony89:

I lik ur courage guy unlike oda guys wei no get liver to protect dia bae bt sincerely, I envy u..... Bt tak very gud care of my bestie..... Sey u hia? Sey we b padi now?
u stylishly threatened to take away my wife from me, we can never be padi........in fact, i wan ban u from our house
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:59pm On Mar 19, 2016
iambibi:
..dnt mind me dear... Am so sorry i left u like dah.... Oya tell me... Wat do u want to eat...
babe go nd prepare two hungry man pack for d boy so dat hin go belle full sleep quick quick, I need ur attention
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:01pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
oya go chop make u go sleep, I won follow ur wife reason
iambibi, see, they say no nation fight a war on two fronts and win either, i can be repelling Fraser's attraction to u and repel testimony89 who's working so hard to get away from the friendzone......seriously, i wanna know what's happening ooo its 12 am and they are both waiting for me to sleep so they can possess my possession....... make i understand wetin dey happen, abeg
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 11:01pm On Mar 19, 2016
Chommieblaq:


Shebi u leave her run.
Hahahahahaha

Me? Abi her husband leave her run den na me come dey wif her since...d guy cm bk na so she va
moose
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:04pm On Mar 19, 2016
Testimony89:

I lik ur courage guy unlike oda guys wei no get liver to protect dia bae bt sincerely, I envy u..... Bt tak very gud care of my bestie..... Sey u hia? Sey we b padi now?
..jubreal dear as i dey go to go reply am.. i con notice say him don pack well..... Soo dear Testimony89 is ma bestie....... Trust me.. U hav notin to worry abt
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:04pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
lol.....me just dey wait make dem postpone am to august, na dat time dem go see d real me......buh i fit boro u my twitter account oo, make u run show ur talent make una no allow presido dey alone.
Meanwhile na protest dtobs go protest wey dem possess hin possession, ori iya mi no go allow me protest
lmaoooooo, fuc.k u bad o, person wey u suppose dey respect sey hin b activist, see how u finish am... Wit d kyn tin wey dey happen for dis city, even if nysc talk sey na december camp go open, bois no go try comot go protest again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Whaaaattttttt!! Babe... And u say u dnt have appetite..its already late for dat na.. . Dear for d luv of God take pap naa.. Abeg.. Na beg i dey beg.. cry
lol... Make ur house boi... Oh sorry ur husband dey take pap sleep, hin b sickler? Nawa o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:08pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
iambibi, see, they say no nation fight a war on two fronts and win either, i can be repelling Fraser's attraction to u and repel testimony89 who's working so hard to get away from the friendzone......seriously, i wanna know what's happening ooo its 12 am and they are both waiting for me to sleep so they can possess my possession....... make i understand wetin dey happen, abeg
.. Seriously baby.. Trust me!!.. Abi U no kno me again?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Lolz...ladi kwali pot... Den dah pot must be a fine pot...
ok I hear, just try me

(1) (2) (3) ... (1915) (1916) (1917) (1918) (1919) (1920) (1921) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.