Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,910 members, 7,980,239 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 09:27 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3525619 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1916) (1917) (1918) (1919) (1920) (1921) (1922) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:11pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:kai I shake my head for u, insecurity don collect ur right has an husband comot ur hand, u don turn gbewudani |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chymi(f): 11:12pm On Mar 19, 2016 |
Am surfing as usual...your grandma must be a very pretty woman eaglevision: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:13pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:over knowing u dey worry me.......buh i know all ds boiz sef, dem fit go carry juju from dem Abbeyunique2 village.........well, tomorrow prayer for church ho badt gan b dat. I trust u plenty but like i said background checks are necessary. My mind is cooleeeh now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:13pm On Mar 19, 2016 |
Chommieblaq:abi na... Me self go start to dey talk akure dialect o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:15pm On Mar 19, 2016 |
Chommieblaq:na because of sey u never meet person wey get better money for hand o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:15pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:naso ore, u get luck welwel |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:16pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:My guy e no reach dat level nd u sopos hapi oh! I no kno sey u guys don marry na..... O ya pele!!! u get gud wife bt pls no break ha hrt oh! I dey watch |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:19pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:how are head no go burst wen she marry dynamite, wetin dem dey use break stone, her head no hard reach stone na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:20pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:if u see the kind big star wey i trail, i bn wan give up before....i no know say na iambibi i dey go meet....I just thank God say i no give up. Oshey ore mi....d one wey u talk don do, goan sleep |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 11:20pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:Iamdynamite get money scatter, as nysc dey post us, he wan carry me go Paris. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:21pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:.. Wats dis one sayin..... Abi na u wey ur blood don turn paraga b sickler ..... Shebi u say u don change.... We neva still see d change |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:21pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2:na me talk sey make my padi no sabi care for woman? Na free world everybody dey o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:25pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:lol. no try my village jazz o. awon original dibia and witches lo wanibe. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chymi(f): 11:25pm On Mar 19, 2016 |
I think we all need to see this http://www.sunnewsonline.ng/thinking-out-loud-about-the-nysc/ 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:27pm On Mar 19, 2016 |
Testimony89:okay, she don vouch for u so e b like say i no go ban u frm my house bt rules dey ooo 1. No eva 4 ur life tell me mak i no brk ha heart cos dar talk too dey self righteous, i kno ur plan...me and my babe know how we dey roll 2. the most important......don't ever try to peep outside dat friendzone let alone leave because na u waka inside ursef and dere shall u b forever |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:28pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:babe u dont hav problem, oya call me dat beautiful name ''my treasure'' wey dey inside ur heart, no police man go arrest u for dis city aswear, as per dat punchlines na all dem guys wey no get d talent to compose punchlines I won sell dem for o, at a very shikini money, no worry na u go dey help me collect d money |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:30pm On Mar 19, 2016 |
chymi:dunno say this bae is a twitter warlady. she is dope. i wonder why she doesn't talk like that here. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:30pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2:no b ''best man'' I talk, na ''best'' ''man'' oya pronounce am again |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:.... Treasure fire....... Infact i no business with again... I go only send d ppl wey go need ur punchlines to u ok.... Tnks... And gudnit |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:32pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:when two elephants are fightin. nah Blizzydodo go suffer becos nkan tia se ti ile fi jo, nah everybody go know. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:.... Treasure fire....... Infact i no business again... I go only send d ppl wey go need ur punchlines to u ok.... Tnks... And gudnit |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:33pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:lol. u don jonze walahi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:35pm On Mar 19, 2016 |
Where is this bae oluwafirefunmi. i've missed you |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:35pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:..lmao..... Chaii Jubreal jubreal.....i luv dis guy!!.. Deariee gudnit and sweet dreamz |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:alfa... Shey dat pap don do u? Abi make I help u arrange garri nd kulikuli |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:41pm On Mar 19, 2016 |
Chommieblaq:ehya... Which of d paris o, because d paris wey I know plenty o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:ds our love tori....ehn! m now taking it cardiovascular, dem wan dey use brain dey chyke u......iro nla....anyway, u need to sleep oo, i told u today would b a good day and it is, tomorrow would be a better day even.....sunday things so u need some bracing up to do |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:43pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:hw far u shey u don feed d boi hin pap finish? Hin suppose don go sleep by now, so hw dis nyt go b na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:43pm On Mar 19, 2016 |
Chommieblaq:PARIS........ |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:48pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:.... Ok boss!! Gudnit and Swit dreamz |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:50pm On Mar 19, 2016 |
gudnyt guys... Which u all nice sleep... Tomoro is anoda day |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:50pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:.. *shaking ma head* because i kno say na paraga dey talk.. Oya goan lie down and close ur eyes and sleep u hear.. Gud boi!! |
(1) (2) (3) ... (1916) (1917) (1918) (1919) (1920) (1921) (1922) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47 |