Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,166 members, 7,998,033 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 03:11 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2670057 Views)
NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (196) (197) (198) (199) (200) (201) (202) ... (2142) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:06pm On Mar 23, 2016 |
yorme: I love it when a man is very observant. Laughing gas ko, crying stove ni |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:08pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:fyn swty, I no lyk as u dey vex for here, abeg stop giving dem d medicine oh, |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:10pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:u eh... U can just fine trouble. I like u that way sha. It is just like o b4 all these ur crush come carry 2x2 plank dey pursue me. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:11pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25: Ayam blushing brown at that "observant" part oh! *covers face* |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:11pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:hmmm, I too jealous, in fact mk I do announcement, if dottune, drop his number here, mk nobody try collect am, or else !!!, swty u can now drop it |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:11pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky: Lolz. Not them o. Just one person called justified10 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:12pm On Mar 23, 2016 |
yorme:tanx dearie, if I say mk u add me, I no knw hw dottune go feel, he is a jealous type |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:14pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:abi, no worry , next tym I go call u, tanx for ur concern |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:14pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:Same thing dey do me, I just dey DAY DREAM of you |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:14pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:*adjusts side mirror* |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:16pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:Yes o yorme I'm a jealous type, you no go like make I give you E-Punch. Sweety Franceswasky don't mind him o |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:16pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:kapable na front mirror u go soon adjust |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:17pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:u're always welcome. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:17pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:... |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:18pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:hahahahaha Just kontinu!! Na so e dey always start |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:18pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:oohhh, dat so swt of u |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:20pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky: U wey i know? U smart pass that level na. Na to tickle the jealousy of him fa! *whispers* Oya, coman do d wasky thing in ma life na |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:23pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Yorme I go soon serve you some kind E-Punch o, which one is she should come and do the wasky thing? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:25pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:ehn ehn..tor. make kraspo no pass him boundary o.no dey folo him chat for nyt o..cos na dat tym emotion dey build. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:26pm On Mar 23, 2016 |
yorme:lol, covers face and walk away, mk I leave u and dottune |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:30pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:same here o...hope u are fine.. as u call me dear, e com b lyk u talk say u go marry me... yorme, warn ursef o..I dey c u and abbie25...guy, farabale o |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:30pm On Mar 23, 2016 |
justified10:justified so ur matter wit Abbie don blind u, u no cum notice me abi |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:35pm On Mar 23, 2016 |
I have a kweshon for ya all |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:36pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:over notice dey worry me. u Neva c ma letter? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:37pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky: Chai, neva knew u are d Rebekah of our time fa! U wanto turn two brothers against each other! Sopona, god of thunder no go gree! Dottune, coman carry ur babe oh...i dey fear una, plus including ur life-sucking e-punch fa! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:37pm On Mar 23, 2016 |
justified10: Don't worry.. No jealous too much.. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:37pm On Mar 23, 2016 |
justified10:lol, u so funny, I for say u no notice me nah |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:39pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:I will reduce my jealousy... ayam happy o.. ruthobaz ow u dehy? c ma abbie don coprate |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:40pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:This one wey u dey adjust side mirror anyhow... Let dottune cash u oh. D guy huge no be here...e be like say na goliath family him come from. Come imagine say d guy dash u one punch! Ehnehn...u wan ask kweshion |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:42pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky: |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:42pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:I no dey unnotice fine girl lyk u na.. u dey wonder how I know abi? ehm, I get inner eye |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:42pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Lmao! Better o |
(1) (2) (3) ... (196) (197) (198) (199) (200) (201) (202) ... (2142) (Reply)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |