Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,717 members, 8,000,037 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 07:32 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3551164 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2175) (2176) (2177) (2178) (2179) (2180) (2181) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:33pm On Apr 16, 2016 |
CROBBOY:baba, just what i needed.......i just dey sweat.....u no dey see my mention ni? u juzz go like dat and na u bn dey do the whole "write abt ur state" parole, u just leave us.......e no good oo. Thanks for the zobo man |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:35pm On Apr 16, 2016 |
Abbeyunique2:ah never even see my babe today, awon oloyinbo no make person dey see road well sef, God pass dem......thanks G, e bawa ki gbogbo ile ooo........ IB man 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:37pm On Apr 16, 2016 |
hello Rosey33, how the weather for your side nah? 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:39pm On Apr 16, 2016 |
Rukkyola:Iya ibeta......see me dey shake my small yansh for awon ibeta......wait first, ah no understand oo, shey una don name dem ni abi no naming and again, ds one wey villagegoat dey shout moinmoin upandan, na goat meat i wan chop ooo, so make u tell sent4rina make e go negotiate with villagegoat oo cos fried rice and goat meat attracts more crowd buh moinmoin....awon alafa sef no go come |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:44pm On Apr 16, 2016 |
MissOyin:yes pretty, ayam very good....nawa ooo, u juzz come online see awuf card, chop am, clean mouth....e b lik say na wetin my pastor mean by grace be that.....I gaaz tap for inside dat grace ooo.... lol. Guess u r good too.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:49pm On Apr 16, 2016 |
XiomaraXO:pls ma come and corrected my english d day wen dem start to dey use english withraw money from ATM, english my foot... Iyalaya english... Pidgin ti take over.... Oyinbo o jawo mo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:50pm On Apr 16, 2016 |
CROBBOY: You dey dull, na refined moon fuel i carry come. U think say i resamble some people wey i no go mention names. Abeg me and my rukkyola dey enjoy our weekdnd no con spoil show 4 us o. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:00pm On Apr 16, 2016 |
girlyesosae:even if dem put gun for my head, I no go stop to dey speak pidgin for nairaland nd write d instead of the... If she tink sey I know sabi book ko bere mi lowo awon to momi... Wen does nairaland turn to lecture room ti a dema maa soyinbo... Oyinbo gan o gbo yoruba, babe dont mind dat prof jare, make she go turn her grammer to cheque book... If she follow my goons talk english awon temi a ni ko calm down, nitoripe oyinbo o gbo yoruba... Iyalaya english 2 Likes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:03pm On Apr 16, 2016 |
fairlyusedpant:o'boi dis one na bullet back to back... My guy no just get mercy... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:06pm On Apr 16, 2016 |
jubrealguy:reasons like this was the reason shorthand was developed. nobody criticise shorthand but the new invention that the white man hasn't approved is considered being wrong. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:08pm On Apr 16, 2016 |
Darey00:so na by typing in full on nairaland u go take show sey u dey hardworkin, d fact sey u dey take ur tym to write in full sef show dat u re jobless... Na who go open d border wey me close sef? 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 3:10pm On Apr 16, 2016 |
CROBBOY:Mr CROBBOY, you dey IMO state ni? Because I hear your MY PEOPLE MY PEOPLE chorus like say you dey mimick Chief OWELE ROCHAS ni ooo since you decided to resurface after following our footstep oo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:16pm On Apr 16, 2016 |
My people my people.... Me greet ya oooooooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:16pm On Apr 16, 2016 |
Brosjay3:your head dey dia broda... Na better pple with better brain nd better manners lyk dis we dey find for dis city not d ones wey go forget dia brains for house travel com GC com dey yab pple anyhow... You are too much bro...nice one |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:28pm On Apr 16, 2016 |
Fraiser:ore mi ti binu tan |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:32pm On Apr 16, 2016 |
WinningSun:Abi these set of people would saw i'm instead of i am, lol in place of laughing out loud. do you know an idiot reprimanded me for saying HBD on his facebook wall instead of happy birthday. guess we should blame Buhari as usual |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:35pm On Apr 16, 2016 |
Emilygold dont just view, greet the guys nah |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:35pm On Apr 16, 2016 |
Abbeyunique2:padi mi... Awa eyan baba afusa leleyi... Ibile lobade... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:37pm On Apr 16, 2016 |
Fraiser:Ibile ni awa, igboro ni mo dagba si, street cover mi, who English don epp gan? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 3:39pm On Apr 16, 2016 |
CROBBOY:Yes it was done that way in furtherance of the bond of unity and Love that has become predominant amongst us actually rather than toeing the line of disunity by enlisting anything in the contrary indeed And one particular omission with respect to the list is the WRITER's CLIQUE and I take responsibility for the error. Even though the thought of it actually came to my knowledge now while responding to your querry above really because the main Phase I voting was done and dusted with before the temporary break we took which ofcourse came to the fore only after my journey into the past yesterday though. Meanwhile I believe that Logodwhiz, Fraih, Spixytinxy and Bobolil are keeping the City abreast with the PHASE II requirement as the next line of challenge between Today and Sunday I suppose with the voting to come up on Monday. Although I disqualify myself from the PHASE II contest actually in keeping up with my promise when the idea was first conceived |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:41pm On Apr 16, 2016 |
Crobboy I dey see u plenty lyk sidika... Ya welcom bro... Hw ur syd? Abeg come borrow me som grammer me sef won dey speak english make dem dis our foreigners no tink sey I b olodo... Baba ya welcom back once again. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by emilygold(f): 3:42pm On Apr 16, 2016 |
Honorable people of Golden city, how una dey. Abbeyunique2 I'm loyal. Kbs468 my boo for life I don show face again. How you dey since, you self you try, you no even try find me since wey I lost. 2 Likes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:45pm On Apr 16, 2016 |
CROBBOY:*Salutes* Respect!!! Welcome back sir!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:47pm On Apr 16, 2016 |
Abbeyunique2:street na my insurance, igboro demilade... D bitter truth now is dat pple dat are street credible are makin it dan dos dat are grammer credible... Igboro lo le se mehn. Ti o ba so oyinbo ju ni igboro awon temi a ni ko pack well... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:53pm On Apr 16, 2016 |
Fraiser: the bolded makes me remember my early days as a FUNAABITE, My pidgin was very bad, so anytime i speak among guys,they'll be like "who be dis wey dey speak phonetic" |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:55pm On Apr 16, 2016 |
emilygold:welcome back bae * How many boo kbs468 get gan for GC? #Therealmrcassanova 1 Like 1 Share |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 4:08pm On Apr 16, 2016 |
Hi family! Abeg make we allow everything slide away na. Please na beg I dey beg abeg ooo. Wetin she talk no bad according to her perception before her outburst na. Equally too, our reactions generally aren't bad either But if we considered the fact that she actually came out to express her view point now over a long period of readind and assimilation which ofcourse we knew that expression can't change the orientation of the majority of Us here just like our varied reactions can't change same going by our outburst already, so why don't we allow her be? By the way, XiomaraOX, pls do also understand that aside the various reasons being given before hand for the texting trend, the basic ingredient behind everything is FUN, FUN and FUN! Infact, let me tell you one open secret that I only got to know that Cioa means Good bye etc as the case may be just recently from one of us ok. I also want to beliave that you too knew very well that the short hand trend is not actually limited to Golden City though but cut across all the various Social media outlets that Nigerian youths relate with in General right. Finally, pls do not take offence from any reply, response or reaction to your observation ok. BECAUSE WE ONE ALREADY, THUS WE SHOULD LOOK FORWARD TO SEEING AND MEETING ONE ANOTHER WITH HEARTS FULL OF EXCITEMENT AND ADVENTUROUS ANTICIPATION GOD BLESS US ALL GOD BLESS GOLDEN CITY GOD BLESS NIGERIA GOD BLESS AFRICA GOD BLESS OUR GENERATION 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:14pm On Apr 16, 2016 |
eaglevision:honie... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:16pm On Apr 16, 2016 |
Rukkyola:tel me darln...ready to hear al... btw, i c u nw a moda..congrats e o..comin fr omugwo soon |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 4:16pm On Apr 16, 2016 |
hello aos, what's happening here? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 4:17pm On Apr 16, 2016 |
emilygold:Abeg no vex ooo. As you just waka, na so me sef no get bearing again oo not to talk of looking for it nor thinking about finding yours oo. How are you Bae? Good to see and know that we just re-discover our said bearings right on time and within the same time frame indeed |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:18pm On Apr 16, 2016 |
jubrealguy:amen.. |
(1) (2) (3) ... (2175) (2176) (2177) (2178) (2179) (2180) (2181) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 65 |