Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,715 members, 7,882,430 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 04:19 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2191) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3447098 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2188) (2189) (2190) (2191) (2192) (2193) (2194) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:16pm On Apr 17, 2016
Merikims baby.
How are u?
Seems you are doing good
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:18pm On Apr 17, 2016
sirguy542:

He is my newest padi...so treat him with respect..
sirguy wetin u drink? U sure sey u dey ok? Make I dey respect ur guy wey no know wetin dem dey call respect? E b lyk sey dis ur new luv don dey block ur eyes
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:20pm On Apr 17, 2016
Fraiser:
lol...nd I never watch dat tv series o, I no b movie loving person lyk dat, you fit summarise d guy character to me?

Simple he belongs to every woman and belongs to no man
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:20pm On Apr 17, 2016
Oyehomie:

D person said i can equally use ma call up letter instead of dat till i'm issued d discharge cert
am not sure about dat, it myt b true though

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:20pm On Apr 17, 2016
Fraiser baba!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by obajemj(m): 2:21pm On Apr 17, 2016
chairman of underground followers of this great City, I solute you all
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:22pm On Apr 17, 2016
LogoDWhiz:
Merikims baby.
How are u?
Seems you are doing good
yes Bae I just dey gym wait down for Wednesday.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:23pm On Apr 17, 2016
Fraiser:
you are welcom babe, tanks for forgiven your love too, happy sunday
uwc dear.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:24pm On Apr 17, 2016
merikims:
yes Bae I just dey gym wait down for Wednesday.

Lol.

U don't need to gym

U are fit enough
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:24pm On Apr 17, 2016
Oga Fraiser I dey see your wicked legs wey you go dey wear go teach during service oo,i trip for your interior deco format ooo, abeg na your apartment I go like stay ooo during service (@ Dp). Good afternoon all.......
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 2:25pm On Apr 17, 2016
Chommieblaq:




Come back where, Abeg am happily married k and iambibi is Ma sister in law n bestie o.
"Sweetie, I want you to know that I love you baby
I need you to know that I love...
You re all that I want,all that I need!"

I know a lot has gone by but we can still work things out...
Remember you always tell me that no one has loved you the I've been doing and you've not loved anyone else the way you've loved me...

Hater will come, but we wont keep mum!
Let's go back to the way we use to do.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:27pm On Apr 17, 2016
LogoDWhiz:

Lol.
U don't need to gym
U are fit enough
lol.OK bae
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:27pm On Apr 17, 2016
Abbeyunique2!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:29pm On Apr 17, 2016
DTOBS Well done.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:29pm On Apr 17, 2016
I.a.m.b.i.b.i!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:31pm On Apr 17, 2016
LogoDWhiz!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:31pm On Apr 17, 2016
merikims:
hy evevryone .
fraiser no b so ooo.u no dey ask of ur love again.
fraih I heat say ur hubby shammak don't show,enjoy ur self with him.
iambibi how u dey.
rukkyola na u wan collect my huby position as pressy abi? e go help u.
eaglevision how ur Mata b?
shammak welcome back bro.
dtobs Welldone oooo.u no even dey add me for ur count down.
my darling hubby n sweetim Logodwhiz.u don't check on ur wife when u come online abi ur love for me don' expire?
... Merikims darling i dey well!... Hw are you, i missed you! happy sunday, how's ya husby??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:33pm On Apr 17, 2016
Biotechshola!!! Where is Hardie oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:34pm On Apr 17, 2016
merikims:
lol.OK bae
Lol. U sabi ao we take dey do am every nyt wink cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:34pm On Apr 17, 2016
wittyemi:
Abbeyunique2!!!!
Boss mi, Eyan erima peppin. Kilowa fun awon boys yin sir
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:35pm On Apr 17, 2016
wittyemi:
LogoDWhiz!!!
Boss mi the writer.
How are u?
Hope you're here to stay?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:35pm On Apr 17, 2016
Abbeyunique2:


Simple he belongs to every woman and belongs to no man
lol... D guy no b here o, bur wait o, u want make I belong to man bfor? U no dey try o... Hw ur day dey go na? Merikims na my luv any day any tym.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:36pm On Apr 17, 2016
Merikims a.k.a MeriDwhiz

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:37pm On Apr 17, 2016
Abbeyunique2:

Simple he belongs to every woman and belongs to no woman
Cc Fraiser
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:37pm On Apr 17, 2016
Fraiser:
Fraiser baba.
I hail o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:38pm On Apr 17, 2016
LogoDWhiz:

Lol. U sabi ao we take dey do am every nyt wink cheesy
*Coughs
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:40pm On Apr 17, 2016
wittyemi:
Fraiser baba!!!!
witty baba eja nla, anoda wittyman no dey exist... I dey feel you lyk nysc form my man... Happy sunday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:40pm On Apr 17, 2016
LogoDWhiz:


Lol. U sabi ao we take dey do am every nyt wink cheesy
[b]"Every nyt"?? **[/b]speaking in tongues**.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:40pm On Apr 17, 2016
wittyemi:
Merikims a.k.a MeriDwhiz
lol nice.hhhmmmm meridwhiz.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:42pm On Apr 17, 2016
merikims:
uwc dear.
the pleasure is all mine hourney...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 2:42pm On Apr 17, 2016
Taeewo:
Money u will received in camp...................................
You will received #1,500 for t. fare allowance (The money spent in getting to the state of deployment ) and #1000 for bicycle allowance (The one you expended in budging to the camp) both in the first week.
Another #19,800 (First month allawee) will be paid in the last week....
...dafuck! You mean 1000naira or 10000naira for the bicycle allowance
This nysc pple should receive sense o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:43pm On Apr 17, 2016
Abbeyunique2:
*Coughs
Wetin dey hook u for throat?

(1) (2) (3) ... (2188) (2189) (2190) (2191) (2192) (2193) (2194) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.