Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,052 members, 7,970,256 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 02:02 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3517795 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2188) (2189) (2190) (2191) (2192) (2193) (2194) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:16pm On Apr 17, 2016 |
Merikims baby. How are u? Seems you are doing good |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:18pm On Apr 17, 2016 |
sirguy542:sirguy wetin u drink? U sure sey u dey ok? Make I dey respect ur guy wey no know wetin dem dey call respect? E b lyk sey dis ur new luv don dey block ur eyes |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:20pm On Apr 17, 2016 |
Fraiser: Simple he belongs to every woman and belongs to no man |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:20pm On Apr 17, 2016 |
Oyehomie:am not sure about dat, it myt b true though 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:20pm On Apr 17, 2016 |
Fraiser baba!!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by obajemj(m): 2:21pm On Apr 17, 2016 |
chairman of underground followers of this great City, I solute you all |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:22pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz:yes Bae I just dey gym wait down for Wednesday. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:23pm On Apr 17, 2016 |
Fraiser:uwc dear. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:24pm On Apr 17, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:24pm On Apr 17, 2016 |
Oga Fraiser I dey see your wicked legs wey you go dey wear go teach during service oo,i trip for your interior deco format ooo, abeg na your apartment I go like stay ooo during service (@ Dp). Good afternoon all....... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 2:25pm On Apr 17, 2016 |
Chommieblaq:"Sweetie, I want you to know that I love you baby I need you to know that I love... You re all that I want,all that I need!" I know a lot has gone by but we can still work things out... Remember you always tell me that no one has loved you the I've been doing and you've not loved anyone else the way you've loved me... Hater will come, but we wont keep mum! Let's go back to the way we use to do. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:27pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz:lol.OK bae |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:27pm On Apr 17, 2016 |
Abbeyunique2!!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:29pm On Apr 17, 2016 |
DTOBS Well done. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:29pm On Apr 17, 2016 |
I.a.m.b.i.b.i!!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:31pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:31pm On Apr 17, 2016 |
merikims:... Merikims darling i dey well!... Hw are you, i missed you! happy sunday, how's ya husby?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:33pm On Apr 17, 2016 |
Biotechshola!!! Where is Hardie oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:34pm On Apr 17, 2016 |
merikims:Lol. U sabi ao we take dey do am every nyt |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:34pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi:Boss mi, Eyan erima peppin. Kilowa fun awon boys yin sir |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:35pm On Apr 17, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:35pm On Apr 17, 2016 |
Abbeyunique2:lol... D guy no b here o, bur wait o, u want make I belong to man bfor? U no dey try o... Hw ur day dey go na? Merikims na my luv any day any tym. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:36pm On Apr 17, 2016 |
Merikims a.k.a MeriDwhiz 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:37pm On Apr 17, 2016 |
Abbeyunique2:Cc Fraiser |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:37pm On Apr 17, 2016 |
Fraiser:Fraiser baba. I hail o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:38pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz:*Coughs |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:40pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi:witty baba eja nla, anoda wittyman no dey exist... I dey feel you lyk nysc form my man... Happy sunday |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:40pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz:[b]"Every nyt"?? **[/b]speaking in tongues**. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:40pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi:lol nice.hhhmmmm meridwhiz. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:42pm On Apr 17, 2016 |
merikims:the pleasure is all mine hourney... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 2:42pm On Apr 17, 2016 |
Taeewo:...dafuck! You mean 1000naira or 10000naira for the bicycle allowance This nysc pple should receive sense o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:43pm On Apr 17, 2016 |
Abbeyunique2:Wetin dey hook u for throat? |
(1) (2) (3) ... (2188) (2189) (2190) (2191) (2192) (2193) (2194) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |