Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,577 members, 7,996,148 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 12:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 (19086 Views)
Is Romanceland A Dump Session For Ugly Nairaland Ladies? / My Experience With An Ugly Nairaland Lady Today / Noticed Only The Ugly Nairaland Girls Asslick Guys A Lot Here. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (Go Down)
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:06am On Jul 06, 2016 |
HateU2:but i ugly pass you...na me dey carry this ugly burden since i was born...na me dey motivate ugly girls like me...why you won take my crown..mummy sandoski..see my aunty oo e good |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:08am On Jul 06, 2016 |
naughtynaughty: Bestie dey bae fear me..... She as sabi Oga seun .... Nawo... I no even sabi any mod self. Even lalasticala dp self I neva check am.....shooo Damseyl you go win dis award .... Makydebbie u no go smell dis award Hateu2 no finish dat Akara, no just use me play dis morning, abeg abeg abeg today na SALLAH.. I no get strength to quarrel dis morning |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:09am On Jul 06, 2016 |
dauntless15:i know no am oo...i go vote...just vote ugly girl like me pls' 1 Like |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:11am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:bia mummy maka why biko wetere mu this award osiso |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by dauntless15(m): 9:11am On Jul 06, 2016 |
makydebbie:dont worry you'll know him soon btw how do i vote? And on a serious note its gonna be hard for me since you're fine not ugly 1 Like |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:13am On Jul 06, 2016 |
hahahahahaha which kind funny girls be these... this election don tie wrapper ooo the matter don hard. |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Rukkydelta(f): 9:14am On Jul 06, 2016 |
This question hard o.. He's 34years old Cc: DDeliverer |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:15am On Jul 06, 2016 |
makydebbie: Pikin I go knock u.... No be ugly mama like me born you... Oya step down.. Hateu2 fine gal like you dey struggle dis award with us... Nawo!! |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by refiner(f): 9:16am On Jul 06, 2016 |
DDeliverer: lmao! seun will be 34 by July 17 this year...seun just told me now! berlyn how old is ur husband oo! |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Rukkydelta(f): 9:16am On Jul 06, 2016 |
This question hard o.. He's 34years old Cc: DDeliverer |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Rukkydelta(f): 9:16am On Jul 06, 2016 |
This question hard o.. He's 34years old Cc: DDeliverer |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:17am On Jul 06, 2016 |
dauntless15:lol...me wey black con carry big nose...na like this i vote makydebb!e Cc.Ddeliverer |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:18am On Jul 06, 2016 |
makydebbie: Lol...... You dis gal, I go beat you today |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by damseyl(f): 9:19am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:heheheh. U tink say na small tin to be winch? Btw, miss sandoki watayu doing on this thread ...)Ur beauty is massive! Jeeeez |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Taiyescott(m): 9:19am On Jul 06, 2016 |
HateU2:iz ok, wat are we cyber frndx for, jex make sure u win it ooo..*winks* |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:20am On Jul 06, 2016 |
DDeliverer:abeg just gimme the crown e no easy to be ugly like me...the uglyness wey i dey ehn*Smh* |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:21am On Jul 06, 2016 |
DDeliverer: No make me vex... Make I go report you to police .... Beta cancel dat question, some of us no even Sabi how to spell Oga Seun's name not to talk of his AGE
|
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Sexytemi(f): 9:21am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI: Lol, na 34 him be o, na 1982 them born am. |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:22am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:pls share reach my side oooo Bcus nah me campaign for u pass |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:22am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:you dey feel my igbo ehn...e no easy jare..but mummy you know say you fine na...lemme get this award biko |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:24am On Jul 06, 2016 |
damseyl:osheeyyyyy The girl he is drimin of abi? Kontunu |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Sexytemi(f): 9:24am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI: Ahhhhahhh sis, y u wan pour San San for my garri na, shey u no know say u fine well well paas me ni, abeg na suppose wino |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:24am On Jul 06, 2016 |
damseyl: If I slap you ennnnh.... Between dey two us Na who suppose to comot from dis thread... Sharrrap ... After you don contest for MISS WORLD.. No make me expose ur nyash here.. U wey fine pass Oyibo winch.... Oya dey go house |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:27am On Jul 06, 2016 |
Sexytemi:make we beg her ooo epp me abeg..we the "ugglllyyynnoos"...suppose win am...she come dey spoil show |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:27am On Jul 06, 2016 |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:29am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:beht u knw smellymouth well abi asper ........... Breakfast sis .. Who wanto eat who wanto eat.. Ayam here to serve evri body My bokoto stew is bae.. Panla shaki, ponmo, Oya oo comman line up 3 Likes 1 Share
|
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Sexytemi(f): 9:32am On Jul 06, 2016 |
makydebbie: Abi ooo, we need to win this award o, how person wey Fine go dey claim am from we, e na possible. SANDOSKI: , as I won win d award nko, I do research ni o....happy sallah to u and your hubby smellymouth 1 Like 1 Share |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 9:32am On Jul 06, 2016 |
makydebbie: U try wella... U go marry beta Importer and exporter...
|
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by dauntless15(m): 9:33am On Jul 06, 2016 |
makydebbie:aight is it on now? 1 Like |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by damseyl(f): 9:33am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:hehehe you r good at saying the opposite. ...Hey pals, se.un just viewed this thread wit his alternate account |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:35am On Jul 06, 2016 |
naughtynaughty:i dey in front...abeg serve me first |
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 9:36am On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:like bill gate pikin |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15)
Ladies Must Go On 1st Date Without Make-up – Joro Olumofin / SEX STORY: How It All Started With My Step-sister / How Does It Feel To Be Rejected
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |