Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,997 members, 8,001,056 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 09:34 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigeria has finished me!! (199387 Views)
[Classified Video, MUST WATCH]: NNAMDI KANU HAS FINISHED NIGERIA!!! / Nigeria Has Finished Me: Lessons Learnt / Nigeia Has Finished Me Rejoinder (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (118) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria has finished me!! by Ymodulus: 9:27pm On Jul 07, 2016 |
Carmal90:I sent you 8,000 naira. I decided to increase it. left over 3 youths will share 12k. Check your account. Also uncouth your bank details for privacy reasons. Thanks 8 Likes 1 Share |
Re: Nigeria has finished me!! by buteak(m): 9:29pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Yong Modulus , pls can I be a part of this incentive? 1 Like |
Re: Nigeria has finished me!! by Kosy79(f): 9:30pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer:GOD bless u guy. I don H tire for this country me wey fat don slim like say na Hiv i been dey suffer, person wey dey fight corruption never ask him pple if dem don chop, he wan recover d money keep for him generation, see Abacha wey thief pass thief dem say him no be criminal but if Jonah come talk stealing no be corruption dem go behead am anway Jonah never epp him mah dey enjoy dey follow Buhari fly like say dem be winch, d money wey dem recover frm Abacha i no kw where e dey abi dem still they arrange how to share am even Abacha wife talk say dem no go poor like Dangote wey be our richest. I for say make i join Ashawo but e no dey easy na men never see money chop na make dem go bleep? Haba stupidity no reach d@ level. If person take me outside dis fucking Nigeria i swear i go dey pay every month depending on my income. Some pastors get heart dey buy private jets, i go one prayer last month d pastor say make pple wey go close their account come me laff tire d@ day cos my money wey dey firstbank #446 even self d@ #446 wey dey d bank dey vex me cos dey no gree make i carry n e reach money for garri and groundnut... Even NDA wey dey bomb no see d politicans accts bomb. Dear make i kukuma dey watch wen d future impossibe tense (Nigeria will be better)go work. Even food no dey again for dreams talkmore of being costly, even some winch don dey retire cos everything hard cos if dey go suck blood dem fit suck Hunger carry go and u no H na incurable for 9ja. Even satan no see person to posses again cos d@ person fit use slap change satan to christain like saul, Even bad market don catch native doctors dem come dey beg for costumers via posters. Make i just dey. Baba GOD pick my call. 18 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:30pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: 1 Like |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:31pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:0161245703, Gtb. Thanks bro |
Re: Nigeria has finished me!! by Ymodulus: 9:32pm On Jul 07, 2016 |
buteak:Drop your account details. No need to post your name. Just your account number and bank. When I transfer to you. I will ask you to edit your details. Please no EcoBank. You can give me any other bank |
Re: Nigeria has finished me!! by Holywizard: 9:32pm On Jul 07, 2016 |
Am planning to arrange a kidnap on my head. Just a ransom of #10,000. Pls i need plans on hw to execute it 9 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Iriruaga100(m): 9:34pm On Jul 07, 2016 |
Op, for only two days wen u nor get lite u dey complain, while people for udu local govt near warri never see lite fr five months. Omo, when idris sing say, nigeria jagajaga poor man dey suffer suffer everything jagajaga, na tru e talk o. Today me n my paddy go run one buka street fr food court in uniben, we chop finish we nor pay n we com gist fr d place fr like ten minis before we move. Honestly, today is my first time of doing it. Omo, I dey tink to enter street sef because d hustle real die o... 5 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by M4gunners: 9:34pm On Jul 07, 2016 |
Klare:This one looks better. |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:34pm On Jul 07, 2016 |
MaziOmenuko: 5 Likes
|
Re: Nigeria has finished me!! by buteak(m): 9:34pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Thanks young Modulus..... grateful sir 3 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Klare(f): 9:34pm On Jul 07, 2016 |
M4gunners: Thanks 1 Like |
Re: Nigeria has finished me!! by Klare(f): 9:35pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Wow. Me set need money to ooo. Please help me sir. |
Re: Nigeria has finished me!! by Ymodulus: 9:36pm On Jul 07, 2016 |
acevic:I sent you 4,000 to your account. Thanks Acevic and welcome have a nice day 2 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Carmal90(m): 9:37pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: ahhh this is generous and kind hearted, 8k for me? so elated...pls can I have your details to say thank you?? 2 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Missmossy(f): 9:37pm On Jul 07, 2016 |
Such is the present situation of Nigeria,tired of saying it is well these days. All the sectors are dwindling daily,the Nigerian economy isn't smiling at all but still a determined person must stay optimistic. 4 Likes 2 Shares |
Re: Nigeria has finished me!! by Klare(f): 9:38pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Here is mine sir. ... |
Re: Nigeria has finished me!! by Ymodulus: 9:38pm On Jul 07, 2016 |
buteak: Hello Buteak I just sent you 4,000. Log online to verify. Thanks Buteak and have a nice day. Please reeddit your account details on your post for privacy reasons. 1 Like 1 Share |
Re: Nigeria has finished me!! by KazukiIto(m): 9:39pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: Senator no go school abi? But you wey go help steal ballot box during election collect 5k! If better person comot come now without bar, you no go vote for am... Na u be the problem of this country and these so called youths. Youths ma ass! |
Re: Nigeria has finished me!! by Ahmed0336(m): 9:39pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:0046103627 gtb thanks |
Re: Nigeria has finished me!! by Ymodulus: 9:40pm On Jul 07, 2016 |
Klare:Please Bank ma. |
Re: Nigeria has finished me!! by just2okworld(f): 9:40pm On Jul 07, 2016 |
adediranta: No b u alone oo |
Re: Nigeria has finished me!! by Klare(f): 9:40pm On Jul 07, 2016 |
Re: Nigeria has finished me!! by Iseoluwani: 9:41pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: I dey follow you go. Sipping my chilled kunu. Maltina 35cl z #120. Kunu 60cl z #50. All dey go toilet. Mo jaye ori mi 2 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Ymodulus: 9:43pm On Jul 07, 2016 |
Carmal90:There is no need sir. we talk on nairaland. That's nice and Okay. thanks bro 2 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by just2okworld(f): 9:43pm On Jul 07, 2016 |
Samhay come and laugh |
Re: Nigeria has finished me!! by Olril18(m): 9:43pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:good one. |
Re: Nigeria has finished me!! by Iseoluwani: 9:44pm On Jul 07, 2016 |
OmoAjowa7: H |
Re: Nigeria has finished me!! by Olril18(m): 9:44pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:I'm in ooo... 3045816069 firsrbank |
Re: Nigeria has finished me!! by SleemBadGuy(m): 9:45pm On Jul 07, 2016 |
dadebayo1: Is it RIB CRACKING We are talking about here..So the reality of the plight of ur fellow citizen is funny 2 U..No be ur fault..Thank God for yourself.. Think deeply! Ur Country is a failed Project.. |
Re: Nigeria has finished me!! by Ymodulus: 9:45pm On Jul 07, 2016 |
Klare: hello ma. I sent 4000 ma to your account. Thanks ma. You can take of your account details now for privacy reasons. Thanks. Have a nice day 4 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Klare(f): 9:45pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Do I need to resend sir . |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (118) (Reply)
Abba Kyari Is Dead! / Nigeria: The Good, The Bad, The Beautiful, The Ugly. / 2019 Presidential Election Results Announcement By Mahmood Yakubu, INEC Chairman
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |