Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,819 members, 7,993,848 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 08:01 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Yankee: through the eyes of a village boy. (706782 Views)
The Adventures Of A Village Scholar In Germany / Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience / Naija to Yankee Thoughts And Experiences (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (65) (66) (67) (68) (69) (70) (71) ... (221) (Reply) (Go Down)
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chicksy(f): 6:51am On Apr 15, 2017 |
So you saying its an Individual letter we are to receive concerning info on interview date and medicals?i want to be sure cos the first letter received is just for one of us. Thanx |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Nobody: 8:32am On Apr 15, 2017 |
Oyinbo |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 9:39am On Apr 15, 2017 |
FrankNetter: Chai, so you earn $24/hr.....just 1hour ooo.....dts $240 when you work for 10 hrs a day.. Abeg, clarify, is that like over 70k naira in just 10 hours? Do you get paid every 2 weeks too, na flexing u dey o, no house bills to take care of. God!! How can I get into Yankee na?? Why did you allow that apari VO deny me last year sef? 2 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 9:50am On Apr 15, 2017 |
abduldope: Which means u wan take go na, I need help abeg, me don ready to go now, I am ready to forfeit everything I have going on here already, make my brother dey take care of things here. I don get money for visa, flight and all other expenses. Na my momcee just fuccck things up o, her elder sis begged to file for her many years ago while we were still young, my momcee say she no dey go, now all her other siblings wey her sis file for, 3 of them don go like 7 years ago. All of them are now citizens, doing well over there. One of them tried to help me come over last years thru visit visa, dt apari VO refused me. Which other sure means dey,u could send me a pm please. Cc FrankNetter. 4 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Toppytek(m): 10:47am On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1: lol.. Yoruba people use to say "oju lasan kose gbomo lowo ekuro" go and look for "ise awure to daju" . dem no burn d VO well make he or she deny u.. even if u dey talk rubbish for mouth em go just dey smile ni.. white paper straight. tell ur mum about this. 15 Likes 2 Shares |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 11:42am On Apr 15, 2017 |
Toppytek: Lmao....Naija, I hail thee. 9 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Toppytek(m): 11:50am On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1: hahahaha... u think say na ordinary when PDP senators no fit screen Amaechi?.. dem no fit look em face NA .. dem won die? anyone one wey won show stubborness to talk self fit dey cough till d rest of em life... lol 6 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Femcesc07(m): 11:53am On Apr 15, 2017 |
Toppytek:baba your blood dey hot ooo Aye dey parral like kilode 8 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Tnot(m): 11:57am On Apr 15, 2017 |
Toppytek: Guy you be correct Ibile pikin Bo se ma je ni yen, ohun ti o ba gba la ma fun. 8 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Femcesc07(m): 12:09pm On Apr 15, 2017 |
Tnot: |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Tnot(m): 12:10pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1: At the bolded above, mine should be ready by next month ending. You fit send me pm make we follow reason for whatsapp. 1 Like |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by cue64: 12:51pm On Apr 15, 2017 |
CFCman:YOU'VE NOT TESTED HARDEES |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 1:24pm On Apr 15, 2017 |
Tnot: That's cool bro, will send u a pm now. |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 1:27pm On Apr 15, 2017 |
Toppytek: Lol, abeg no kill me with laugh....make una help me abeg na, make e no be say I go kon dey look u as u go dey post obodo oyinbo pictures, no level for me. 1 Like |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by bayocanny: 2:28pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1:The geh wey dey ya dp na die o , shey na dat yankee geh be dat |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by bayocanny: 2:29pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1:Apply for F-1 visa its very easier 2 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by omobs(m): 2:57pm On Apr 15, 2017 |
if I dey read una post,body just dey sweet me,anybody wey say nah naija be the best, that person nah *****, abeg fvck naija,me tire for everything here,and one idiot go thief 47million dollars lock inside room,I just waste my one year say I dey serve this nonsense country,abeg make person do enter Yankee,even if nah Syria or yemen 15 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by cumz(m): 4:03pm On Apr 15, 2017 |
omobs: Loooool, Abi oooo This service shii is just overated |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Nobody: 4:06pm On Apr 15, 2017 |
Update The US Department of Labor has announced that all 65,000 H1-B visa spots, for fiscal year 2018, have been taken. 6 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by abduldope(m): 4:35pm On Apr 15, 2017 |
CFCman:mhen and we are not even yet in mid 2017. #naija.I.hail.o 1 Like |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by alfonso36(m): 4:50pm On Apr 15, 2017 |
Guys me too get small change for hand oo and i also wish to join these race, but how to take run am remain oo, make we join head together na 1 Like |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 4:54pm On Apr 15, 2017 |
bayocanny: Is it the same as Student visa?? What are the requirements, wouldn't I need to have millions in my account first to have a chance?? |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 4:57pm On Apr 15, 2017 |
bayocanny: Lol, if na she, I for don go meet Babalawo make e help me do love portion since na |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Toppytek(m): 4:58pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1: yes it is. but no forget my previous advise wey I give u.. who be dat apari VO.. dem no born em papa |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by bayocanny: 5:00pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1:Lol, but the chick set 2 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 5:00pm On Apr 15, 2017 |
Toppytek: I be Jesus boy, I no sabi anoda way ooo, but ryt now, be like say any way na way o. 1 Like 1 Share |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Toppytek(m): 5:02pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1: na d same tin person like osinbajo go talk na.. but Baba leg go long small. 1 Like |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Toppytek(m): 5:04pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1: lol.. d babe set no be small . 1 Like |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by bayocanny: 5:05pm On Apr 15, 2017 |
Chelseafan1:Yeah, F1 is the same as student visa. Apply to a school in yankee get admission letter, pay for sevis fee $200, then booked an interview appointment with 54k. 3 Likes 1 Share |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 5:10pm On Apr 15, 2017 |
Toppytek: Na true you talk baba, see one of my uncles wey been dey live with us b4 my aunt file for am, I been beg am make e just send me $20 wey be say hin first child wey don dey with us since like 13 years now sef go need small change, since 3 days now, bros no gree reply me. Common $20 ooo Na all these kind relatives dey make am dey pain me say my momcee fuccck up as she no accept the offer. Person wey don dey dere for like 8 years now, don become citizen, don come naija like twice..., u dey see as pple wicked, wetin be $20 1 Like
|
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by Chelseafan1: 5:16pm On Apr 15, 2017 |
bayocanny: Lol, see as u make am easy for mouth, abi make I try my luck ni?? Make I start with community college na abi I don too old for that, I go gast do all these TOEFL too ooo abi? Be like say na ds type one girl wey I jam for embassy last year do, as dem give am white paper like ds, see as she scatter inside hall, dey happy, dey shout thank you God, I love you God, dey sing, her body no gree calm down o, as she dey happy me sef wey dem give blue paper no know wen I start to dey happy for am, dey smile, dey wish say na me. 13 Likes |
Re: Yankee: through the eyes of a village boy. by lionlee216(m): 5:18pm On Apr 15, 2017 |
Toppytek: Lol, the hustle is real |
(1) (2) (3) ... (65) (66) (67) (68) (69) (70) (71) ... (221) (Reply)
Living In The Uk-life Of An Immigrant (part 3) / Giving Birth In Canada / General U.s.a (student) Visa Enquiries-part 10
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 67 |