Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,308 members, 7,977,981 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 04:41 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog (1384 Views)
My Parents Are Forcing Me To Get Married While I'm Not Ready & Financially Fit / My Husband Donated His Sperm For IVF Without My Consent -nigerian Lady Cries Out / Door-To-Door Sperm Delivery: Married UK Man Who Travels Offering Sperm Services (2) (3) (4)
If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by MizMyColi(f): 4:44pm On Jun 18, 2017 |
Apat from pikin when be say na sperm dey arranje, who sabi say anoda beta tin fit comot from sperm kwa? If you be man wey don dey worry unto say you no wan carry prostrate cancer, this one na for you eh. One research wey dem publish for "Journal of European Urology" for 2016 don talk on top this ejaculation matter. Them research 32,000 men from 1992 enter 2010 and dem see say men wey talk say dem dey release 21 times inside one month as dem dey their 20s dey 19 percent make dem no get prostrate cancer than those wey dey comot sperm decent times inside every month or less. This research don add another twist into the matter as boys no wan get prostrate cancer and some no wan masturbate inside the matter too. As a correct Naija man, you fit believe this information wey dem just drop? As a woman, wetin you see for the matter wey dey ground? https://pidginblog.ng/2017/06/18/dey-comot-sperm-21-times-per-month-no-fit-get-prostrate-cancer-research/ 2 Likes 1 Share |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by Papiikush: 4:46pm On Jun 18, 2017 |
Be like say those of us whey be virgin don enter am be that. |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by kilokeys(m): 11:53am On Jul 07, 2017 |
soapy association of nigeria (SAN).. una dey hear? its been ages mizmycoli 2 Likes 1 Share |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by MizMyColi(f): 2:06pm On Jul 07, 2017 |
kilokeys: lol true o How's you? |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by seunny4lif(m): 3:04pm On Jul 07, 2017 |
kilokeys:
|
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by kilokeys(m): 4:16pm On Jul 07, 2017 |
MizMyColi: cool jare.. quora, reddit , IG and others have stolen our hearts from the children-infested nairaland. but i still drop by everyday sha. how every every.. 2 Likes |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by MizMyColi(f): 4:18pm On Jul 07, 2017 |
kilokeys: I thank God o. We still dey NL nau. But just select threads tho. 1 Like |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by Homeboiy: 9:27pm On Jul 07, 2017 |
op ur wicked oo I been dey try stop to dey use soap masturbabte n ur now giving me a go ahead order to continue Idi na agbo ncha |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by Nobody: 9:52am On Jul 18, 2017 |
I followed you cus of ur signature...its a deep one and I love such BTW I thank God o cus I dey release sperm wella so I no fit get prostate cancer be dat |
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by seunny4lif(m): 2:52pm On Jul 23, 2017 |
kilokeys: 2 Likes
|
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by donephi(m): 6:38pm On Jul 23, 2017 |
MizMyColi:where have you been? are you now saying we should release 21times in a month |
(1) (Reply)
Man Gets Himself In Trouble With Wife While Discussing Bank Loans With Friends / Please, I Need Urget Advice / My Husband Is Bisexual!!,help Me.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |