Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,753 members, 7,979,572 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 11:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! (3655 Views)
I Carry Boobs Of 8 Girls On My Chest. Ladies Men Stare At Me - Busty Virgin(Pix) / Lady Advises Nigerian Ladies, Men To Have Indiscriminate Sex. Nigerian Blast Her / Dear Fellow Ladies, Men Owe Us NOTHING Financially! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:17pm On Jan 08, 2018 |
izaray: come oo dey ask question's ooo! Ask biacan wetin be gbogbo again,coz I never hear am b4 oo abi u know? Me I nor know oo Iffa ask her she go dey twist me |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:19pm On Jan 08, 2018 |
biacan: Hian which woman christmass u be sef eh Come dem nor dey carry dis kin opportunity near nigerian men ooo,abi u don forget say I be nigerian man,igbo for that matter oo |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:21pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:I chose to nothing more #contractor |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:24pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:You suppose don understand biacan with her words nah...Ok let me reveal a secret to you now, when next u see those word, just jump and pass, hope this go help you sha |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:24pm On Jan 08, 2018 |
biacan: Eh eh! Ok ooo na to marry u con remain oo Come why u dey open ma Nyansh anyhow na? Modify that line now ooo |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:26pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:Garaway here jor, u too spoil |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:26pm On Jan 08, 2018 |
izaray: Come ee! nor dey fear biacan ee,tell me wetin e mean, I wan know abi ar my not ur potential crusher's/crushies anymore |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:30pm On Jan 08, 2018 |
izaray: Hahahahah na wa for u oo! Be like say u don forget say d day we dem born me I use one eye dey observe were I pass come out! So nor be ma fault 1 Like |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:30pm On Jan 08, 2018 |
biacan:Will sure do that during the weekend, hopefully.Tnks |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:31pm On Jan 08, 2018 |
izaray: 1 Like |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:32pm On Jan 08, 2018 |
izaray:You're welcome 1 Like |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:36pm On Jan 08, 2018 |
izaray: Come oo! Izaray! Ur name get as e dey sound for ma mouth oo but ma nor talk sha! Izaye izachiae! Na wa oo na flavour make me fit pronounce ya name sha! Base on that him sound (open and close) Eh eh come oo na one small favoure I wan ask of you! Nor look say biacan dey here oo! Jus do am! Abeg use code take show us ya pics! Nor ask me my own oo coz I nor dey do! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 3:38pm On Jan 08, 2018 |
........na wa o 1 Like |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:47pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:Tnk God u don expose urself aready |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:48pm On Jan 08, 2018 |
izaray:I tell u say I dey hide am before? |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:49pm On Jan 08, 2018 |
richythePH:Which one be na wa oo again! Any latest new's |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:50pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:Oya do d needful then |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:52pm On Jan 08, 2018 |
izaray:Ar nor dey do! 1 Like |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:53pm On Jan 08, 2018 |
izaray:Come u dey go church so? Ask and u shall receive why u wan dey shange am now eh! Na ma fault say I ask? |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:55pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:Bia Martin, face front |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 3:56pm On Jan 08, 2018 |
Martin0: nothing o.............just reading una family chat is all how area na............i hear say you and bia show face for beach party as couple but she con leave you for PIT when she see oga sin.z |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:58pm On Jan 08, 2018 |
richythePH:You nor serious |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:02pm On Jan 08, 2018 |
richythePH: Area dey fine oo! Me and biake! Na wa oo! For where this new's from fly come! na who telli u dat kin new's su? E be like say na ur and bia u dey use style style tell me! Abi na una two go together! Hope say she give u lap dance /twerking oo |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:04pm On Jan 08, 2018 |
biacan: thats the breaking news just reaching our front desk right now ................why you abandon cute martin like that |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:06pm On Jan 08, 2018 |
izaray: Hia na wa oo! But na jus me and u dey hear ooo! Don't worry ar nor go touch! Jus look na I wan jus look oo Na only look I wan look oo Abi e get wetin dey ya body wey pesin nor go fit look again,other than breast,Nyansh Abi u carry Nicki-killer? |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:07pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:Mpia gi eh |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:08pm On Jan 08, 2018 |
Martin0: the news was from a very reliable source and we plan on airing it (alongside other updates from the beach party) on the 9pm e-news today you sure say bia fit give correct lap dance so |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:09pm On Jan 08, 2018 |
richythePH:Who tell you that one..... martin nah follow come others nah canterfit |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:11pm On Jan 08, 2018 |
izaray:izaray make sure he pay for your premium account don't low your class biko |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:12pm On Jan 08, 2018 |
biacan: okay o...........no wahala so when are you posting a pic of the "general queen" |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:13pm On Jan 08, 2018 |
richythePH:Behave
|
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:14pm On Jan 08, 2018 |
If A Lady Is Looking You Dead Straight In The Eye During Sex, She Wants Ur Baby! / Can I Guy Of 40 Years Marry A Girl Of 20 Years Is It Possible? / Giving Out Phone Number Means Nothing To Women(Opinion)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |