Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,786 members, 7,875,961 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 05:12 AM

Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! (3515 Views)

I Carry Boobs Of 8 Girls On My Chest. Ladies Men Stare At Me - Busty Virgin(Pix) / Lady Advises Nigerian Ladies, Men To Have Indiscriminate Sex. Nigerian Blast Her / Dear Fellow Ladies, Men Owe Us NOTHING Financially! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:17pm On Jan 08, 2018
izaray:
Aww..It's was fun. Mostly from Martin0, you guys can keep somebori busy for Africa grin


gringrin come oo dey ask question's ooo!

Ask biacan wetin be gbogbo again,coz I never hear am b4 oogringrin abi u know? Me I nor know oogringrin

Iffa ask her she go dey twist megrin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:19pm On Jan 08, 2018
biacan:
If you ever need airtime just chat me up


Hiangringrin which woman christmass u be sef ehgringrin

Come dem nor dey carry dis kin opportunity near nigerian men ooo,abi u don forget say I be nigerian man,igbo for that matter oogringrin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:21pm On Jan 08, 2018
Martin0:



Hiangringrin which woman christmass u be sef ehgringrin

Come dem nor dey carry dis kin opportunity near nigerian men ooo,abi u don forget say I be nigerian man,igbo for that matter oogringrin
I chose to nothing more


#contractor
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:24pm On Jan 08, 2018
Martin0:



gringrin come oo dey ask question's ooo!

Ask biacan wetin be gbogbo again,coz I never hear am b4 oogringrin abi u know? Me I nor know oogringrin

Iffa ask her she go dey twist megrin
You suppose don understand biacan with her words nah...Ok let me reveal a secret to you now, when next u see those word, just jump and pass, hope this go help you sha grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:24pm On Jan 08, 2018
biacan:
And I be igbo girl abi you don ever see me send for any guy airtime apart from you I chose to nothing more


#contractor


Eh eh! Ok ooogringrin na to marry u con remain oogringrin


Come why u dey open ma Nyansh anyhow na?

Modify that line now ooogringrin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:26pm On Jan 08, 2018
Martin0:



Hian!

Na wa ooo!

Guy's go vex wella ooo! gringrin
Especially bubu!grin

Na wa ooo,so na only when u dey work we go dey see u? Diz one serious oo!

Nai be say all those guy's wey dey queque go too miss u diegrin
Garaway here jor, u too spoil embarassed
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:26pm On Jan 08, 2018
izaray:
You suppose don understand biacan with her words nah...Ok let me reveal a secret to you now, when next u see those word, just jump and pass, hope this go help you sha grin


Come ee!grin nor dey fear biacan ee,tell me wetin e mean, I wan knowgrin abi ar my not ur potential crusher's/crushies anymoregringrin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:30pm On Jan 08, 2018
izaray:
Garaway here jor, u too spoil embarassed


Hahahahah na wa for u oo! Be like say u don forget say d day we dem born me I use one eye dey observe were I pass come out!

So nor be ma faultgrin

1 Like

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:30pm On Jan 08, 2018
biacan:
Please darling fix it and come back soon smiley
Will sure do that during the weekend, hopefully.Tnks kiss kiss
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:31pm On Jan 08, 2018
izaray:
You suppose don understand biacan with her words nah...Ok let me reveal a secret to you now, when next u see those word, just jump and pass, hope this go help you sha grin
grin grin grin

1 Like

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:32pm On Jan 08, 2018
izaray:
Will sure do that during the weekend, hopefully.Tnks kiss kiss
You're welcome smiley

1 Like

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:36pm On Jan 08, 2018
izaray:
Will sure do that during the weekend, hopefully.Tnks kiss kiss


Come oo! Izaray! Ur name get as e dey sound for ma mouth oogrin but ma nor talk sha!

Izaye izachiae! Na wa oo na flavour make me fit pronounce ya name sha! Base on that him sound (open and close)


Eh eh come oo na one small favoure I wan ask of you! Nor look say biacan dey here oo! Jus do am!
Abeg use code take show us ya pics!

Nor ask me my own oo coz I nor dey do!
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 3:38pm On Jan 08, 2018
........na wa o

1 Like

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:47pm On Jan 08, 2018
Martin0:



Come oo! Izaray! Ur name get as e dey sound for ma mouth oogrin but ma nor talk sha!

Izaye izachiae! Na wa oo na flavour make me fit pronounce ya name sha! Base on that him sound (open and close)


Eh eh come oo na one small favoure I wan ask of you! Nor look say biacan dey here oo! Jus do am!
Abeg use code take show us ya pics!

Nor ask me my own oo coz I nor dey do!
Tnk God u don expose urself aready
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:48pm On Jan 08, 2018
izaray:
Tnk God u don expose urself aready
I tell u say I dey hide am before?grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:49pm On Jan 08, 2018
richythePH:
........na wa o
Which one be na wa oo again! Any latest new's
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:50pm On Jan 08, 2018
Martin0:


I tell u say I dey hide am before?grin
Oya do d needful then undecided
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:52pm On Jan 08, 2018
izaray:
Oya do d needful then undecided
Ar nor dey do!grin

1 Like

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 3:53pm On Jan 08, 2018
izaray:
Oya do d needful then undecided
Come u dey go church so?
Ask and u shall receive why u wan dey shange am now eh!grin
Na ma fault say I ask?grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:55pm On Jan 08, 2018
Martin0:


Come u dey go church so?

Ask and u shall receive why u wan dey shange am now eh!grin

Na ma fault say I ask?grin
Bia Martin, face front cheesy
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 3:56pm On Jan 08, 2018
Martin0:


Which one be na wa oo again! Any latest new's


cheesy cheesy
nothing o.............just reading una family chat is all


how area na............i hear say you and bia show face for beach party as couple but she con leave you for PIT when she see oga sin.z lipsrsealed
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 3:58pm On Jan 08, 2018
richythePH:



cheesy cheesy
nothing o.............just reading una family chat is all


how area na............i hear say you and bia show face for beach party as couple but she con leave you for PIT when she see oga sin.z lipsrsealed
You nor serious grin grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:02pm On Jan 08, 2018
richythePH:



cheesy cheesy
nothing o.............just reading una family chat is all

Eh eh,though shall not look jus alone! Abeg pick babe's oo dem yakpa if u even like biacan sef,tell megrin am not stingy!grin if u still want izaray tell me,I can't ve dem two to maself alonegrin




how area na............i hear say you and bia show face for beach party as couple but she con leave you for PIT when she see oga sin.z lipsrsealed


Area dey fine oo! Me and biake! Na wa oo!
For where this new's from fly come!grin na who telli u dat kin new's su?

E be like say na ur and bia u dey use style style tell me! Abi na una two go together!grin

Hope say she give u lap dance /twerking oogringrin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:04pm On Jan 08, 2018
biacan:
You nor serious grin grin


thats the breaking news just reaching our front desk right now grin................why you abandon cute martin like that angry
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:06pm On Jan 08, 2018
izaray:
Bia Martin, face front cheesy

Hiagringrin na wa oo!
But na jus me and u dey hear ooo! Don't worry ar nor go touch! Jus look na I wan jus look oogrin

Na only look I wan look oogringrin
Abi e get wetin dey ya body wey pesin nor go fit look again,other than breast,Nyanshgringrin

Abi u carry Nicki-killer?grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:07pm On Jan 08, 2018
Martin0:


Area dey fine oo! Me and biake! Na wa oo!
For where this new's from fly come!grin na who telli u dat kin new's su?

E be like say na ur and bia u dey use style style tell me! Abi na una two go together!grin

Hope say she give u lap dance /twerking oogringrin
Mpia gi eh undecided
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:08pm On Jan 08, 2018
Martin0:


Area dey fine oo! Me and biake! Na wa oo!
For where this new's from fly come!grin na who telli u dat kin new's su?

E be like say na ur and bia u dey use style style tell me! Abi na una two go together!grin

Hope say she give u lap dance /twerking oogringrin


the news was from a very reliable source and we plan on airing it (alongside other updates from the beach party) on the 9pm e-news today



you sure say bia fit give correct lap dance so
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:09pm On Jan 08, 2018
richythePH:



thats the breaking news just reaching our front desk right now grin................why you abandon cute martin like that angry
Who tell you that one..... martin nah follow come others nah canterfit
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:11pm On Jan 08, 2018
izaray:
Tnk God u don expose urself aready
izaray make sure he pay for your premium account don't low your class biko grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:12pm On Jan 08, 2018
biacan:
Who tell you that one..... martin nah follow come others nah canterfit


okay o...........no wahala cool


so when are you posting a pic of the "general queen"
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:13pm On Jan 08, 2018
richythePH:



the news was from a very reliable source and we plan on airing it (alongside other updates from the beach party) on the 9pm e-news today



you sure say bia fit give correct lap dance so
Behave

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 4:14pm On Jan 08, 2018
biacan:
Behave

behave kwa undecided

for why?

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Her Belly Is Not Flat / WOW ! See How This Lady Dressed . Question .(pic) / Curve Lady Cries Continuously As Boyfriend Proposes To Her For Marriage (video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.