Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,846 members, 7,979,990 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 10:20 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! (3661 Views)
I Carry Boobs Of 8 Girls On My Chest. Ladies Men Stare At Me - Busty Virgin(Pix) / Lady Advises Nigerian Ladies, Men To Have Indiscriminate Sex. Nigerian Blast Her / Dear Fellow Ladies, Men Owe Us NOTHING Financially! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:49pm On Jan 08, 2018 |
izaray: If u be bread e go too good oo! U go look choppable! body go soft well! But unfortunately na only breast na be the only place wey dey soft and pre- sable for una body Na only that place be the only bread like place for una body! But if u feel say I dey call u bread and u nor like am which mean's everywhere nor go soft! So ya body strong?? |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:50pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:I dey tell you, biacan comment for NL dey always come like bomb, once she coment every place dey scarter Babe wat is d secret behind it |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:51pm On Jan 08, 2018 |
izaray: Ma shift abi! U dey driv me now oo! Nor con dey scratch body dey near me lara oo |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:53pm On Jan 08, 2018 |
izaray: come ar nor fit laugh again oo! Ma belle aaaaaaaaa God! Oya biacan we dey wait ooo! Com and tell us the secret! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:54pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:I'm innocent ooo |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:55pm On Jan 08, 2018 |
izaray:Ha abeg ooo I'm innocent Biko |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:55pm On Jan 08, 2018 |
biacan:I never said u re not! Abeg I dey come ma go shower! Go join una when I finish! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:56pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:Cha!! Martin, na dis few holidays, you use spoil urself like dis You were better than dis last year na, biacan is even a witness May God punish who ever is behind dis |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:57pm On Jan 08, 2018 |
izaray: See I need to spoil masef well well! Coz if I don't, hmm na the woman wey I go marry na I dey pitty oo! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 5:06pm On Jan 08, 2018 |
izaray:He was a good guy before I travel I had no idea of what happened to him ooooo I had e has now join bad gang 1 Like |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 5:29pm On Jan 08, 2018 |
biacan: okay but do i get to see a pic now........ you'll take it down immediately |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 5:32pm On Jan 08, 2018 |
richythePH:let's make a deal post yours den I post mine |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 5:36pm On Jan 08, 2018 |
biacan: hehehe i used to post my pics on my pussyhunter account na and surely you must have seen at least one besides me phone's bad and my pictures are all in it... |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 6:14pm On Jan 08, 2018 |
richythePH:So sad all my pics are on my system |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 7:27pm On Jan 08, 2018 |
biacan: |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 7:45pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:I didn't say anything oooo I was just answering questions martin please nnam I'm innocent oooo |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:27pm On Jan 08, 2018 |
biacan: Hian! U wan still start again? abeg can't u be freely minded with pipu onlin like me! Na wa ooo,u go jus dey report yaself give me like say e get something wey we dey into! abi na husband and wife we don suddenly become! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:37pm On Jan 08, 2018 |
Martin0:You try that's the only thing I can say to you |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:42pm On Jan 08, 2018 |
biacan: Hmmmm na wa oo! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 7:53am On Jan 09, 2018 |
Biacan come here mek we talk! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:03am On Jan 09, 2018 |
Martin0:OK present sir |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:05am On Jan 09, 2018 |
biacan:How u wan take waka today na? Working tinz ba? |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:08am On Jan 09, 2018 |
Martin0:Yes oooo sometimes this work makes me work like a man cause I'm after my pay everything here is just much...... |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:24am On Jan 09, 2018 |
biacan: Na wa ooo very soon u go beging dey get veins,muscles coz of over labour/stress. Like this now,where u dey? |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:27am On Jan 09, 2018 |
Martin0:No I nor mean hard work ohhhh I only mean the stress attached to the work I dey work what about you |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:37am On Jan 09, 2018 |
biacan: biacan: Me dey house oo! I be wan go work today sha,but the tinz wey I wan take work and the pipu wey wan do the work for me say mek we do am tomorrow! Type of job-(soak way-drilling) U go fit date that kin man,wey dey do shiitt job? I suspect them! maybe dem wan see their girlfriends today,bini boy's too like woman u know. |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:45am On Jan 09, 2018 |
Martin0:Ohhhh ok enough flexing for you but nor eat dog meat oooo See who dey talk if marriage enter first thing nah for you to start your law school before anything else...... me I nor get problem for that one I can take care of myself...... waiting I dey talk self Hmmm you Don turn CEO be that oooo..... but I dey fear benin guys their way no pure |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:57am On Jan 09, 2018 |
biacan: CEO ke,u sef! I know u well so no jus start to dey sweet talk me this morning,coz e nor go work! I tell u say I be bini guy? come oo wetin mek u dey fear bini guy's? U don fes date any1 b4? |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:04am On Jan 09, 2018 |
Martin0:Some nah my friends for school that year..... they are very rude always ready to stab someone Slap when you understand someone very well even when married you don't see it as marriage but friendship..... :p |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:04am On Jan 09, 2018 |
Martin0:Some nah my friends for school that year..... they are very rude always ready to stab someone Slap when you understand someone very well even when married you don't see it as marriage but friendship..... |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 9:10am On Jan 09, 2018 |
biacan: Sure,that very true! |
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:19am On Jan 09, 2018 |
Martin0:Come you be FBI wey them send come interrogate me Ajuju..... Who fet get mind slap you |
Her Belly Is Not Flat / Shocking! Dead Woman Resurrects In Mortuary Fridge (see Photos) / A Clear Confirmation That Kylian Mbappe Is A Nigerian (video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48 |