Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,122 members, 8,005,000 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 12:28 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) (64172 Views)
Water Strike- A Comedy (18+) / FRESH Toto(adventure Of Prick Master And Miss Young Toto? / Innocent Ilo Wins 2020 Commonwealth Short-story For African Region (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply) (Go Down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 5:42pm On Aug 31, 2018 |
Episode 28 (i am not the best) ahhh see as i dey shine teeth like christmas goat chaiii life sweet me as i climb on top stage go collect the award o as i reach there mc i go die shake me congratulations baba olowo the long prick ahhh i just dey shine teeth chaiii as i look crowd ehh e be like say make i run go down see as dem many like ants everybody give me standing ovation see claping and hailing baba olowo the long prick u too much abeg as dem happy for like 10 minutes naso mc i go die con ask me please tell everyone present here how do u feel winning this award? Naso i start first of all my name is stanley okafor its been a long road but we are here now (maywether vs pacquio) fight of the century i thank u all for really voting for me as the best player in the world its not easy to be the best football to me is my life i have really worked hard to achieve this balon dor playing football is really great thanks to all my team mates and my coach my fans and my parents dey have really been suportive am hoping to win the champions league again next season am really greatful its been a long road thanks chaiii one man shout come o na fifa world best player of the year award be this? Ahhh people confuse o come o baba long prick wetin u dey talk self? The mc i go die confuse o wait o no be football award be this na na for comedy we vote u hear for abi u don high? Chaiii na so my brain recollect o oh sorry o i think say na fifa best player of the year 2018 be this o ahhh abeg make una no vex o naso one man shout this mad man go school so? Ahhh everybody burst laugh ah the tin vex me naso i collect microphone shout na ur pa no go school idiot chaiii people won laugh kill theirselfs before i know ehh one babe make get long mouth shout wat a slowpoke ahh see as people laugh me haahhahahahahahhahah chaii okafor200 don mad as dem dey laugh mc i go die con shout okafor200 please this award is been given to u because of ur stupid and useless episodes u drop daily to all ur readers not because of ur football talent or so please apologies to everyone here and say the right words naso i collect mic i dey craze? Apologies dey mad? As for me its not really easy composing and posting new funny episodes everyday i always draw my inspirations from just been happy and in a good mood although the comments are not flowing in yet but i hope that someday it will this award is dedicated to all of u out there for those that reads and laughs as dey want but wont comment i dedicate this award to all of u and also i dedicate to the guys that do comment here one love my brothers all this is just for the fun its me ur nigga baba olowo the long prick will still be updating more funny episodes daily all thanks to God ahhhh see as everybody start to dey clap for me chaiii everybody stand up dey hail me baba long prick baba oooooooo u too much! u funny die! as e con take be on top stage ehh me and youngzubi with mc i go die stand with our awards dey shine teeth see as people start to dey snap us pictures chaiii so me i don finnally turn to celebrity for nairaland ahhh life go sweet o as people dey happy dey shout naso one bros shout abeg nairaland dem o make una try push this idiot tori go front page na? At least him don try na e no easy o chaiii everybody shout yes o dem suppose blow baba long prick go front page na long prick funny die chaiii see shout for rumours hotel festac people no won con go house again o everybody won snap with me and youngzubi o see as we dey shine teeth oboy before i know ehh one bros tap me for back come o okafor200 so na me u see yab before abi? U been say if u slap me ehhh my name go change from pradioc to precious another one u con say make i go bring padlock come u just dey yab me because my nairaland name na pradioc ok na today i don catch u today we go see who resemble padlock chaiii laugh won kill me ahhhh naso i look the guy so na u be that pradioc abi ahhh my guy no vex na but u know say all na for the fun of this baba olowo the long prick on a normal levels me i no mean am o my guy na just make we laugh out the days stress na everybody make me i don yab make una no vex o me na guy make e be say i like having fun as far me i get small time i fit just compose one epsiode under 30 minutes sharp sharp but anytin i dey type here i no really mean am o naso pradioc look me con say ok no problem but abeg no dey yab me again o if not ehhh notin go happen my guy halfkilo shout! I say no shit go happen here chaii my guy half kilo para naso pradioc yab am see come u make be like half kilo of chicken abi na half kilo of turkey so if i man handle u ehh u go short pass dwarf ahhh everybody burst laugh chaiii half kilo don suffer half kilo para i say notin dey happen notin go sup here highest no do no do person head go tear here ahhh half kilo really get hot temper baba dey vex die watch out for episode 29 coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:43pm On Aug 31, 2018 |
Watch out for my next funny episode 29 (The revenge of baba olowo the long prick) amaka disapoint me chaiii this lyrics ryhmes make me craze o shey if i drop raba shey u go turn up! Why she no go turn up ahhhh who no like money? I need una comments o lets make here lively na abi na grave yard be this? Abeg make una no make me speak english o happy last day of the month to everyone! Come o who go tell me where that alfha my guy halfkilo been dey pursue that time dey? Me no see am again o |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:13pm On Aug 31, 2018 |
Abeg countdown to august 5k award 2018 today na the last day for voting the nominess are rosemary33 bibi294 centino youngzubi larrysun who will win this year fifa world best player of the year award 2018? |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by mirabel9(f): 9:43pm On Aug 31, 2018 |
Hello okafor200, u make me laugh much here.really cant wait for ur next drop |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:04pm On Aug 31, 2018 |
mirabel9: nice one mirabel9 really appreciate ur time for the comments anyways do expect my next episode 29 coming soon u are looking so beautiful my dear abeg make my long prick no stand o 1 Like |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:52am On Sep 01, 2018 |
Happy birthday to my guy centino baba |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:03am On Sep 01, 2018 |
Me i don go check all my nomines dem story last night chaiii really interesting stories me i dey enjoy all of dem anyways me i don book front seat as a vip with my drunkard friends dem we plenty come with pammy and ogogoro some even bring don simon come and 92 creates of bear me i no be drunkard o but e be say i just see dem this guys for road so i just say make i follow dem come here abeg anybody make still dey come abeg help us buy champaign come and better suya meat ahhh this place we go drink die abeg make una announce the winner of the august 5k award na? baba olowo the long prick |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 1:03pm On Sep 01, 2018 |
BABA Olowo |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:56pm On Sep 01, 2018 |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:25pm On Sep 01, 2018 |
I know say people go don rush come here con shake if i don update episode 29 make dem laugh small but me i need una comments o why people just choose to dey come here as ghost reader abeg this tin really dey tire me o if this tin really easy abeg go try compose 28 episodes apart from the bonus jokes i add make go make everybody to dey happy dey laugh but to me this is not encouraging at all how then me i go take dey get inspirations wen people no dey drop comments to me its really bad o its like u are just waisting ur time and talking to the wall and no response at all una go still want make i drop episode 29 and i dey very sure say i no go still see any comments abeg o please everyone reading this abeg try consider na the only tin keep me going is just the comments notin else make this my decision of quiting to update anytin here no come my mind again o i dont really like this its too poor for a rating and una expect me to dey drop more episodes for here which story i won yan give una wen nobody dey really answer me abeg me i get work o but i still try to dey squess out time just to dey drop stuffs here but looks like the comments is really too poor anyways this go be the last i go talk abt this issue of comments again this time i mean am seriously me i go drop only 2 episodes for una episode 29 and 30 only then after that i go do my rating again to see if the situation still dey as e be then am sorry to say this officially i go retire from posting any tin here then later i go personally delete this thread baba olowo the long prick make una go else where go find where una go fit laugh as una want me don really tire abeg body no be firewood after all i am not been paid here to compose one episode of a funny story no really easy o some people dey wait make dem first to dey see if other readers go dey drop comments here but thats really bad at least try appreciate the efforts of the writter first let am no wen him do mistake or need to correct himself all this na for the comments me i go dey see am from but to me just notin anyways i go reconsider again but this time i really mean am anybody make think say e easy make him go create e own story thread make we dey laugh back to back for dem the episodes baba olowo dey really vex here;( here no be grave yard |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:31pm On Sep 01, 2018 |
I know say people go don rush come here con shake if i don update episode 29 make dem laugh small but me i need una comments o why people just choose to dey come here as ghost reader abeg this tin really dey tire me o if this tin really easy abeg go try compose 28 episodes apart from the bonus jokes i add make go make everybody to dey happy dey laugh but to me this is not encouraging at all how then me i go take dey get inspirations wen people no dey drop comments to me its really bad o its like u are just waisting ur time and talking to the wall and no response at all una go still want make i drop episode 29 and i dey very sure say i no go still see any comments abeg o please everyone reading this abeg try consider na the only tin keep me going is just the comments notin else make this my decision of quiting to update anytin here no come my mind again o i dont really like this its too poor for a rating and una expect me to dey drop more episodes for here which story i won yan give una wen nobody dey really answer me abeg me i get work o but i still try to dey squess out time just to dey drop stuffs here but looks like the comments is really too poor anyways this go be the last i go talk abt this issue of comments again this time i mean am seriously me i go drop only 2 episodes for una episode 29 and 30 only then after that i go do my rating again to see if the situation still dey as e be then am sorry to say this officially i go retire from posting any tin here then later i go personally delete this thread baba olowo the long prick make una go else where go find where una go fit laugh as una want me don really tire abeg body no be firewood after all i am not been paid here to compose one episode of a funny story no really easy o some people dey wait make dem first to dey see if other readers go dey drop comments here but thats really bad at least try appreciate the efforts of the writter first let am no wen him do mistake or need to correct himself all this na for the comments me i go dey see am from but to me just notin anyways i go reconsider again but this time i really mean am anybody make think say e easy make him go create e own story thread make we dey laugh back to back for dem the episodes baba olowo dey really vex here;( here no be grave yard imagine am say today na saturday i suppose don blow una 3 or 4 funny episodes but anytime i just check this my story thread my spirit go just die e dey pain me enter body no single comments |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 4:42pm On Sep 01, 2018 |
okafor200:I wish D Best bro how work, |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:47pm On Sep 01, 2018 |
Iambees: work dey very fine bro today na saturday and i dey very free like this but i just dey vex here no coments at all i don really tire i swear down e just dey do me like make i just end this once and for all as i dey here now na where dem write delete thread i dey look so like this to tell u how frustrated i am na just small atom of anger i dey wait for like this e no go hard me to just click that delete button and all this is over for life am done |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:21am On Sep 02, 2018 |
virtuejoan: hahahahhahah a whole me mugu thats really funny o see come virtuajoan abi na virus joan be ur name if i give u slap ehhh u go fly go buy beans if u dey complain of she to take rest before updating another episode why not continue from where she stop na at least me and my drunk friends dem anytin make we see here na wetin we go take like that we don really high since drunkards dem no dey get choice abeg keep the fun coming maybe she go laugh drop more episodes for us here see come virus joan abeg no yab me again o maybe bibi294 dey shy because i just dey wait if she show i fit ask her hand in marriage with my mad friends dem here she cant say no to me o |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:30am On Sep 02, 2018 |
See as this virtuejoan abi na virus joan dey yab me for showers of mercy tori by bibi294 u dey complain why she dey delay to dey update her episodes shey be i dey tell una say this updating of episodes the tin no really easy o na cracking of brain o and time make u suppose dey tink of how u go take get money and grow ur business for life na to dey drop updates for people make go only come and laugh abeg dem no dey pay her o so anytime she update abeg make una take am like that see come abeg if anybody self get bad mouth like me try vex bounce go that showers of mercy tori go help me yab that virtuejoan abi na wetin be him name self |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:23am On Sep 02, 2018 |
Today na sunday and me i dey happy like this ahhahhahhh but me won go play football with my guys dem if i come back me i go drop episode 29 for una make here bubble small i no won get injury o and i promise to score hat trick today o me na cronaldo na starboy moral dey today wella i dey shine teeth here i love u my baby bibi294 baba olowo the long prick coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:20pm On Sep 02, 2018 |
Starboy ronaldo shey be i tell una say i go score hat trick today for field? As i take talk am na like so i take do am but na 5 goals i score today so this one pass hat trick o me na starboy na abeg make una no vex for me o since i go field my guys no won let me go house dem see as i dey perform and score so nahim make i play reach this time o so if i baff and eat like this now i go try update maybe 2 episodes this night or even more u know say moral really dey my body o but incase i no update any one just no say na 2moro surely but i must try this night by Gods grace the tin no really easy o abeg but i go need una comments o baba olowo the long prick episode 29 coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:48pm On Sep 03, 2018 |
Chaiii sleep carry me go yesterday o see as i take disapiont una like the way buhari take disapiont nigeria i go try update maybe today keep the faith |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:01pm On Sep 03, 2018 |
Ahhh i don suffer i feel like crying here i feel like shedding tears a place i once cherished is now this boring no comments chaiii abeg i won speak english now abeg why is it that everytime i check the stats of this my comedy story i just keep seeing the numbers of views increasing people are really loving this and coming to check back for new updates so they can laugh as they want even though i personally delayed the update for days now but still people are coming to check if i had dropped any new episodes ahhhh i am not boasting or maybe i have the talents or i am just too good in composing stuffs like this but i will tell all of you my readers this had it been anytime i drop an episode and i see people commenting on it and having fun smilling i am ready to compose 10 episode in a day straight hand without having any rest one thing i like about myself is this i am very fast in typing and composing stories i want to ask you people something now please who would publicly come here to tell me which of my episodes is shorter? or it was not as long as others i use to drop here before but i will beat my chest and tell u none i always task myself on this to always compose long written episodes so the readers wont complain its too short i am just wondering look at the level my story thread is at now imagine a whole me baba olowo the long prick is in episode 28 since its very bad so so bad i composed 11 episodes when i started under 2 days now i have not even beaten episode 100 by now its really too bad and it wont benefit anyone now i know people are really in love with this my story but they keep on hidding it had it been i usually see enough comments here i would have reached episode 90 by now and all of them would be so so interesting i am fast in composing but the comments are really poor and if all of you still wants it this way no problem you will be getting one episodes from me for 3 to 4 days i have changed this to my personal fun place now i will compose my story after posting it here i will just read it and laugh as i want then i would go offline anytime i feel like laughing again i will come back here and do the same thing since i know nobody is commenting so anytin i like i drop here imagine a whole me baba olowo the long prick speaking english here abomination well no problem lets make here to be as boring as ever maybe even a grave yard will be better than here i can help drop episodes that wont make anybody to laugh its my choice compose it to be as dry and boring as ever very bitter you wont even understand what am writting i can even turn here to where i would be preaching and quoting bible verses since its no more a fun place to be then i can help turn it to be the most boring place in nairaland i am not joking and i will do it when i said i would be updating one episodes in 2 to 3 days you thought i was joking sorry i meant my every word and now that is what i am really doing anytime i feel like i will update since no one will ask me to update the next episode i do visit some story thread and i compared them to mine and i saw they where not even as close or funnier than mine but this threads are been begged to drop their next updates as soon as possible i just shake my head and laugh talkless of me that am ready to type and compose funny stuffs that are longer non stop for days straight ok no problem now is a time to change here to my personal place i dont give a shit what anyone wants again i dont even need the comments after all i cant use them to withdraw from the bank atm mind you time is comming here in nairaland you will search for funny people like me you wont see them some may call my line but then i would boldly tell them am no longer interested look for another person am even thinking maybe this place is meant for old people not for young guys like us so so boring ghost readers everywhere take care |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:33pm On Sep 03, 2018 |
I am even thinking of employing someone here a very close friend of mine and his name is borinuus is name was originated from been so much boring and dry this guy am telling you about has traveled to so many countries of the world when he traveled to japan he was deported back becuase he was so so boring he later went to france and was also thrown back in the next flight all because he was so boring inside the plane he arranged for another visa again and went to saudi arabia to hussle and get golds but guess what he was deported back in 2 days he later went to united states of america where flexing is well known and guess what he was thrown back here again he arranged again and went to libya this was where the un imginable happened he was deported alongside camels and goats i mean in the same ship carrying goats and ram back to our country now guess what he just called me now telling me he has been deported back now from canada he is on his way back with angry excoted police men all because he was so dry and boring he never added any meaningful thing to anyones life there he was just a very boring thing he told me that as soon as he reaches here he would arrange for visa again and go to south africa and am sure he would also be deported back again from there now am considering employing him to work as my assistant here in baba olowo the long prick i forgot to tell you this i really did cut off his call when i called him because our conversation was so so boring imagine u will ask him where are u? and he would answer you back after 2 minutes has gone by and you know its international call and i will be charged higher rates of credit to tell you how boring this guy is so very boring that is why he was named borinuus a name gotten from his grandfather will let you know when he is here and i know he would be happy to work with me here i would also allow him to post anytin he likes here borinuus will be happy working here and i will be away for a month or two on vacation i just hope u guys will enjoy the rubbish he would be posting here since no comments take care |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 10:09am On Sep 04, 2018 |
hahahahahahahahahahahahahaha i don land for here na me and u go die here 2day |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 10:13am On Sep 04, 2018 |
for where comment dey shebi na u wan use that left mad man yash carry go u house go watch that film when u bring to village bro |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:44am On Sep 04, 2018 |
devilmaycry1: hahahhahahahahahahaa i won laugh die o so baba u don run come here again abi u don run from showers of mercy tori thread run come here no wahala i ready die for u but come o no be u i sight for road now as i dey come make dey do fuckernizer for road side i been dream for night and i see one one bush baby make been dey cry devilmaycry baba olowo the long prick |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 10:47am On Sep 04, 2018 |
okafor200:ahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha laff won kill me me me die nice work u get bush boy |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:58am On Sep 04, 2018 |
devilmaycry1: abeg devil may cry make we dey here dey kill ourselves make we no run go for person thread dey yab for there showers of mercy na my babe thread be that and i won ask her hand in marriage soon the thing go con be as if say we dey jobless but normal i know say u jobless since bush baby no dey get work if them our readers won laugh die make dem come baba olowo the long prick thread here |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 11:11am On Sep 04, 2018 |
okafor200: jobless bia my god y ur prick small like dis i think say na only tessygold go complain say ur korpo no sweet ataar |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:26am On Sep 04, 2018 |
devilmaycry1: hahahhahaa see come o devilmaycry shey be i tell u say ur sister been test my tin she come house dey shine teeth come o wetin u call urself devilmaycry abi na bush baby may cry if i give u slap ehhh u go run go do testimony for church say u see devil dey cry live on Hd hahahahahhahahahahaa baba olowo the long prick |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 11:33am On Sep 04, 2018 |
okafor200:for where u wey i see for junction they buy show case ur talent as in ahahahahahahahahahahahaha fear weed guy |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:43am On Sep 04, 2018 |
devilmaycry1: haahhahaaaaaahahhaa i no lie say i buy weed smoke but i go confess say na for ur pa shop i buy am from when u and ur pa sidon dey take sabrina dey high together with youngzubi baba olowo the long prick |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 3:19pm On Sep 04, 2018 |
okafor200:hmmmm smoker are 嗯里有两天去洗完澡堂 so long prick or brick r i p in advance |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:59pm On Sep 04, 2018 |
devilmaycry1: see come devilmaycry u don forget say na ur pa shop i buy the weed take smoke abi abeg try advice ur self bush baby may cry r i p goes to the devil |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:35pm On Sep 04, 2018 |
devilmaycry1: see come devilmaycry abi na bush baby may cry you do head like china plate so abeg my advice na dey there dey always cry no go buy plenty egg chop make u fat small before you go resmble like all this kenya people make dey thin like broom so the devil don cry sotey him don loose weight now baba don thin die people like una dey go bush go kidnap bush baby pikin go market go sell am collect money go sing music for studio abeg bush baby may cry oh sorry devilmaycry abeg try buy agbada take cover body because breeze fit push you join wall and if u dey waka for road abeg try to dey hold nepa pole make breeze no carry u fly enter gotta shey be u sabi yab we go die here hahahahhahahahahha baba olowo the long prick |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply)
TORN (based On A True Life Story) / KINGS 3(7 Days Of Chaos) / Please Break My Heart (romance Thriller)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 112 |