Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,187,527 members, 7,932,679 topics. Date: Tuesday, 27 August 2024 at 11:07 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (61411 Views)
Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? / Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:39pm On Oct 06, 2018 |
When Breeze Blow, Fawo yansh go open 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by israelmao(m): 12:41pm On Oct 06, 2018 |
1.Help me beat my pikin no reach the mind of him mama.
2.Cow weh no get tail Na God dye help ahn chase flies
3.As woman get nyansh reach na so she dey take show ahn to her husband 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:41pm On Oct 06, 2018 |
basmur:e fit close eyes dey cry na.. Oyar edit |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by prinsam30: 12:45pm On Oct 06, 2018 |
Person wey get brother for heaven no dey go HellFire 5 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by karllemah44(m): 12:45pm On Oct 06, 2018 |
Man wey no wear trouser no dy put hand for pocket |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Ketaokeipheoma: 12:48pm On Oct 06, 2018 |
cliper230:everybody wan go heaven bt nobody wan die 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:49pm On Oct 06, 2018 |
Cow wey no get tail na him god dey pursue fly for 'm 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by arukwe123(m): 12:51pm On Oct 06, 2018 |
Okpolo Eyes e no be Open Eyes 2 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by feldido(m): 12:52pm On Oct 06, 2018 |
Monkey no fine but him mama like am NA condition make crayfish bend No be who first call police de win case I no gree I no gree nai de tear shirt Cow wey no get tail na God de drive fly for am 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:53pm On Oct 06, 2018 |
Them no dey use big preek threaten old woman. 2 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by BrokenCock: 12:54pm On Oct 06, 2018 |
Take rope put for goat, take goat put for rope. All na the same thing. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Checked86: 12:56pm On Oct 06, 2018 |
Olosho wey change hotel na virgin e be 2 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by gagadey(m): 12:56pm On Oct 06, 2018 |
Nor be who first go marriage dey born boy |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by vivie01(f): 12:58pm On Oct 06, 2018 |
jojothegreat: |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HomeOfMe(f): 12:59pm On Oct 06, 2018 |
morningstar55:Quite funny. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by OfficialAPCNig: 1:01pm On Oct 06, 2018 |
Donzion77:Na you sabi pass. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Mongomeyen(m): 1:02pm On Oct 06, 2018 |
1. Eye wey dey cry, dey see road 2. The diff btw kpekere & plantain chips na packaging. 3. How u go dey river make soap water enter ur eyes. 4. This one never reach river, e don dey fetch water. 5. Make u no use ur raggae spoil my blues. 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Sleekfingers: 1:02pm On Oct 06, 2018 |
If meter dey for Toto,many men no go wan marry... Honey sweet, but he no reach Toto own Na slim girls Toto dey deep pass Nobody go tell prick to salute when he see Toto wey swell up... Na for woman lips, you go know how her Toto go be Oil wey dey for Toto no fit fry egg Woman wey Jerry curl Toto, na for easy entry for prick The best food for Toto na prick Na style style Toto dey take swallow big prick 4 Likes 2 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by flexs(m): 1:03pm On Oct 06, 2018 |
Say lion dey sleep no mean say him get fever. Orkro tree no dey tall pas him owner. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by kfasian: 1:04pm On Oct 06, 2018 |
Lizard wey jump from top and nobody tell am well-done, go nod him head to tell himself well-done.. Frog no dey jump for afternoon for nothing, e get weting dey pursue am. I dey come... I dey come, na im make foul no fit fly. He-goat to frown face no mean say we no go still sell am. Rat say im no dey vex with person wey dey pursue to kill am; but I'm dey vex with the person wey dey shout see am there... See am there. No matter weting you give to person pikin, when time reach he go still find him mama. 4 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Emytini(m): 1:05pm On Oct 06, 2018 |
cut am for me cut am for me all na for 1 mama body. abeg use your tong count your teeth . na only pit toilet feet tell you the length of your shit no be who start run dey win am ashawo no be work Why e be say when yash mess den go konk head person no dey borrow money marry wife person no dey thief cow, thief weytin you go fit carry no matter what woman no go fit piss for bottle old man no dey run for day time for nothing, is either him pikin die or him snuff bottle don lose no matter the heat wey dey worry money e no go talk advice no be curse no be who sabi book rule 9ja no matter how prik long toto go swallow am no follow as snake long put fire before we dey read figure but now na count we dey count (returning officer). I greet una 2 Likes 1 Share |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by vivie01(f): 1:05pm On Oct 06, 2018 |
prinsam30: |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Festy4u(m): 1:08pm On Oct 06, 2018 |
Them dey count animals wey get horn, snail self say him get! |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Myself2(m): 1:09pm On Oct 06, 2018 |
1) Dem say fire burn father, you dey ask whether e burn him bear bear 2) Dem dey ask whether nyash dey smell 3) Na small pikin wey no know herbs dey call am vegetable 4) Instead of cow to loss, kuku cut him tail 5) Dem no dey argue blokos go farm 6) Person wey him papa dey heaven no fit go hell fire 7) Person wey him brother dey guard cherry tree no fit chop the unripe fruit,,,,,, And for anybody that will want to ask me to explain any of the parables above, let me remind you of the African parable that says "If a person tells you a parable and you ask the same person to explain, that one mean say your mama bride price don loss 3 Likes 1 Share |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by saintruky(m): 1:09pm On Oct 06, 2018 |
Give me small...give me small.. U go chop winch |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by tompat86(m): 1:10pm On Oct 06, 2018 |
A breast in the mouth is better than 2 in the Bra 2 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Binchim(m): 1:11pm On Oct 06, 2018 |
Person when dey purge no dey select toilet As man dey old e farm dey near house Witch no need visa to fly Pikin when go throw him papa up say e go catch am again, na e papa blokos go cover him face Na play play dog take dey Bleep e mama 4 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HilaryIvy: 1:12pm On Oct 06, 2018 |
Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance eh! |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HZNjnr(m): 1:12pm On Oct 06, 2018 |
Person wey no get sense, na him dey say Buhari be human being 4 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HilaryIvy: 1:12pm On Oct 06, 2018 |
Who naaaked no dey chook hand for pocket |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HZNjnr(m): 1:12pm On Oct 06, 2018 |
I no gree, I no gree na him dey tear shirt |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Prince Ezelekhae Ewuare Poses In His Car As He Arrives Event In Edo (Photos) / RCCG Pastor, Afolabi Ghandi Olaoye Is The Soun Of Ogbomoso / The 6ft Tall Idanre Queen Who Outlived All Her Husbands (Photo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |