Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,186 members, 7,916,488 topics. Date: Saturday, 10 August 2024 at 02:18 AM

UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (257) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / UMIDIGI DISCUSSION THREAD (1809779 Views)

TECNO Spark 5 Official Discussion Thread / ********Gionee Discussion Thread******** / Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (254) (255) (256) (257) (258) (259) (260) ... (2179) (Reply) (Go Down)

Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430: 12:59pm On Dec 24, 2018
Umiambassadors don dey vex ó......
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 12:59pm On Dec 24, 2018
Mizik:
what is my name doing with wheelchair shocked cry
i said u shud coman bring wheelchair to help me carry oga lexus into the testing lab, haba what are u offended about nau
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:00pm On Dec 24, 2018
Sgbate:
i said u shud coman bring wheelchair to help me carry oga lexus into the testing lab, haba what are u offended about nau
Shey wetin do lexus grin.
Lexusgs430 2mao na krismas o
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:01pm On Dec 24, 2018
Sgbate:
i said u shud coman bring wheelchair to help me carry oga lexus into the testing lab, haba what are u offended about nau
o boy i no vex na. You no know me na why u tink sey i dey vex.
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430: 1:01pm On Dec 24, 2018
Slazim:
To umidigi one di na ya shigo!

Latest Umiambassador in town........ Go forth and preach the Umidigi gospel......


Kerike ká manta review din ká...... grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:01pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:
Umiambassadors don dey vex ó......
angry
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:01pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:
Umiambassadors don dey vex ó......
lemme share some chilled umiwater between us, e be like say sokoto typpa sun don make our temp high cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:02pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:


Latest Umiambassador in town........ Go forth and preach the Umidigi gospel......


Kerike ká manta review din ká...... grin
Do you know i couldn't post a few seconds ago. BE careful i if think anti sperm bot has arrived.
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430: 1:02pm On Dec 24, 2018
Mizik:
Shey wetin do lexus grin.
Lexusgs430 2mao na krismas o

Me nah babaláwo nah......
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430: 1:03pm On Dec 24, 2018
Mizik:
Do you know i couldn't post a few seconds ago. BE careful i if think anti sperm bot has arrived.

Nah semen bot.....
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:03pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:


Me nah babaláwo nah......
Babalawo ke. Oya i aff put hand off this thread. Shey u sef dey believe in Babalawo sturvs ni grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:03pm On Dec 24, 2018
Mizik:
o boy i no vex na. You no know me na why u tink sey i dey vex.
toh u know say u na ma pessin na ,i no go gree make dem chop u where i dey, juz feel safe, notin do u cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:03pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:


Nah semen bot.....
Na typo grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:04pm On Dec 24, 2018
Sgbate:
toh u know say u na ma pessin na ,i no go gree make dem chop u where i dey, juz feel safe, notin do u cheesy
Nothing do me O jâre. Na shicken i dey go buy sef wink
Semen bot ti dė

Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by godric(m): 1:05pm On Dec 24, 2018
I've been following this trend with keen interest, I think it's time for me to join the UMIFAMILY.

If I order A3 from jumia, when will it get to me? am in Lagos, at least for the next 2 weeks
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:05pm On Dec 24, 2018
Mizik:
Shey wetin do lexus grin.
Lexusgs430 2mao na krismas o
ntin do am, i been wan make en hlp us do guinea pig 4 d new software update...
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:06pm On Dec 24, 2018
godric:
I've been following this trend with keen interest, I think it's time for me to join the UMIFAMILY.

If I order A3 from jumia, when will it get to me? am in Lagos, at least for the next 2 weeks
don't bother till you leave lagos.
Jumia is not going to do anything for now.
I have someone who bought the A3 since last week and till now its still at sorting hub and he is leaving his place today. So.......
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:06pm On Dec 24, 2018
godric:
I've been following this trend with keen interest, I think it's time for me to join the UMIFAMILY.

If I order A3 from jumia, when will it get to me? am in Lagos, at least for the next 2 weeks
mizik will process ur mata sharpaly sharpaly smiley
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:06pm On Dec 24, 2018
Sgbate:
ntin do am, i been wan make en hlp us do guinea pig 4 d new software update...
Oh ok i get now cheesy.
No mind him na fear fear dey do am.
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:08pm On Dec 24, 2018
godric:
I've been following this trend with keen interest, I think it's time for me to join the UMIFAMILY.

If I order A3 from jumia, when will it get to me? am in Lagos, at least for the next 2 weeks
you can holla at me when you are ready.
I'm a Certified Jumia sales consultant cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:08pm On Dec 24, 2018
Sgbate:

mizik will process ur mata sharpaly sharpaly smiley
thanks bro
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:09pm On Dec 24, 2018
Mizik:
Nothing do me O jâre. Na shicken i dey go buy sef wink
Semen bot ti dė
hehehe oya o, buh make u no start the yoruba own o, me no dey grab dat wan too o cheesy cheesy, so pity me no say u go revenge back o grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:11pm On Dec 24, 2018
Sgbate:

hehehe oya o, buh make u no start the yoruba own o, me no dey grab dat wan too o cheesy cheesy, so pity me no say u go revenge back o grin
Do me i do you...... Lol
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:11pm On Dec 24, 2018
Mizik:
Do me i do you...... Lol
....man go vex
hahaha
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by godric(m): 1:13pm On Dec 24, 2018
Mizik:
you can holla at me when you are ready.
I'm a Certified Jumia sales consultant cheesy

How soon can I get it 'cos I read on Jumia that there won't be delivery from 24th DEC to 2 Jan
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:13pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:
I would have loved to say the massive 3G/4G have dissappeared.......


Beht no...... Still reminding us about our connection..... grin
mama G, G for life grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:14pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:
Updated now........ Not noticed any changes.......
umiexplorers will tell us later what the update is about grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430: 1:17pm On Dec 24, 2018
Sgbate:
mama G, G for life grin

is my favourite size........

1 Like

Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430: 1:18pm On Dec 24, 2018
Sgbate:

umiexplorers will tell us later what the update is about grin

We dey wait ó....

1 Like

Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:19pm On Dec 24, 2018
godric:


How soon can I get it 'cos I read on Jumia that there won't be delivery from 24th DEC to 2 Jan
yup. I'll honestly advice you wait till you leave lagos cos even after 2nd January. They'll have a Gazillion of orders ro take care off. Unless you order on the 3rd and you are willing to wait in lagos incase if there is a delay.
I'm just trying to be honest with you.
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Slazim: 1:20pm On Dec 24, 2018
Lexusgs430:


Latest Umiambassador in town........ Go forth and preach the Umidigi gospel......


Kerike ká manta review din ká...... grin
Babana ba haka bane, I tried uploading pics but they seem too heavy.
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:25pm On Dec 24, 2018
Slazim:

Babana ba haka bane, I tried uploading pics but they seem too heavy.
babah wani gari hake ne wai ?

(1) (2) (3) ... (254) (255) (256) (257) (258) (259) (260) ... (2179) (Reply)

Best Games To Download For Your Android Device / The Xiaomi Thread.

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.