Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,728 members, 7,979,460 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 09:18 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Car Talk / Mercedes Benz Thread (1028567 Views)
Photo: Mercedes Benz Vs Audi / Mercedes Benz Releases Details On 9G Tronic Nine Speed Auto / The Life Cycle Of The Mercedes Benz ! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (169) (170) (171) (172) (173) (174) (175) ... (553) (Reply) (Go Down)
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 9:08pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: Na just the shocks I dey plan change for now. E no really give me dt sweet feel a Toks shud give. My golf shocks still absorb pass am, I swear. I heard dt shocks problem is common with this our sweet ride. 1 Like |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:10pm On Feb 03, 2019 |
nurey:no be olosho o! Just one of my wide pussy smallie weh suppose come weh no gree show till now.na wetin dey make me vex. Everywhere for that girl body na toto,chai!!!watery wide kitten And worst be say i don drink,my dick don burst my matelas sef. I dey come make i go buy vaseline and data,i go masturbate with your picture nurey,idiot |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:11pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:na so e dey o,does it make that kpom noise abi when e enter unlevel road it kinda gyrate much? |
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:12pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1: Don"t underestimate Japanese cars at your peril. One idiot in 2004 Audi A4 don do like that day try chase me and he ended up in the bush at Odukpani, whereas, I was comfortably cruising in my RX. 1 Like |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:13pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:not shocks but suspension which can be done for 30k or less and could last a year,depending on the places you go to. |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:15pm On Feb 03, 2019 |
kingreign:well we ain't talking about the A4 mike,we dey talk of LOGO BENZ. Will dust your RX with our eyes closed |
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:15pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: The only cheapest thing that can be done on that suspension is linkage replacement. But if it's shocks or arms, you'd spend good cash. |
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:16pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: Not with that pencil sharpener 1.8l + air pump engine. It will jump timing chain and we all know what that means. It will sleep on the road. The last time I checked, an Audi will easily annihilate your c klasse |
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 9:16pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: Kai, u don get am o. Dt kpom sound gan gan and dt annoying jagajaga sound once e enter rough Naija road. Can't all our roads be like dt RCC road? Dt road too lovely for cars. My back speakers ain't working too, nd d Smart key no dey work for unlock and lock and the panic, wetin I fit do. 1 Like |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:17pm On Feb 03, 2019 |
kingreign:yes. I guess yiu missed where i insinuated that our shocks hardly break? I've used mine since late 2014 and I've never replaced a shock absorber mike |
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:18pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: Lower arms? Remember those cost circa 50k the last time I checked! |
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:18pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:Check for SAM. Also check amplifier. |
Re: Mercedes Benz Thread by radautoworks: 9:18pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1: Cool. We're closed this week for repairs but someone should respond in the morning. 1 Like |
Re: Mercedes Benz Thread by Alkali01(m): 9:18pm On Feb 03, 2019 |
nurey:Thank you very much brother, your contribution will help. |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:19pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:kpom na shock dey cause am As fir key you go go make dem check the ba3 inside first,if no be am weh die na im be say dem go recode u new one. Dat thing dey cost sha. Back speakers no be any issue. Where u dey? All your lights dey work?if not SAM fit also make ur remote misbehave. |
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 9:20pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: Who fit do am, shey Radautoworks fit run the level for us ni? I purposely didn't sell my Golf 4 so dt na hin go dey do all the dirty jobs, na once per week or twice I go dey drive ds Benz. Ds oil wey change gast last me like 6 months at least. 1 Like |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:22pm On Feb 03, 2019 |
kingreign:audi A4?make i check too |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:22pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:she go do am perfectly.but na big meat o,you go fit chew that mama? 1 Like |
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 9:23pm On Feb 03, 2019 |
kingreign: Who/what's SAM |
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:24pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: No go play with Audi and Binmer o. You dey think say na Benz be baba for all ba? |
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:25pm On Feb 03, 2019 |
2 Likes |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:27pm On Feb 03, 2019 |
kingreign:comparing apples to apples Here is what i found
|
Re: Mercedes Benz Thread by kingreign(m): 9:28pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni:Compare 1.8t Audi a4 |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:31pm On Feb 03, 2019 |
Kingreign,we deliver 190hp @5800rpm and 170Ib-ft of torque. Audi a4 quattro will beat us in 0-60 cos of AWD advantage but we go kill am for long stretch. Na so one jetta 06 want race me bc e feel say e get double exhaust I dey dust am,break make e catch up and launch again. Make shame catch am Abeg i too like LOGO BENZ. And mine is a head turner cos e carry AMG Rims with really big tires. I don Bleep setey tire bc of am |
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 9:32pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: I'm now in Osun state. Display keeps showing one something about one 'right side lamp not working' truly if all lights are on, the yellow light like pointer at the right side no work. Plus d key dey flash red light if I press doz buttons, dt means ba3 is still good abi? |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:32pm On Feb 03, 2019 |
kingreign:those results were from the A4T |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:35pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:yes ba3 still good. No conclude first. Change the bulbs first,if e no work den na SAM this one weh u dey osun so.na em be say na lag u go carry am go o! Put the light switch for auto and tell me all the lights weh dey work Also on the fog lamps and report to me |
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 9:35pm On Feb 03, 2019 |
kingreign: Na eberything person fit know in 2 months abi, all the research wey I don dey do L these while b4 car comes no be research abi. |
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 9:40pm On Feb 03, 2019 |
nwanneni: I left Lagos this morning, got into Lag on Wednesday, na Wednesday night dem carry car enter from Port sef, so na only Thursday, Friday and Saturday I get to fix the little little things.... I had to travel back today cos of work tomorrow. The big 100amps ba3 wey follow am come sef don weak, I had to buy a 75 amps yesterday night. |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:41pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:no!100 amps only Some things won't function properly with those 75amps ba3 Damn!u need a 100amp ba3 |
Re: Mercedes Benz Thread by lade007(m): 9:42pm On Feb 03, 2019 |
CityNGR: Thanks bro! I appreciate |
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 9:43pm On Feb 03, 2019 |
Chelseafan1:signal activation module or fusebox in shitboxes(japmobiles) |
(1) (2) (3) ... (169) (170) (171) (172) (173) (174) (175) ... (553) (Reply)
Nasty effects of road accidents (caution very graphic and potentially offensive images)!
Viewing this topic: pak
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 56 |