Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,811 members, 8,000,409 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 09:50 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? (2523 Views)
Abeg, This Madness Reach Una Side? / Which Matter Are They Settling In Your Area? / Which Matter Dem Dey Setttle Now ? (2) (3) (4)
Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by SSSbuster: 10:17pm On May 28, 2020 |
For here, Ashawo go use hand sanitizer sanitize customer preeq, preeq no gree stand again. Na the matter we dey settle since morning. Aseef that one never do. Just this evening, dem come call me say house maid go call oga "Ode" for front of madam. Madam come dey para. Driver way come to seperate come tell madam "baby its okay". Na their house I dey rush go so. Abeg, which matter dem dey settle for una area 2 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by SavageBoy: 10:18pm On May 28, 2020 |
Idleness is real 2 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by ArticleBeast: 10:18pm On May 28, 2020 |
Virgin wey the gods demand for sacrifice. Babalawo don give am belle... Na shrine we dey since morning dey beg the gods o 15 Likes 1 Share |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 10:23pm On May 28, 2020 |
SSSbuster: 2 Likes 2 Shares |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 10:26pm On May 28, 2020 |
ArticleBeast:
|
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by lograr(m): 10:26pm On May 28, 2020 |
One civilian go use camouflage do facemask army come catch am. He say he use am declare war against corona. We still dey Barack like this Na the matter we dey settle so 4 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by donbachi(m): 10:34pm On May 28, 2020 |
Mama emeka dey breastfeed emeka oo,na e their nebo mama amara waka come oo..say "dis boy can suck breast oo,Jesus! see as him dey suck like him papa"...as I dey type na,my yard dey on fire. 8 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by ArticleBeast: 10:36pm On May 28, 2020 |
Boys don use fake alert pay bride price. Since last week inlaw never see money o. Na prostrate we dey since morning o 5 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Weirdberg1: 10:40pm On May 28, 2020 |
Albino go throw my neighbor pikin up, sun no come gree am see pikin catch again. Na for yard we don dey judge case since morning. 15 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Glamzwizard(m): 10:42pm On May 28, 2020 |
doctor wey wan help wife deliver pikin don finger woman one of d pikin eye don burst na matter we dey settle since 1 Like |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Flyingngel(m): 10:51pm On May 28, 2020 |
hahaaa, una don carry Twitter matter come here? |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Cruseder(m): 10:52pm On May 28, 2020 |
doctor way wan delivere person wife
don go finger dey woman burst one of
the pikin eye. I dey wit dey husband like dis. na dey matter we dey settle. 3 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by ArticleBeast: 10:56pm On May 28, 2020 |
Side chick carry oga atm card go shopping for madam boutique. Madam still dey with the atm card dey request to see de owner. Na for de matter we dey oo 2 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Namaskar: 11:09pm On May 28, 2020 |
Person go buy water melody for railway, the water melon big pass the train window. Na the matter we dey so. 13 Likes
|
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 11:15pm On May 28, 2020 |
We carry matter go police station. Dem steal my guy phone we flash am... phone ring for DPO pocket. We wan go another station go settle the matter now. I go give una update later 4 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by SeverusSnape(m): 11:16pm On May 28, 2020 |
Namaskar:I don laugh tire 3 Likes |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Iamsegzy25: 11:18pm On May 28, 2020 |
Police officer don give Boko haram pikin belle, na the matter we still dey try settle for my street. Abeg i'll be right back 1 Like |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by AstroG: 11:18pm On May 28, 2020 |
Seminarian call Rev Sister "Hunipie" 4 inside sacristy ,na the matter we dy nw 1 Like
|
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Anijay1212(m): 11:21pm On May 28, 2020 |
donbachi: |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Criptofxt10: 11:27pm On May 28, 2020 |
lolx 1 Like 1 Share
|
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by AstroG: 11:28pm On May 28, 2020 |
Osibanjo mistakenly call Bubu "Jubril",na d matter we dy Aso rock since 2pm dy beg ooh 14 Likes 2 Shares
|
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by LadySarah: 11:46pm On May 28, 2020 |
Lol 2 Likes
|
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by oneman2k7: 11:51pm On May 28, 2020 |
Person mistakenly stone army general in front of barrack, na the matter we dey settle since 9:00 am |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by TheSourcerer: 1:32am On May 29, 2020 |
We dey do offering , music dey on aux dey play na so call enta , na so everywhere quiet as choir master no dey sef pick phone , we dey sit dey wait for choir master , we Neva pay offering finish na so we sit dey wait |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Faithfulmartins(m): 1:47am On May 29, 2020 |
Babalawo give older brother soap to bath younger brother use am wash canvas, nah the matter we dy settle since 1 Like |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Prnx(m): 2:05am On May 29, 2020 |
ArticleBeast:honestly,Heavenly tag have eluded you.....since you've decided to kill an innocent man here.... |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Ekejoestar(m): 5:12am On May 29, 2020 |
Girl wen dem carry 4rm village make e cum epp madam wey just born new pikin, d oga of d house don give am belle join. Na the matter we dey since yestaday oooo 1 Like |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 6:03am On May 29, 2020 |
Weirdberg1: |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Nobody: 6:30am On May 29, 2020 |
Namaskar: No be small matter be this oh 1 Like |
Re: Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? by Sunkyphil(m): 6:32am On May 29, 2020 |
Bola go order Love Machine from Jumia, her papa con receive the package .... since yesterday she don dey explain wetin she wan use am do, Na TheMATTER we still dey settle 1 Like |
"I Almost Died The Day She Left Me" / Cultist Are Threatening Me. I'm Scared / Lady Marries Photo Of Lover Who Claimed To Be Too Busy For Wedding(photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |