Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,750 members, 8,000,186 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 02:33 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) (116626 Views)
Each Time You Invite A Girl What Is The List Amount You Do Spent? / Why I'll NEVER Ever Invite A Nigerian Man To My House / What Make You Invite A Lady And Never Wish To Invite Her Again (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by seanwilliam(m): 9:27pm On Jun 17, 2020 |
Lol.. something happened to my guyman back then in school, he invited a girl from bus admin come in hostel, long story short, around 4pm naso the girl begin gas dey foam for mouth.. the were eating rice that moment before it happened.. my guy pour 3 keg of water he supposed use for the week on the girl on top mattress.. most guys in the hostel don japa cos dem think the girl go die.. she's epileptic though.. and this girl fine ehn .. Las las she work up, my guy kuku gave her him cloth and find Bike wey go drop her for her hostel.. it was not funny atall.. It happened for daytime What if na mid night?, my guy fit go dump her and japa U see all these girls ehn, na God dey save us.. me I no gree oo, na only 3 or 4 times girl don sleep for my side ooo, but now I no fit try am.. Anytime a girl find me come, immediately I pick her up for junction, I go kon fake call like say I go soon dey comot.. so that one she go don know say I no get too much time with am... And also I no dey serious-pound o , I go dey fhuck u small small , immediately I notice imbalance from you , mehn I go withdraw and discharge u shaparly.. na mouth I get I no get heart 27 Likes 1 Share |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by MISSCONGENIALITY(f): 9:37pm On Jun 17, 2020 |
Froshloaded:Except the preek is as strong and big and long as Dangote trailer. That's the only thing that can smash someone like that. 2 Likes 2 Shares |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Reex12(m): 10:30pm On Jun 17, 2020 |
Anuoluwa1234:abeg no vex u b boy or girl am confused op ur right sha na big risk |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Reex12(m): 10:33pm On Jun 17, 2020 |
MISSCONGENIALITY:I no say na those types u dey like |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Nobody: 11:13pm On Jun 17, 2020 |
I am a female now.. and am the one on my dp, why do u ask Reex12: |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Reex12(m): 11:23pm On Jun 17, 2020 |
Anuoluwa1234:ppl like usually imitate female monikers for attention but they are male |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Reex12(m): 11:23pm On Jun 17, 2020 |
Anuoluwa1234:ppl like the op usually imitate female monikers for attention but they are male |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Nobody: 11:27pm On Jun 17, 2020 |
I am a female sir, maybe u are confused with the way I typed.. that was because I was raised by a man... And I grew up amidst them.. I am a female.. and I can't lie about my identity, what for Reex12: 1 Like |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Aderr: 11:33pm On Jun 17, 2020 |
Anuoluwa1234:You don't even look like a male at all. What do you mean you were raised by a man? 1 Like |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Reex12(m): 11:39pm On Jun 17, 2020 |
Anuoluwa1234:yh ur a female I noticed frm the way u replied, sorry for quoting,I just needed to clear the doubt. thanks |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Nobody: 11:40pm On Jun 17, 2020 |
It means, was raised by a man.. .. it means lost mum at a very tender age Aderr: 2 Likes |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Nobody: 11:42pm On Jun 17, 2020 |
Welcome Reex12: |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Aderr: 11:45pm On Jun 17, 2020 |
Anuoluwa1234:Oh! You must be really strong. I am sorry. Silly me. |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Nobody: 11:48pm On Jun 17, 2020 |
Nothing bad, it is just a question..ya welcome .. Aderr: 1 Like |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Nobody: 11:49pm On Jun 17, 2020 |
Yes, stronger than my enemies, part 5.. lol .. just joking Aderr: 1 Like |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by DenreleDave(m): 1:56am On Jun 18, 2020 |
seanwilliam: |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by phemmyfour: 8:24am On Jun 18, 2020 |
Froshloaded:abi o, as if evil don't happen in the day 1 Like 1 Share |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by dreamwords: 9:07am On Jun 18, 2020 |
Toto is sweeter at night, mr op |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Kingnelson9: 10:20am On Jun 18, 2020 |
Lol but if you allow her to pass night with u, u wil get to knw if she is the type that snores or spreads legs like a pregnant woman who is delivering... |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by DenreleDave(m): 10:38am On Jun 18, 2020 |
dreamwords: Prison yard (kiri kiri maximum prison, panti prison, kuje prison ) are also sweeter at night Choose one 1 Like 1 Share |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by DenreleDave(m): 10:40am On Jun 18, 2020 |
phemmyfour: For day time, u can stil avoid sleep. Incase of any emergency, she can still be rushed to the clinic.. But for midnight, how u wan do am especially if she is epileptic.. Ur own Don finish b dt bros Choose wisely bra 1 Like |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by SavageResponse(m): 10:47am On Jun 18, 2020 |
DenreleDave: Why is your moniker showing "female"? |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by ebenezer95(m): 11:05am On Jun 18, 2020 |
What do you think? Na so e dey happen for online this days all site don turn curtist finish nothing dey happen them just dont want u to have a good sleep more so na that useless girl puch most of the news to you |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Goodmillz: 10:02pm On Jun 18, 2020 |
Yes o I support that |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by chukwuibuipob: 10:03pm On Jun 18, 2020 |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by OLDESTWARRIBOY4: 10:03pm On Jun 18, 2020 |
Me no get problem o, runs babe dey take care of themselves well so no shaking. Na people like ona wey still dey gist small small girla for area go worry about this one 3 Likes |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by cray91(m): 10:06pm On Jun 18, 2020 |
All I Know Is You can't always Be Too Careful! what will happen will happen nomatter how much you try to prevent it and person wey God don destin Motor accident death no fit die from plane crash DenreleDave: |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Fuckingmallam45(m): 10:06pm On Jun 18, 2020 |
Kk |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by Obsession4u: 10:07pm On Jun 18, 2020 |
Well what if she's my fiancee |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by finaleeec: 10:09pm On Jun 18, 2020 |
op U are right . |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by morris477(m): 10:10pm On Jun 18, 2020 |
So you mean that dead cannot come in the day time. Ok na continue |
Re: Guys Never Invite A Lady To Pass The Night In Your Place (my Story) by zicoraads: 10:10pm On Jun 18, 2020 |
A friend spent quite sometime in the police station some months ago. He woke up to a dead girl. If it wasn't because he is practically family, I wouldn't have believed how that particular episode happened. We ended up pulling resources together and spent quite a lot to get him out. That episode opened my eyes to how insanely corrupt this country is. The police. The judiciary. Even the late girl's family were more interested in how they can get 2 million naira from us, than in conducting an autopsy to determine what the cause of death was. A truly sad experience. 21 Likes 2 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)
How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex / "His Joystick Is A Dot, I Almost Cried": Kenyan Lady Calls Out Man After Sex / “This Lady Inside The Bus Was Rubbing My Leg” – Man Narrates His Ordeal
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |