Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,029 members, 7,987,677 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 02:25 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5367247 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (8520) (8521) (8522) (8523) (8524) (8525) (8526) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:43pm On Oct 12, 2020 |
Even #laycon live trended number 5 worldwide. Sometimes, you don't need to argue, just pepper dem back, laycon don give Una too much ammunition.. Kwakwakwa Abeg show us elites, Una don enter top 20 before 18 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:45pm On Oct 12, 2020 |
Fayar... Show me your top 20.. Abi na 26 Una power reach, ordinary laycon without # tag and laycon life beat Una queen highest.. Kwakwakwakwa... Fayer my guy, don't tell me 26 is the best you guys can do 17 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:47pm On Oct 12, 2020 |
I say make all of Una FEM there!!! 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:48pm On Oct 12, 2020 |
Kwa Kwa Kwa Kwa Kwa GIDDEM!!!
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:50pm On Oct 12, 2020 |
I Await your tears
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:51pm On Oct 12, 2020 |
Werey.. Always failing at everything.. Ordinary trend too, na still last you carry See as post official twitter trend, post na 15 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:54pm On Oct 12, 2020 |
E PAIN IT!!!
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:55pm On Oct 12, 2020 |
E shock you abii.... Stargirl is your fave's fave She's not your mate
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:57pm On Oct 12, 2020 |
Ahh.. I even do mistake, laycon was second on official worldwide trend... Fayar show me your own na.. Kwakwakwaa.. Laycon even dey ahead of messi.. Show me your own na Sorry presido for even writing 5, you were 2 worldwide Kwakwakwakwa 17 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:59pm On Oct 12, 2020 |
I'm talking number 1 you're talking nansense 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 2:59pm On Oct 12, 2020 |
Titaniumental:Oh she does same to Erica, liking Nengi does not mean hating Erica you know. I like the 2 too. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:00pm On Oct 12, 2020 |
Fayar show me who Erica top worldwide oh, Even if na Asa akira, I no mind... Show me her trends... Make I give you expo, check the day she was disqualified.. At least, she supposed trend that day worldwide 12 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 3:02pm On Oct 12, 2020 |
Take another Pepper Stargirl is not ya mate ....
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:03pm On Oct 12, 2020 |
Ode show twitter trend, no be person edited tweet oh... Fayar my guy, you don tire.. I even give you clue... Show me trend 16 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 3:04pm On Oct 12, 2020 |
Trended number 1 for 5 hours non stop Chaii....... I've been under using my bragging right
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 3:07pm On Oct 12, 2020 |
phelonrays:So because I Stan Ozo I should hate Erica well if you must know Erica and Ozo are friends and if you must know Ozo and Erica are friends inside and outside the house. Icons decampaigned Ozo the most. You think Laycon and Erica are pure? Kikiki Erica is going to be the best thing to happen to Nollywood soon. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 3:09pm On Oct 12, 2020 |
Allnacruise:I love Erica. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 3:09pm On Oct 12, 2020 |
Just come out dey bark like dog ..."yen yen yen yen...laycon top five ...Erica has never entered top 20"... Naim I tell am make him FEM !!!! "First of its kind"
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:10pm On Oct 12, 2020 |
Ode... Werey show me trend jor 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:11pm On Oct 12, 2020 |
Oya since that one dey hard you... Make l help you... Show me your highest #trend... 9 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Demnan: 3:12pm On Oct 12, 2020 |
Happy birthday, sweet. I hope you always enjoy all the good things in life. May all your desires be granted by the Almighty. Have a blessed day. P.S. you look beautiful teacherbim: 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 3:13pm On Oct 12, 2020 |
The PAINNNNNN D guy nor believe him eye "First of its kind" 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:14pm On Oct 12, 2020 |
This boy no even sabi use Internet, abi e no get data, which one? Show me your trend na baba now 12 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 3:14pm On Oct 12, 2020 |
E shock u abii
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by phelonrays: 3:15pm On Oct 12, 2020 |
EmmyCC: Best thing After Mia Khalifa, I guess!!! KingTblack should employ her then!! Heard He is the best seller of Nigerian Made Porn... She will surely blow under His tutorage.... Star Girl indeed!!!!! 15 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 3:17pm On Oct 12, 2020 |
Simran94:Then I get it clearly now. They are her Management. Erica signed with Upclose and personal owned by Paul Okoye who is also co Owner of triple MG. They manage Mercy, BamBam etc I think they also take part in organizing the One Africa music fest in Dubai. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SmithNV: 3:18pm On Oct 12, 2020 |
#ENDSARS : Davido and Kiddwaya Lead Protest in Abuja (Full Video) https://www.youtube.com/watch?v=HCu2JnHdIm0 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 3:18pm On Oct 12, 2020 |
We talking number 1 you're talking nansense Them dey find meat for pot ...periwinkle sef dey raise hand 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 3:21pm On Oct 12, 2020 |
Number 1 World wide baby Your fave can only be number 2 when stargirl is number 1...as it's meant to be Your fave na follow follow 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Demnan: 3:22pm On Oct 12, 2020 |
But this Fayar get as e be, oo. A for persistence, sha 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 3:23pm On Oct 12, 2020 |
MSGAMBLE9: 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 3:24pm On Oct 12, 2020 |
Demnan:she's jobless Na, she has all the time in the world 6 Likes |
(1) (2) (3) ... (8520) (8521) (8522) (8523) (8524) (8525) (8526) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 6 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |