Stats: 3,168,901 members, 7,872,929 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 04:36 AM |
Nairaland Forum / Profound's Profile / Profound's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
1virus go sleep jor! I no get ur tym, bt if u must knw i 5n pass u, i jst dey afta my admisun, @richiez post am na .abeg. |
![]() |
Plz richie post d remain 44 names na for law, plz
|
![]() |
Pls Richez my name z Otobo Anthony Abody , course: law, Jamb Reg no.:1651170FJ , pls help me check, plzzz |
![]() |
Wats catchment form? |
![]() |
All dis connect , conekt wen una dey talk go fail una, infact service no go dey, 9ja must change joor, instead of u 2 pray 2 God d ultimate connector una dey here dey type conect , law students if ur jamb score is up to 200 nd u got ur 5credits in 1 sittin expect admission. |
![]() |
@virus i said nt even a hot black question which means there was no question at all |
![]() |
@all d screening was nt easy oh afta standing unda a hot black sun in a hot black mornin 7a.m 2 a hot black aftanun 3.30 p.m dey jst asked 4 our hot black original jamb photocopy nd our hot black waec,neco,etc photocopy nd 2 hot black passport nd d hot black bankdraft , nt even a hot black question was asked, i jst pray i get d hot black admission into d hot black institute wit my hot black 230 jamb score into d hot black law dept, shout a hot black Amen! |
![]() |
Your original jamb result is the jamb result dat carries your name jamb scores and aggregate and most importantly your photo datz ur passport photo you used to register. |
![]() |
Bleep uniabuja its the most fraudulent skul i've seen , how can the v.c jst wake up 1 morning and start selling forms and its closing the next day, if he doesnt want those in other states to get into d skul he shuld jst say it, nt to mention no info on their website, anyway God dey no shaking we ready 4 any tin wey dem trow |
![]() |
the best option is to buy a new jamb form when jamb begins sale of the form to stay on the safer side . |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |