Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,719 members, 7,914,974 topics. Date: Thursday, 08 August 2024 at 02:16 PM

Pshdxt's Posts

Nairaland Forum / Pshdxt's Profile / Pshdxt's Posts

(1) (of 1 pages)

Religion / Re: Trending News!!!-blessed Iwene Tansi Rose A Crippled Man At St Joseph Catholic C by pshdxt: 6:50pm On Apr 14, 2023
Emmanystone:
Wen we dey small our Priests been dey tell us say na from satan pentecostals dey go talke pawa to pefom miracles..Dem dey always tell us say, the false profets wey Jeus tok about na pentecostal pastors. But weytin dey happen here abeg?

Catholic priest don go take pawa from satan to pefom miracle too abi?

Why dem dey copy Pentecostals now nah? Wen i repent it take a long time for me to trust pastors. Until one day here voice wey ask me if pastors need pawa to preach tje gospel of salvation because my pastor then, na only gospel him dey preach.

You hear the word, your faith grow, you receive miracle.

E no good to dey spoil children mind.
I understand wetin you dey talk but I wan correct one statement. Pesin no fit copy miracle, if the miracle is of God then it is a unique work. But nah true, e no good for people to dey accuse people anyhow, no be every pastor dey preach bad tin.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.