Stats: 3,169,741 members, 7,875,858 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 11:37 PM |
Nairaland Forum / Rashfat's Profile / Rashfat's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (of 23 pages)
![]() |
Abi na westinfo4040: bros u no one carry last abobby calm down o |
![]() |
Brotherly, i dey ooo Horlawoomey: My personal person Rashfat how you dey now |
![]() |
*clears throat* en, sodiqyinka congrats 4 ds great achievement, i swear u try. Na only u 4 ds whole house fit convince my sister nd she gree, well, my sista no be 4 free oooo #trade by barter# sharperly. I'm very happy 4 u, Jennyesh, 4 falling in love with a town crier. |
![]() |
Gud evening every1, hw was ur day? I no fit start 2 dey mention names sha but u r all sighted |
![]() |
Gud day house, hws been ur day? |
![]() |
Ambrose Alli University, Ekpoma sodiqyinka: Adekunle Ajasin University. All did hoax wey dey disturb people sef. Me no bother use any salty hot water cos I know say na story. |
![]() |
Omo, network dull me last nyt oo, i nearly cry sef. Gud morning house Horlawoomey: Mehn house scanty tonight, where my guy rashfat ? |
![]() |
Kenneth Akerry: Rashfat, u too much, wetin be ur real name? |
![]() |
All thanks to GOD hephzibahbeulah: going on fine,bless God. |
![]() |
Eee..... Hw're u? Hws ur day been? hephzibahbeulah: wa wa do oooooooo... |
![]() |
Good morning house, hope u all had a wonderful nyt? Do av a blissful day ahead |
![]() |
I just wanna say thanks to u all 4 making my day a wonderful 1, may GOD bless u all. Gudnyt, pray GOD sees us thru d nyt |
![]() |
Egbe dan me ooo. hephzibahbeulah: I'm gud o jawe...eni wo khan we le? Egbe dan wa? |
![]() |
Bros, no vex, e don tey wey i write JAMB y i go dey try u? LOLZ sodiqyinka: dis guy dey try me. |
![]() |
I don turn Abraham, babygud evening, hope u're gud dolafunmi: |
![]() |
Market dull since as u no dey ooo, thank GOD sey u don come nd as u dodn cari yasef come so i knw sey market go move. Na dat our shop wey dey allen avenue we dey go ds evening oooo dania30: Ayaf show 1 Like |
![]() |
Welcome 2 d house lady, well, Hon Akerry anoda pikin of urs don come ooooo, na evryday u dey born now, as u take born me dolafunmi: Nabsprada.....thanx for the warm welcome. |
![]() |
No no, i dey joke, u knw sey basketmouth na my uncle so, we dey rehearse 4 d nxt show...... Lolz Horlawoomey: ... You mean am ? |
![]() |
Guy, u go old ooo Horlawoomey: Me looking for E- wifey |
![]() |
Out of d abundance of d hrt d mouth speaketh. Bros, u 4 tell me sey u dey find partner na, well, me no dey do dat kind tin ooo na only VEL i want 4 now ooooo. LOLZ Richydos: |
![]() |
Bros na d end i dey wait 4 oooo because my prayer don dey answer small small. My Oh my, (RashVel or VelRash) my dream of 1000years AjGentle: |
![]() |
Bros if u naked na anoda tin some of us go dey look oooooo Richydos: |
![]() |
jennyesh: u too much i hear u sis, u ten much |
![]() |
Sis, i no dey alrite since u dey away oooo. Hope u're gud? hephzibahbeulah: my only bro,i missed u too, na work hold me. Hw hv u been? Fellow housemates,i greet una o! |
![]() |
Na my duty 2 make u happy jennyesh: ehen na nw u talk wetin jolly my belle |
![]() |
No ooooo, na base on sis nd bro tins oo. Cha wot? If i hear jennyesh: so u dey pick me based on charity abi? |
![]() |
Sorry, d highness of yesterday still dey disturb me sha but all d same na my sister i go still pick as par EDO tins nd oyinbo talk sey "Charity begins @ home". So, jennyesh, whr make we go? jennyesh: Rash na one dem say make u choose... Ds my edo broda sef |
![]() |
Hon Akerry, who see u sey hin no see person no sabi person be dat. Bros, rashfat na nairalander ooooo not a terrorist Richydos: |
![]() |
Bros abeg, easy wit am biko curiouses: you and ealbum de madt! |
![]() |
Oh my GOD! Sis, whr av u been? I've missed u plenty, hope u're gud? hephzibahbeulah: It is well o!
|
![]() |
trendiitee: sum1 like me.. Na 4 dis faceless forum I dey get mouth.. If u see me ehn, u will b so confused if I was truly d pesn doin Adufesexy ministry.. Anyways sha I pray sum of us will b posted 2 dsame place @least gettin along won't b difficult. Adufe dufe, GOD bless u too, infact, bress u join |
![]() |
Guy, channel ur way ![]() sojiboy: #teamEbola 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (of 23 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |