Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,172,790 members, 7,886,111 topics. Date: Wednesday, 10 July 2024 at 10:34 PM

SBOlowo's Posts

Nairaland Forum / SBOlowo's Profile / SBOlowo's Posts

(1) (of 1 pages)

Politics / Re: Nigerian Army Pulls Out 29 Retired Generals by SBOlowo(m): 6:48am On May 11
Roger3D:
You're a liar. Buhari joined the army in 1962 and retired in 1985. That's a total of 23 years

He meant Buratai (the former COAS) not Buhari

11 Likes

Politics / Re: Bianca Ojukwu Stuns At Soludo’s 2nd Anniversary And Slap Saga Event (pictures) by SBOlowo(m): 9:17pm On Mar 21
Lady Bianca is an ageless beauty

3 Likes

Career / Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by SBOlowo(m): 6:27pm On May 02, 2023
This woman, sense too full your head o. Abeg u nor get younger sister wey still dey single and wise like you ?

Its not easy o, but I dey spread my tentacles everywhere.

Hubby just had a salary raise,thank God!
I'm a business woman/ entrepreneur and into anything wey go add change,so I be freelance agbero.

So, I get one small land for house wey I take dey rear domestic goats, 5 is heavy, like 4 Ewure dey down wey don dey smell iru iru, so meat no be my problem just incase babablu Bleep up SURELY! I go soon put knife for one throat wey just break one of my big bucket because him won 4ck him mama! angry

NA SO I call carpenter, him nack chicken cage that can take capacity of 50, i buy noiler and broilers DOC ,throw put,run light buy feed keep dey train them.The one wey to disturb I give am DOGOYARO, if e no survive ,good news for my bingo. Some i dey sell off because my hubby don begin call me broiler as my body don dey full.

I come still add Foreign turkey join 3 female one male.

As kerosene dey go up, I reason say charcoal too go go up, na so January wey every dry, I go village market see as sellers sit down dey look no customer. I priced one bag of charcoal 2700( something wey them dey sell 3500), na him I first carry 2 bags, then 1 week later another 3 bags)

So right now, gas dey, charcoal, dey, electric cooker dey. I like the charcoal self because he dey help my broilers stay warm.

I don book for one fulani woman to bring Fulani local fowls for me like 5 that one go just dey parade up and down dey born.Them dey tall fat, fulani fowl breed good die!

For the small land wey remain, I plant ugu, scent leave, egusi, waterleaf, okro, curry leaves.

I still rent another 100by50 call aboki last week to clear am then put ridges, so that place na for corn, then groundnut and beans. Another land wey person get for my side I won call the man weda him fit give me embarassed, I plan to put yam that side.

Last December, I travel 22, then on 26 wey I no say moto full ground as nobody dey return back na him me enter road back, so transport cheap die to carry foodstuffs.

My MIL no happy but I use style promise her say I go show Easter and I go dash her earring tongue

Na so I pack yams ehn! Omo I paid less than 5k to move this yams, I reach my base begin cut yam soak for water, as the harmattan wey enter February dry am, na so I grind, that one full rice bag(almost50kg).

So food no be problem!
Agbado still dey!

Before salah i wake go village market go buy tomatoes, As I buy the tomatoes na him I see shombo and tatchell wey heat cash small and the farmer just they select am, me just use style as the agbero wey I be price am, omo! I clear EVERY! UPGRADED AWALAWA. The onions wey rain beat wey go spoil before them but am for trailer, I clear almost half bag.

Na so I dey smell like fowl cage when I reach house.My husband don laugh tire dey shout " Which kind woman wey I marry?" " WHERE did you get all this from"!

Story...

I begin watch and cut onions o because na raining season we dey, I grind am, at the end of the day, na three custard medium sized bucket he full, the remaining I dash one of my stupid friend wey no gree get sense.

As for the tomatoes,shombo and tatashe, omo even if I get 5 children he go carry me reach 4 months. I have a double chest freezer so every xey well blocked.

So when my neighbours dey speak through their nose, dey complain how 100k no dey reach for one month for house runs, me go dey tap my feet, a bottle of chilled ogogoro for my front, I go follow them dey agree.
I no dey tell people wey dey form how to get sense.

Oh! I forget to add,
* whispers*

I dey buy firewood specially to dry up those UPGRADED BASKET OF FARM AWALAWA.
Una dey expect say make I use my gas or charcoal take dry full basket of tomatoes?I DEY MAD?!

I rather use the 'excess 'money buy one crate of Heineken put for fridge.

[/quote]
Car Talk / Re: Buying My First Car by SBOlowo(m): 5:55pm On Mar 15, 2023
post=121767077:
You have nice choices.

One of us @ wan do Give away with the below o....
For one lucky reader....
You not gonna pay a dime.
Na Baba God do am!


E clean shey? 😉

Abeg how I fit take be the lucky reader ?


God is the Ultimate Boss sir.

Mention the name and model of the car and 'e fit be u ooooo'
Politics / Re: Pease What Is Fuel Price In Your Area Today? by SBOlowo(m): 9:44pm On Jan 29, 2023
Please what is fuel price in your area today?
Lagos 500 per liter.
Calabar, #330 per litre.
Politics / Re: Idahosa As VP: Kwankwaso Working For Tinubu - Obi's Supporters by SBOlowo(m): 8:57pm On Jul 14, 2022
Pandora supporters are nothing but a brigade of intolerant, half-witted, and psychotic misfits.

Such a horrible misfortune sharing the same country with these lot.[/quote]

With the level of decay and hardship that prevails across the land courtesy of the present political class and their ilks, it's more than enough reason for any sensible being who has the country to be intolerant. We definitely can't continue like this
Romance / Re: What’s The Most Embarrassing Thing That Has Fallen Out Of Your Pocket/Bag? by SBOlowo(m): 12:05pm On Jul 04, 2022
TheOnlyUyai:
My pant. Just returned from a marathon.

Marathon what ? Please complete this your comment for better understanding
Food / Re: Nothing Is Cheap Again. The Corned Beef Noodles I Prepared With 1500. Hmmm... by SBOlowo(m): 10:01pm On Jun 23, 2022
It tasted nice actually but I no belleful undecided.
[/quote]

The other time, you weren't satisfied. And now again, you still aren't satisfied. Hope you are not a foodie ? The present economy doesn't support that
Politics / Re: Oyebanji: We Didn’t Buy Votes, Ekiti People Supported Us To Win Election by SBOlowo(m): 5:40pm On Jun 20, 2022
joy4news:

https://www.channelstv.com/2022/06/20/we-didnt-buy-votes-ekiti-people-supported-us-to-win-election-oyebanji/?fbclid=IwAR3fDqN4bePVArSNori7HbVLjluZ82KG4k3VaLbHKtFesqDJdaeY4SddREI

What is he even saying ? When Festus Keyamo( a fellow party man and serving minister) had admitted that all parties engaged in vote buying. That other people are just crying wolf because their candidates of choice didn't emerge as the winner of the election.

5 Likes

Business / Re: Femi Otedola Spotted In A ‘Molue’ Bus, Unnoticed by Passengers (Photo, Video) by SBOlowo(m): 8:52am On Jun 11, 2022
Generalwoodz:
Is this man Dj cuppy's father and teni who will soon get married to Mr. Easy ?
Yes, he is.
Education / Re: What Song Comes To Your Mind - Photo by SBOlowo(m): 12:21pm On Jun 08, 2022
princeemmma:
Looking at the picture I remember our marching in song back then

H.I.P for the Hip for the Hi po po grin grin grin

Add yours

The day is bright
Is bright and fair
Oh happy day
Happy day of joy
Romance / Re: Facebook User Said This About Sex And Success by SBOlowo(m): 12:17am On Sep 16, 2016
Abso1uteZero:
I Sight One Ashaw0 On This Thread



Hahahaha[color=#000099][/color]

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.