Stats: 3,180,372 members, 7,910,870 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 06:48 PM |
Nairaland Forum / Sjeff065's Profile / Sjeff065's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
08066287050, i want to join |
![]() |
OldBeer: LOL, It's actually spelt definitely. |
![]() |
ejimadunelson: Hi, how did the interview go, were you granted the visa? |
![]() |
Dongorgon5: Yh right. Na Mods sabi o, if dem like make dem ban ds one too, I get anoda one ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Dongorgon5: Yes, this is my alternate account, chelseafan1 got banned till Friday for insulting and fighting on this thread. ![]() ![]() Yes, May fair don change o |
![]() |
Nihilist: Na 2005/2006 I enter Ede poly , Uncle Dayo fit senior my papa sef . ![]() ![]() ![]() Which uni did you go to, what did you study? |
![]() |
raumdeuter: Wow!!! I dey SS2 then. When next are u visiting Naija 1 Like |
![]() |
Dongorgon5: Lol....so you be ife boy and you never mention am for here before, na that ife city side be my area, along general, opa. I sabi chriscourt for road 7 junction, Cameron hotel wey dey for Ibadan road, u go sabi Glory to Glory wey opposite Redeemed church beside Cameron, there's this new hotel in modakeke, hillsprings, na dere me and my friends go flex after our convocation, you go sabi that eatery wey dey inside Adewap hotel too, I don forget the name. One cool joint just open for May fair sef, opposite slot building and obetodun Restaurant, you sabi that big supermarket too beside Obetodun, na all those places dem destroy during that Ife/modakeke war, pple like us still dey secondary school then. Ife don change and fine small compared to when Raumdeuter was still a student, he needs to visit ife whenever he's in naija. Dongorgon5: Lol....u no serious, shey u still dey ife make we meet up this Friday or Saturday, make I see one of those people wey dey yab me for this thread because of Mou/Hazard....make I first beat u like kilode.....hahahaha ![]() ![]() I fit follow u go ashewo house go look them, I don follow my friends go b4,me and one of the babes dey gist, my friend dey dere dey smoke, so no be big deal to me, things like that sef dey sweet me to know. ![]() ![]() |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |