Stats: 3,230,585 members, 8,085,536 topics. Date: Sunday, 23 February 2025 at 12:03 PM |
Nairaland Forum / Slawomirr's Profile / Slawomirr's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
![]() |
Damnnn niggar Too bad Always ensure wetin dey the parcel way person give you to deliver 8 Likes 4 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Isoright 4 Likes 4 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Isoright 1 Like |
![]() |
Damnnn niggarrrr Bubu |
![]() |
Damnnn niggar This yul edochie He matter don tire me...this guy na small pikin....not a real niggarr at all..first of all you nor supposed apologise and even if you want apologise Why put am for instgram Why you nor call her privately You dey apologise to public abi na her you dey apologise 158 Likes 14 Shares |
![]() |
Damnnn niggarrrr Make itel use the money way them dey throw up and down for fans take improve their transsion bullshittt 4 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn niggarrrr Road trip dey make sense sha...especially far journey Then come sit down with one fine slim woman with busty boobs Sit number 2 and 3 or 5 and 6 24 Likes 3 Shares |
![]() |
Damnnn niggar I understand the excitement When a woman finally finds a dickkk she can jump on anytime she is horrny without fear of being called an olosho 24 Likes 3 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Nice 1 Like 1 Share |
![]() |
Damnnn niggar Isoright |
![]() |
Damnnn niggar Na so life be Is either them use you or you use person Just that people are too emotional nowadays to realise that truth 201 Likes 19 Shares |
![]() |
Damnnn niggarrrr Isoright 3 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn niggar See those two grown up ass commenters above me just dey use tribalism fight each other like kids 1 Like |
![]() |
Damnnn niggar Uk dey craze 3 Likes |
![]() |
Damnnn niggar Imagine ten soldiers This one nornve victory na Na we lose be that 6 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn niggar Congratulations boy dawnomike:Make I shock you Mpappe is overrated.... Put this down and quote me in the future...maybe ten to twenty years from now.... Neymar play ball pass this boy by far...Neymar dey ball...just that Neymar still want dey behave childish and stylish...those Santos days never commot for he head I know ya all will call me a drunkard and weed smoker...but ya all should write this down and quote me in the future 33 Likes 12 Shares |
![]() |
Damnnn niggar All these nor go help am in February If he like make he give out billions 109 Likes 8 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Isoright.... Na the simple dressing this man take enter world cup finals I love Despite the amount of money he get....he nor wear blings blings....no gold chain...nothing Just ordinary shirt 70 Likes 7 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Quacks everywhere 1 Like 2 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Too bad... Rest in peace young niggarrrr 8 Likes 2 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Of course the world wants to watch the little boy from rosario Argentina santa fe Messiiiiii....I swear when France equalise I almost died.....my heart almost jumped out of my chest..I lost strength...instant fever and malaria was upon me But football ehnnn...na one kind funny game...he go be like arrangee....ball way France nor see play for 80 minutes...so suddenly after 80 minutes them begin dey play ball like wizard The warey coach dey remove di maria.....that coach ehnn nor be small thing you be want do me o... 239 Likes 19 Shares |
![]() |
Damnnn niggar The little boy from rosario Argentina santa fe Messiiiiii....I swear when France equalise I almost died.....my heart almost jumped out of my chest.. Honchoslim16:I lost strength...instant fever and malaria was upon me 100 Likes 9 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Warey You want a dick to be pounding you but doesn't want to be loyal to that dickkk 75 Likes 6 Shares |
![]() |
Damnnn niggar The ancient city of Benin where the King is truely king The most feared and respected oba and kingdom in the whole of West Africa The most advanced and organised kingdom The Portuguese explorers marveled by the development of the Benin Empire! The thing shock them say as at the time they thought Africans were far away from civilization but how come the Binis were able to come up with the idea of linking and connecting the entire town to that ring road Benin city for a reason....the only city well spelled on Nigeria map Proud to be a Bini son 151 Likes 19 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Too bad I know a day will come all these Arab bullshit will stop 33 Likes 6 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Hahah I laugh tinubu And he think he can wrestle north from this man He doesn't know what he has put his hand into PeterObi4LP:As we dey throw way for am for South Northerners go dey give am deadly upper cut blow for north 30 Likes 3 Shares |
![]() |
Damnnn niggar Make tinubu rest 5 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn niggar Tinubu don't know what he has put his hand into 9 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn niggar Although I'm not a fan of cunninlincus I just can't imagine putting my mouth down there again! Have already done that during when I was a foetus Completely immersed and soaked in it in my mothers womb for nine months Coming outside my mouth was filled with her vagina fluids and everything So I won't go back there anymore 56 Likes 6 Shares |
![]() |
Damnnn niggar I feel your pain bro But for me i for say make you enter house go vibe with your family Even if them eat sand follow them eat am 7 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn niggar Just imagine Tournament way don finish Na now he dey make front page 10 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |