Stats: 3,171,692 members, 7,882,337 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 10:23 PM |
Nairaland Forum / Somolad's Profile / Somolad's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Happy married life to dem. Bt i hope dere union will nt cause 'ogun abele' within Nollywood cos if i say i no want my spouse again, no be say make my neibour collect am nw. 1 Like |
![]() |
This 2baba jez fall my hand big time, me wey don advertise the protest like bread agege finish, u come say u cancel am. Anyways i go use the false permission i took frm work add to my weekend and flex ![]() |
![]() |
This 2baba jez fall my hand big time, me wey don advertise the protest like bread agege finish, u come say u cancel the protest.. Anyways i go use the false permission i took frm work add to my weekend and flex ![]() |
![]() |
Today fayose chop bushmeat with eba, 2moro fayose chop ewa alagbado,oga na only waka come? Anyways, even if u no commission developmental projects in ur state just continue giving Buhari n APC headache on our behalf.. |
![]() |
Moshood Abiola University of Science and Technology (MAUST) Abi (MAUSTECH). Lol |
![]() |
I'm nt surprised to see this cos even wen he newly bought the car back in the days, its always parked carelessly in the neibourhood (ikolaba estate) due to flat tyre, finished fuel, etc. 'SHEF' (owner of options 24/7 club) na one kind non-challant guy like dat, probably cos yahoo money dey enter wella dat time sha. Now i believe Money is a visitor #Alejo lowo 10 Likes 2 Shares |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |