Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,894 members, 8,000,763 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 02:47 PM |
Nairaland Forum / Trappill's Profile / Trappill's Posts
(1) (of 1 pages)
Romance / Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by Trappill: 7:26am On Feb 23, 2023 |
Good Morning Young Kings, Normally I don dey masturbate since my teenage age, but in my late twenties now, the frequency of occurrence don drastically reduce. I no-go lie say masturbation dey sweet die, sometimes e dey sweet pass certain women. Cause na you alone know where to touch yourself, wey your brain dey hit cloud9. Now wey I don grow, sense come dey enter my head small small, I no need anybody to advise me much self, that thing wey I dey pour commot from my body na ESSENCE of life. Normal sense suppose tell me say, if I retain am for my body e go dey work inside my own system, dey liven me up. Wetin you shoot inside woman tolto wey form pikin, you no see say that thing powerful gan. Some go argue say our manly body dey always produce new once, but me as a normal Nigerian sense man don notice say anytime I no self-service for some days, brother I dey feel my own powerfulness, unlike when I self-service usual. Even when you fukk woman self, power dey commot, but at least woman dey get stages before you enter her, so a bit of control dey always dey. Masturbation dey addictive and E dey get psychological implications for your relations with your outside world. Me as a young niqqa can't wait to stop am totally, yes I won totally quit, na lack of self control and inefficiency dey make man masturbate. I won to dey fukk only woman. But the woman self na once once fukk. That's the day, month or season I decide say I just one fukk scatter small. Omo!!! To Me Semen dey important inside my body o. I dey feel good, I dey use the energy work die. Anywoman wey I dey fukk self suppose dey dey grateful. I don check out. 22 Likes 1 Share |
Romance / Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by Trappill: 5:29am On Feb 18, 2023 |
Good Morning Kings, You can never overstate the importance of a strong father in a girl childs' life. Before a girl gives up her virginity, the man trying to fukk her has to be stronger than her father (Or any Male symbol in her life), by strength I mean any form of power foreign to her. I was with a Virgin, she kept bringing up her father, she said "He will know, I don't know how he will find out, but all I know is that he will find out" Then I knew who I was up against. Hence a fatherless girls whores herself in search of surrogate 30 Likes 3 Shares |
Romance / Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by Trappill: 7:17am On Feb 17, 2023 |
Good Morning Young Kings, A young Niqqa was moved by the celestial spirits to speak to y'all 1. No matter how tough it gets, NEVER BE A BITTER MAN. We playing to Win. 2. No matter how difficult it gets. NEVER BE BITTER TOWARDS WOMEN. Don't hate the players... 3. A Billion Men won't... But let's Control our SEXUAL URGE bonjour Motherfuckers 10 Likes |
Romance / Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by Trappill: 12:21pm On Oct 30, 2022 |
Picks up Mic with Teary Eye. Gentlemen of the pill, I started following this thread since Last year August (I Read am from page 1 - 1746). Gentlemen If I start to dey talk how my life don turn around since I found this thread, day go break and night go come. At this stage women dey use beautiful seductive Whatsapp profile picture dey try test me if I go fall, simp, mumu or chase. I just won thank all the Lord's wey dey contribute for this thread from Ubunja, skepticus, caveadullam etc na only respect I get for una. Today I even told myself that this knowledge can't be free!!! It's worth a lot. But it's free and guy na Dem dey run from the truth now. Omo tears don dey come out o. Drops Mic. 44 Likes 4 Shares |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |