Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,080 members, 7,942,924 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 08:02 PM |
Nairaland Forum / Ukbrown20's Profile / Ukbrown20's Posts
(1) (of 1 pages)
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Rangers Vs Liverpool UCL (1 - 7) On 12th October 2022 by ukbrown20(m): 11:02pm On Oct 12, 2022 |
obinna58: Di team lose form. No dey think say na because of Mane. Even if Mane dey di team now e no go change anything. Dias na good replacement for Mane no dey put di blame say dem let Mane go. Na fatigue of last season dey worry Liverpool,dem go pick their form back. Players come and go but Liverpool club still remains. Na people wey no bi Liverpool fans dey talk about Mane leaving Liverpool. Mane say e want new challenge make Liverpool force am stay? No bi because say Mane leave Liverpool naim make dem no dey perform, na because say di team lose form. How many goals Mane don score dis season? E don don score pass Firmino? 7 Likes |
Politics / Re: Serial Contestants In Nigeria’s Electoral System by ukbrown20(m): 2:34am On Jun 20, 2022 |
Ekpekus: He started contesting in the year 2003 |
Politics / Re: Tinubu To Yahaya Bello: Let’s Unite To Extract Nigerians From Poverty by ukbrown20(m): 11:11pm On Jun 10, 2022 |
Naijabloader: That's how Peter Obi is lieing to you people now All politicals are liars including Peter Obi |
Health / Re: Jehovah's Witness Wife Rejected Blood Transfusion For Her Husband & He Died by ukbrown20(m): 5:23pm On Mar 15, 2022 |
Pecoleee345:Mumu doctrine |
Romance / Re: Man Takes Back Everything He Bought For A Lady After She Declined His Proposal by ukbrown20(m): 4:13pm On Mar 07, 2022 |
AnambraHeraldTV:Na Comedy Skit. I know dat guy him na skit maker 1 Like |
Family / Re: It’s Satanic For Wives To Demand Money From Husbands Before Sex - Livinus Okeke by ukbrown20(m): 10:16pm On Mar 02, 2022 |
adefitim:I swear d mata no bi here ooo 1 Like |
Celebrities / Re: Korra Obidi Gives Birth At Home Through Water Birth On Facebook Live by ukbrown20(m): 1:26pm On Mar 02, 2022 |
[/color][color=#990000] Congrats to her |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |