Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,665 members, 7,993,328 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 10:33 AM |
Nairaland Forum / Vtuclan's Profile / Vtuclan's Posts
(1) (of 1 pages)
Nairaland / General / Re: What Is The Meanest Thing/prank U Ever Played On Anyone? by vtuclan(m): 3:26pm On Aug 02, 2010 |
I left wit my gf's sis |
Religion / Re: Islam:d Only True Religion, D Bitter Truth. by vtuclan(m): 11:58pm On Jul 18, 2010 |
fck it remember that it was the same ppl that took our fore fathers then as slaves now after awhileas black fools dey showed sa book and pics of some ppl and they told s God exits and they are the same ppl that are d ones going against all the rules.every thing abt us is a sin our original believes na sin so te to speak yoruba forsome places we no fit our clothes we no wan wear unless na usa.u c person wey never chop go use 9k buy shirt because it is t.m wat abt our own things |
Religion / Re: Inside The Healing School Of Christ Embassy by vtuclan(m): 11:52pm On Jul 18, 2010 |
na lie which miracle dey happen let me tell u the truth there are sick ppl at igbobi and general hospital make dem go there first go perform miracle first all themiracle na arrange na only tv and ppl wey we no know they recieve miracle |
Religion / Re: Whereis The Destination Of The Dead? by vtuclan(m): 6:40pm On Jul 12, 2010 |
men the dead is dead period any other place na lie |
Celebrities / Re: Mike Adenuga To Fly In Beyonce For Daughter's Wedding In April by vtuclan(m): 2:00pm On Apr 07, 2010 |
una dey talk like say if una get the kind money una no go do pass am.any way my mum is the one suppling all the cloths and stuffs cos j.disu is my cuz.the price for the wedding cloth is 185 k |
Romance / Re: Whats Ur Most Embarrassing Toasting Experience? by vtuclan(m): 1:48pm On Apr 07, 2010 |
men na inside bus my own happen.she looked like a classic chick i never knew she couldnt speak gud English as i dey talk go na so she shout keylo de se ashewo lo pe mi ni abi dondon ni |
Jokes Etc / Re: I Beg O Oooooooooooooo by vtuclan(m): 11:39am On Apr 07, 2010 |
u no fit vex use brick prepare eba or make u put learner for airplane fly |
Nairaland / General / Re: Have You Ever Been Arrested And Locked Up In The Cell Before by vtuclan(m): 2:27pm On Apr 06, 2010 |
@ omega i need cry o cuz dem ready kill me at the end of the DAY DEM NO EVEN CUM CATCH US FOR SMOKE NA ARM ROBBERY DEM CUM CATCH US FOR AND THE FUNNIEST THIN IS THAT THE SHOP THEY ARRESTED US FOR I HAD MY IPOD IN THE SHOP IT BELONGS TO A VERY GUD FRIEND OF MINE BUT I ENTERED THE JOINT AT THE WRONGEST TIME |
Nairaland / General / Re: Have You Ever Been Arrested And Locked Up In The Cell Before by vtuclan(m): 1:54pm On Apr 06, 2010 |
u guys are are all smiles now wasnt funny wen it happened but now yes sir |
Art, Graphics & Video / Want To Learn Video Editing by vtuclan(m): 12:38pm On Apr 06, 2010 |
if u want to learn about video editing and using after effects or u need some one to edit your video contact-0702677844 search for-opeyemi o.zone-media olayeye on facebook. if u want to get a full media pc capable of editing and creating hd special effects .also contact me |
Nairaland / General / Re: Have You Ever Been Arrested And Locked Up In The Cell Before by vtuclan(m): 12:21pm On Apr 06, 2010 |
ha i have been locked up o infact dem beat the shit out of me cuz na for joint and na one police chase me enter corner.stupid me i tot he was the only one,trust me as a real lagos boi i carried the guy and as soon as i was about to slam him on the ground him ppl enter and caught me in the action God it as if i cud pause and rewind then i wud not have carried the guy.from there to station na belt and slap i chop |
Travel / Re: How Can I Stay Safe When I Arrive In Nigeria? by vtuclan(m): 5:39pm On Dec 20, 2009 |
mushin,isaleko,ijora and if u like women then kano are the best places to go to in nigeria lol u just don have anythin to say u cum dey ask stupid question |
Health / Re: Yola: Letter Of Death As Student Gives Hiv To 124 Including Lecturers ! by vtuclan(m): 5:35pm On Dec 20, 2009 |
men i no dey joke wit my life o but men me don go do jazz o i get ring wey b say if she get hiv i go know and it as worked more than three times for me.thanks to dudu |
Romance / Re: Why Should A Man Not Hit A Woman? by vtuclan(m): 5:23pm On Nov 23, 2009 |
all u ppl are just yanning dust probably because u've nt met the kind of woman that will taunt u to the extent that u will have no choice i for one would beat any female who upgrades my anger.imagine we are fighting and she picked up a stone and smashes my windshield wud i just say cos she is a female i wudnt react. |
Art, Graphics & Video / Re: Red One Cinema Digital Camera For Hire by vtuclan(m): 7:11pm On Sep 14, 2009 |
wow men that be expensive wow na how many ppl wud b able to afford it am an editor 2 on the island may b we can hook up lets c wat it can do |
Art, Graphics & Video / Looking For A Good Editor by vtuclan(m): 11:01pm On Sep 08, 2009 |
u a musician and u want to shoot a good video? well look no further contact me quarantine videos on 07026778446 or 08099431782.and for those that want complete cs3 with the tutorials and complete plugings contact me quarantine_videos@yahoo.com |
Gaming / Where Top Get Games by vtuclan(m): 11:14am On Apr 19, 2009 |
plz can some one tell me where i can get alot of pc games and stuffs ikeja stll as the same ol games |
Art, Graphics & Video / Re: To Become A Video Editor by vtuclan(m): 1:29am On Mar 16, 2009 |
well to tell u the truth u need to have a very good spec. intel core 2 duo 2.0 ghz 4 gig ram 160 to 500 hhd ati or nvida hd graphic card then istall adobe premeire cs4 thats wat i use bought mine is a laptop.toshiba p305-s8825 |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |