Stats: 3,174,428 members, 7,891,849 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 08:57 PM |
Nairaland Forum / Wisdomakugbe's Profile / Wisdomakugbe's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
E b like say dem no too give jambites Microbiology admission...even D.E too |
![]() |
Congrats 2 my fellow D.E applicants whose application ws successful,well we wey dey neva give....God knws d Best...enjoy ursef frnds |
![]() |
Seems 2 be true oo |
![]() |
He's tryn 2 pull our legs,adepoju send us ur Reg Numba n 1 of ur name make we confirm am na |
![]() |
Story 4 d gods......D.E list out keh?.....i tot its suppose 2 be different 4rm Jambites?...person want 2 faint o |
![]() |
@Neyo....did u jez say D.E is out? |
![]() |
Congrats my brodas/sistas....make una dey pray us D.E's..so dt we too go cum giv testimonies like una.....Atlast we go all meet |
![]() |
Is D.E list out? |
![]() |
Mesef ehn i don even tire 4 all una sources..b4 now it ws 27th of Oct subsequently now is Ending of Oct,1st of Nov,7th of Nov.....make dem upload dis DE list make we know our fate jaree...haba me don vex...like its over a month now we sat 4 d UPASE...dem no fit use 1Month compile list?..i dnt want 2 call dem Lazy o...evy1's mind isn't at rest anylonger even sm Jambites na lie i lie? 1 Like |
![]() |
DE LIST LOADING...D SITE Z OFF 4 NOW...STILL HOPING OO 4 D RELEASE |
![]() |
DE LIST LOADING...D SITE Z OFF 4 NOW...STILL HOPING OO |
![]() |
MEHN 2DAY NA 2DAY OO...DE LIST NEVA STILL SHOW OOOOO...HYPERTENSION WAN FINISH US OOO |
![]() |
YES DE ASPIRANT Z HERE O....MICROBIOLOGY SCORED 190....WOT OF UNA? |
![]() |
WOT DO U MEAN BY ALL LIST Z OUT?....DE INCLUSIVE? |
![]() |
eh!....i rili want 2 join dt group o....pls make una add me up wit 08188687368 |
![]() |
TNX BOSS...PATIENTLY WAITING 4 D.E ADMISSION LIST |
![]() |
WOTS D CUTOFF POINT 4 SNAS COURSES 4 DIRECT ENTRY,WOTS MY CHANCES I SCORED 190 MICROBIOLOGY |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |