Stats: 3,173,047 members, 7,886,987 topics. Date: Thursday, 11 July 2024 at 06:26 PM |
Nairaland Forum / Ziongees's Profile / Ziongees's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Person wey no wan accept defeat.. Wike selfish ambition will certainly be his downfall one day and I used to like this man before o.. 1 Like 1 Share |
![]() |
nawa.. as if the people go vote APGA.. everybody dey vex like this 22 Likes |
![]() |
Oga dey in regret.. greatest mistake PDP ever made is making Atiku be their presidential candidate instead of Obi.. 22 Likes |
![]() |
so far make this man do comot from seat |
![]() |
Well issoright |
![]() |
This song nah about footballbor wetin?.. As for Burna boy wey dey use the misfortune of his country people to sing, after everything he won't partake in anything concerning the country.. common person indeed.. well everybody with his/her choice 10 Likes 1 Share |
![]() |
Issokay... |
![]() |
The rigging is just too much.. it's even do obvious 2 Likes |
![]() |
the numbers pass that one nah.. I trust my Edo people on that date voted massively... 14 Likes 1 Share |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |