Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,317 members, 7,971,163 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 01:07 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Fear 9ja My Country (1089 Views)
How To Know The Real Name Of A 9ja Girl Forming Posh. / Girls! Ladies!! Women!!! I Fear You. / Woman I Fear Una (2) (3) (4)
(1) (Reply)
I Fear 9ja My Country by Ayorh4you(m): 11:42am On Sep 22, 2012 |
Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading #200 MTN Recharge Card.=D Very soon Etisalat go say recharge #200 and win a big ship. =D Then Airtel go com follow sey, recharge #100 an win benin republic. =D Glo, go jus kuku say... Recharge 500 and win Nigeria because there colour na Green =D Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE" =D Na only for nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.=D Na only for Nigeria PHCN dey sey: Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill (wat a piti) =D Na only fo Naija people dey horn for traffic light make e quick change frum Red to Green. Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff, Ogogoro and beer.=D Wetin you u no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world... Trust me. Abeg na joke o, no take am personal O =)) I love Naija!.... 2 Likes |
Re: I Fear 9ja My Country by Yeske2(m): 4:33pm On Sep 22, 2012 |
^^ You wan kill me. |
(1) (Reply)
Akpors No D Take Last Atal / NPJC ........capable Of Doing This? / Dear God........
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |