Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,169,744 members, 7,875,860 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 11:50 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (343995 Views)
Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (175) (176) (177) (178) (179) (180) (181) ... (321) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC Batch A 2013 House by spartanian(m): 10:33pm On Feb 21, 2013 |
annabella366: Sorry to ask,but please are there intending corp members here?has any batch a student received his/her call up number?Nawa o..... Where are you from? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 11:16pm On Feb 21, 2013 |
spartanian: Lol!don't mind him jare,Yes we have our call-up numbers,almost 2wks now sef. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by wascosambe(m): 11:26pm On Feb 21, 2013 |
Abeg i wan ask question 4 dz thread. Mke una no mock me ooo...if nt, i go break person head. Enhe, if i wan respond 2 person coment, hw i go do am? I just dy c 'quote', 'like' 'report' nd dere's no 'reply ' or 'respond' at d botom af any coment. So my questn b say, hw i fit dy respond 2 people's coments? Anyway, na nokia fone i dy use o nd i dy folow dz thread thru nairaland website on google. I repeat again, if i c anybdy teeth 4 outside eh...na break i go break am. Lolz... |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 11:52pm On Feb 21, 2013 |
mencade5:Na corpers lyk u go collect alawee 2day com dey soak gaffi d nxt day. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 11:59pm On Feb 21, 2013 |
Nikky_fuja:Abeg i dnt undastand dat ur "action" oh. R u talking abt action(spending alowee), or action(straffing)? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by zenzen: 12:01am On Feb 22, 2013 |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 12:03am On Feb 22, 2013 |
Seyixyz: Ok dear..i'm done..I rest my case here on diz..its stops here..@Uche,hav a field day & days 2 com insultin ordas ova somtin dat was neva important..Yea thanks bro, but sorry i dont work in d fields. Gudnite |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 12:07am On Feb 22, 2013 |
mencade5:Dis guy fit râpe girl 4 camp o. Pls ladies b careful. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by zenzen: 12:08am On Feb 22, 2013 |
Havent completed ma clearance in skul...*worries*..God help me oo |
Re: NYSC Batch A 2013 House by veevean1(f): 12:43am On Feb 22, 2013 |
Been following as a guest,nd error list βε̲̣ wan scatter me but God pass am iJN, as I dunno wher I WȊ̝̊̅ℓℓ b going I go jst claim team delta cos dts wher I wanna go 2 bt ma runz spoil,11days to go |
Re: NYSC Batch A 2013 House by lexy4me(m): 5:04am On Feb 22, 2013 |
v€€v€an:welcome τ̅☺☺ da hood V.......dnt worry Ɣ☺ΰ re gonna b called up .aπϑ Ɣ☺ΰ will get a gud state dear...... |
Re: NYSC Batch A 2013 House by lexy4me(m): 5:11am On Feb 22, 2013 |
zenzen: Havent completed ma clearance in skul...*worries*..God help me ooЙą wa Ooº°˚ ˚°ºo which kind skul b dat wei Йą now una wan start clearance.....dun worri God will help u |
Re: NYSC Batch A 2013 House by lexy4me(m): 5:17am On Feb 22, 2013 |
30secs: Lexy wats the latestma broda ntn much Ooº°˚ ˚°ºo! M̶̲̅ε̲̣̣̣̥ wan enta skul 2day Ooº°˚ ˚°ºo! I wan hussle d statement of result sharply S̶̲̥̅Ơ̴̴͡ dat Йą only call up go remain Ooº°˚ ˚°ºo! ЂøѠ Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ side Йą? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by lexy4me(m): 5:19am On Feb 22, 2013 |
PSYCHOLOGISTS SAY PEOPLE BORN IN THE FOLLOWING MONTHS JANUARY → Born & Alert FERBUARY → Lucky & Loyal MARCH → Naughty & Genius APRIL→ Caring & Strong MAY → Loving & Practical JUNE → Romantic & Curious JULY → Adventurous & Hardworking AUGUST → Active & Honest SEPTEMBER → Sensitive &Pretty OCTOBER → Stylish & Friendly NOVEMBER → Nice & Creative DECEMBER → Confident & Freedom WHICH MONTH WERE YOU BORN IN? Be honest. ♍♥ґΩίΩg frends...........1 L♥√e |
Re: NYSC Batch A 2013 House by lexy4me(m): 5:20am On Feb 22, 2013 |
lexy4me: PSYCHOLOGISTS SAY PEOPLE BORNAm The capriconian......confident .aπϑ freedom.....the December star!!!!! |
Re: NYSC Batch A 2013 House by lexy4me(m): 5:24am On Feb 22, 2013 |
Had quite a busy schedule yesterday.......dt accounts for my absence.......unless d network (MTN) disapoints M̶̲̅ε̲̣̣̣̥ 2day.....I hope to be at the Nexus of D Hokum of today!!!!!!! |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Password77(m): 5:27am On Feb 22, 2013 |
wascosambe: Abeg i wan ask question 4 dz thread. Mke una no mock me ooo...if nt, i go break person head. Enhe, if i wan respond 2 person coment, hw i go do am? I just dy c 'quote', 'like' 'report' nd dere's no 'reply ' or 'respond' at d botom af any coment. So my questn b say, hw i fit dy respond 2 people's coments? Anyway, na nokia fone i dy use o nd i dy folow dz thread thru nairaland website on google. I repeat again, if i c anybdy teeth 4 outside eh...na break i go break am. Lolz...hehehehehe... Freedom of Shining Teeth at Learners is allowed here *Dat is d price u pay for not knowing* #NothingInThisWorldIsFree . Okay, if u want to reply, just scrol down to d area where u hv d page numbers eg *(1) (2) (3)......(n)*, u'll find d "Reply" button there. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by lexy4me(m): 5:31am On Feb 22, 2013 |
wascosambe: Abeg i wan ask question 4 dz thread. Mke una no mock me ooo...if nt, i go break person head. Enhe, if i wan respond 2 person coment, hw i go do am? I just dy c 'quote', 'like' 'report' nd dere's no 'reply ' or 'respond' at d botom af any coment. So my questn b say, hw i fit dy respond 2 people's coments? Anyway, na nokia fone i dy use o nd i dy folow dz thread thru nairaland website on google. I repeat again, if i c anybdy teeth 4 outside eh...na break i go break am. Lolz...hehehehehehehehe. Wat Ɣ☺ΰ av τ̅☺☺ do is click on d quote option to comment on some1z message den if Ɣ☺ΰ wan write Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ own msg scroll down to d bottom .aπϑ Ɣ☺ΰ will see d reply option, click on it .aπϑ type Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ tin....... |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ehizario(m): 6:18am On Feb 22, 2013 |
mencade5: ODE TO COUNT DOWN TO 200 PAGE An ode to d Tiger! Abi u be Obahiagbon lost child...9ce having u Bro |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 6:34am On Feb 22, 2013 |
gudmng prospective white fowls ehm white witches...sorry i mean peopl wey go strt dey wear white tinz soon...how many mor days to camp.......special greetins goes to our ladies in d house reeet, sandylurv, tynupsi, annabella etc....guys i no frget una o, evn my main MAN nikky gudmorn |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ehizario(m): 6:36am On Feb 22, 2013 |
Goodmrng housemates, I hope u all had a soothin 9t rest? I'm overwhelmed by d love I got 4rm u guyz ustday...d response. I nvr knew u pple lyk ehizario lyk ds...I jus dey receive frnd requst 4 BBM lyk water ystdy. I love u all. 4 dos dat missd dt page, here are my details: 2go: ehizario BBM: 323AAEE1 I'm expecting more requests I love u all...From Nikky to Martowskin . Do have a splndid day ahead. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 6:45am On Feb 22, 2013 |
Ehizario: Goodmrng housemates, I hope u all had a soothin 9t rest? I'm overwhelmed by d love I got 4rm u guyz ustday...d response. I nvr knew u pple lyk ehizario lyk ds...I jus dey receive frnd requst 4 BBM lyk water ystdy. I love u all. 4 dos dat missd dt page, here are my details:love u 2 bro. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by jardhesorla: 6:56am On Feb 22, 2013 |
Pls I nid u to shed more light on dis info" heard alawee is nw 38k hw true is it....jardhesorla fromm LASU |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 7:09am On Feb 22, 2013 |
Uchesis: None of the above!didn't u see when I said I was only using him to catch trips!lol |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 7:21am On Feb 22, 2013 |
Good morning Every1,hope your night was good?Have a Lovely day and Barka Jumah to my Muslim brothers and sisters! |
Re: NYSC Batch A 2013 House by idrezee(m): 7:51am On Feb 22, 2013 |
Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused* |
Re: NYSC Batch A 2013 House by topemirates(m): 8:01am On Feb 22, 2013 |
idrezee: Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused* U no dey wear condom |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ehizario(m): 8:11am On Feb 22, 2013 |
idrezee: Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused* Yawa don gas ooo...day don break catch witch 4 market ooo...Ehn, no ish na, u don turn Papa Junior be dat na |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 8:13am On Feb 22, 2013 |
idrezee: Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused* Calm down 1st,her period might come late,you know sumtimes it come late or even early(cos d date changes)just chill till wkend and if it doesn't come make una go do test o then from there U guys would know wat to do. But you should always protect yourself to avoid things like this,goodluck o,you need it! |
Re: NYSC Batch A 2013 House by reeeT(f): 8:13am On Feb 22, 2013 |
idrezee: Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused*. Hahaahahahh.Guy,u don turn father be dat.But u sef,why u no use condom?una like d give una self headache walahi.Keep waitin n hopin cos 4now u cnt be sure of notin moreova,ur gal shld go n tke a pregnancy test the earliar d betta. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 8:15am On Feb 22, 2013 |
idrezee: Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused*guy period dey come evry 26 to 35 days...so count 35 days frm d fst day of hr last menstrual period...if he pass toh e fit be say u don bcome papa be dt o...so nxt time zip up o |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 8:16am On Feb 22, 2013 |
idrezee: Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused*na wa for all this ' missing periods' oooo, una don report the case for station? |
(1) (2) (3) ... (175) (176) (177) (178) (179) (180) (181) ... (321) (Reply)
NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47 |