Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,830 members, 7,872,789 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 10:05 PM

NYSC Batch A 2013 House - NYSC (180) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (343578 Views)

Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (177) (178) (179) (180) (181) (182) (183) ... (321) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2013 House by Ndababa(m): 11:58am On Feb 22, 2013
EmmyDe25:
I want to blv ds is comin frm ur desk. Big figment!

Wait n C...who know if u may be among them. Lol!
Re: NYSC Batch A 2013 House by reeeT(f): 11:59am On Feb 22, 2013
EmmyDe25:
E surprise me too o... Shout out to dem boiz...... Lexy, Mencade, 'Manny' wey dey work 4 Cool FM... Lol.. Nt 4getin our first lady here... reeT. Lukin forward to meetin u guys in skul.
If u be Abusite nd i no mention ur name no vex o! Na d names wey i fit remmba be dat.. Got u in mind, was just a dull stdnt in crammin skul.
. #smiles# Lookin 4ward 2ee u guys in skol come monday.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 12:07pm On Feb 22, 2013
idrezee: Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused*
Your galfrnd is not a serious student. Hw can she b missing ha period? Wat if d lecturer give test 4 class? Hahahaha!
On a more serious note, its gud dat u wil soon start earning 38k, so start saving at least 30k evry mnth 4 baby tins. AND PLS DNT STRAFF IN CAMP AGAIN O, OR ELSE NA D.I.E 4 U. Lol
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 12:10pm On Feb 22, 2013
reeeT: . #smiles# Lookin 4ward 2ee u guys in skol come monday.
Same here
Re: NYSC Batch A 2013 House by EmmyDe25(m): 12:13pm On Feb 22, 2013
Ndababa:

Wait n C...who know if u may be among them. Lol!
Chei! Chairman, u harsh gaan o! Me wey never marry tok more of havin a heir na hin u dey wish ds kain tin?
E be lyk sey u wan make Iya Ronke curse u.
Re: NYSC Batch A 2013 House by EmmyDe25(m): 12:19pm On Feb 22, 2013
reeeT: . #smiles# Lookin 4ward 2ee u guys in skol come monday.
Swidy, how u wan make i stop u for road or for faculty if i no c ur pix nau? Abi, na how we go do am?
Re: NYSC Batch A 2013 House by manny4u(m): 12:21pm On Feb 22, 2013
EmmyDe25:
E surprise me too o... Shout out to dem boiz...... Lexy, Mencade, 'Manny' wey dey work 4 Cool FM... Lol.. Nt 4getin our first lady here... reeT. Lukin forward to meetin u guys in skul.
If u be Abusite nd i no mention ur name no vex o! Na d names wey i fit remmba be dat.. Got u in mind, was just a dull stdnt in crammin skul.
Hehehehehehe!! I see you bro..... Mhen! Na room 305 dy cast me nw. Submittd ma intro leta ystday bt it hz nt bn rectified until nw.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 12:23pm On Feb 22, 2013
Mencade...wer ar thou, ar u on brk?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 12:23pm On Feb 22, 2013
Uniben graduates wetin dey happn na? I dey hear say our statement neva ready yet oh. O boy c fuuuuuuuck up. Anyway i dey enta exams&records nxt week wit my grandpapa rifle, make dem no answer me first....
Re: NYSC Batch A 2013 House by mercygrace: 12:25pm On Feb 22, 2013
Intending Corpers in d house,I hail ooo.Rep Lasu smiley. Hv not even started buying anytin and camp is few days.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Neroski(f): 12:29pm On Feb 22, 2013
Uchesis: Uniben graduates wetin dey happn na? I dey hear say our statement neva ready yet oh. O boy c fuuuuuuuck up. Anyway i dey enta exams&records nxt week wit my grandpapa rifle, make dem no answer me first....

maybe na ur own department/faculty statemnts never ready.am in social sc(ecostat),my mates have collected thier statement since 2weeks ago.
I'm in exams n records now waiting to collect mine
Re: NYSC Batch A 2013 House by reeeT(f): 12:29pm On Feb 22, 2013
EmmyDe25:
Swidy, how u wan make i stop u for road or for faculty if i no c ur pix nau? Abi, na how we go do am?
. dat 1no be problem at all u hear,i go track u well.wel let me check ur pics if i at all i no u sha.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 12:32pm On Feb 22, 2013
jardhesorla: Pls I nid u to shed more light on dis info" heard alawee is nw 38k hw true is it....jardhesorla fromm LASU
its very true o infct dey go strt dey pay nxt yr march wen ebele strt hm campaign..so kip ur fingas crossed
Re: NYSC Batch A 2013 House by reeeT(f): 12:32pm On Feb 22, 2013
manny4u: Hehehehehehe!! I see you bro..... Mhen! Na room 305 dy cast me nw. Submittd ma intro leta ystday bt it hz nt bn rectified until nw.
. i feel ur pain dear.dat ws hw i had 2spend like 2days cos of dat room 305.they can delay ehn! No worri sha,jst pray so ur file neva dey miss.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ndababa(m): 12:33pm On Feb 22, 2013
EmmyDe25:
Chei! Chairman, u harsh gaan o! Me wey never marry tok more of havin a heir na hin u dey wish ds kain tin?
E be lyk sey u wan make Iya Ronke curse u.
Relax...'aliswel' *in Nupe* Iya Ronke need not to worry.

Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 12:35pm On Feb 22, 2013
Martowskin: Mencade...wer ar thou, ar u on brk?
d house dey borin o...mencade abeg come bk, dicki i mean nikki dey miss u o
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 12:40pm On Feb 22, 2013
mercygrace: Intending Corpers in d house,I hail ooo.Rep Lasu smiley. Hv not even started buying anytin and camp is few days.
no hurry buy anytin o...i smell nysc disappntmnt in d air... if dem post u go borno na april u come enta camp nw, y hurry?
Re: NYSC Batch A 2013 House by zenzen: 12:51pm On Feb 22, 2013
Sup house,am abayomi frm lasu..where re my fellow lasuite in da house..wanna meet u guyz plz
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 12:59pm On Feb 22, 2013
EmmyDe25:
E surprise me too o... Shout out to dem boiz...... Lexy, Mencade, 'Manny' wey dey work 4 Cool FM... Lol.. Nt 4getin our first lady here... reeT. Lukin forward to meetin u guys in skul.
If u be Abusite nd i no mention ur name no vex o! Na d names wey i fit remmba be dat.. Got u in mind, was just a dull stdnt in crammin skul.
dis abokis dey discriminate against me o...im a fellow abusite bros...y nah
Re: NYSC Batch A 2013 House by zenzen: 1:00pm On Feb 22, 2013
Lolz..bros u'll be by my side so as to accomplish d mission k
Re: NYSC Batch A 2013 House by idrezee(m): 1:01pm On Feb 22, 2013
@ uchesis, re dey really goin 2 pay us 38k?
Re: NYSC Batch A 2013 House by zenzen: 1:07pm On Feb 22, 2013
mercygrace: Intending Corpers in d house,I hail ooo.Rep Lasu smiley. Hv not even started buying anytin and camp is few days.
hail u 2..happy 2 see ma fellow lasuite in da house.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 1:17pm On Feb 22, 2013
Uchesis: Uniben graduates wetin dey happn na? I dey hear say our statement neva ready yet oh. O boy c fuuuuuuuck up. Anyway i dey enta exams&records nxt week wit my grandpapa rifle, make dem no answer me first....

Are u kidding me? I collected mine bou 2wks ago,ppl started collecting far bck as last wk of january.U obviously haven't gone †☺ check!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 1:20pm On Feb 22, 2013
wisolf: Ogbeche pls I nid u 2 answer dis,u said u redeployed,hw many months allowy did u miss?
yes I redeployed after my camp and I missed a month alawee, though nysc said I ll still be paid, I siddon dey look
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 1:20pm On Feb 22, 2013
Uchesis:
Fujabi hwfa?

Its just Fuja pls don't the name!and am good,hope you are too!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 1:21pm On Feb 22, 2013
reeeT: . am interestd on dis 1.Ogbeche u nid 2ans dis pls. This mite be d plan B dats if am postd 2yobe
I have answered this question
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 1:24pm On Feb 22, 2013
dmalam:
jst wnt you to stop givn false infrmation dt u r a she......

This is hopelesssssss!lmao
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 1:29pm On Feb 22, 2013
bomar: Pls I need more information on corpers accomodation in abuja.wat I've hrd so far isn't encouraging ooo

Babes Accomodation is very expenisve from what I heard,but if U know sum1 u can stay with,that's will be the best!
Re: NYSC Batch A 2013 House by GBMusik: 1:31pm On Feb 22, 2013
Please watch this new funny Video: DShoww - Figure 8 (Dir. by GBFilms) #DOWNLOAD /p3baSy-D
Re: NYSC Batch A 2013 House by shayman(m): 1:43pm On Feb 22, 2013
guys a question just popped into my head. What are we supposed to wear to camp from home. White or just any Mufti?
Re: NYSC Batch A 2013 House by smakati(m): 2:12pm On Feb 22, 2013
shayman: guys a question just popped into my head. What are we supposed to wear to camp from home. White or just any Mufti?
u dey worry o!!!

(1) (2) (3) ... (177) (178) (179) (180) (181) (182) (183) ... (321) (Reply)

NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.