Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,761 members, 7,882,620 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 10:20 AM

Serious MATA Don Land O! - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Serious MATA Don Land O! (1815 Views)

Mata Sunada Wasu Sinadarai Na Sirri Guda 30 / Abeg I Need Nairalanders To Jugde Ds Mata Oo / Make Una Help Me Chuk Mouth 4 Dis Mata O. E Fit Happen 2u. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Serious MATA Don Land O! by dmcdad: 6:56pm On Dec 11, 2012
Dopefiend:

Na goat I smell embarassed
How far? Wen we go eat am na?
Re: Serious MATA Don Land O! by P4VS20: 6:59pm On Dec 11, 2012
sounds like a riddle! undecided
Re: Serious MATA Don Land O! by Beync(f): 2:02pm On Dec 12, 2012
jhydebaba: 1st to comment, did u miss dat
dat reminds me, u were made it 1st. CONGRATULATION!
Re: Serious MATA Don Land O! by Nobody: 2:13pm On Dec 12, 2012
na which kine nyama nyama stori b dis one? Woman de take less dan 3 wiks get belle? Abi shi b chikin? Abeg left dat yeye mata. OP no worry wen u don old u go tell dis same stori to ur pikin pikin dem, make dem tak knock take give u artificial bald head. Lurbbish...

(1) (2) (Reply)

Did He Do Wrong Or His Girlfriend Is Just Being Silly? / Dearest Future Husband / Favourite Footballer Crush

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.