Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,581 members, 7,944,751 topics. Date: Monday, 09 September 2024 at 11:55 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Where Una Dey? (5517 Views)
Brazil Una No Need 2 Pack Anytin, Na Home Una Dey Jawe / To All My Single Guys And Babes; Na Ghost Una Dey Find? / Women Una Dey Try (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Where Una Dey? by nightnurse(f): 4:02pm On Feb 19, 2008 |
elders of nairaland, where art thou? where una dey wen small pikins dem from no where dey come tamper with una joke section//// Ituen - where art thou Migy - where art thou Saucekid - where art thou Toshman - where art thou Tufe - where art thou Gunpoint - where art thou Faketan - where art thou Tj_tj - where art thou Thuglife - where art thou presido - where art thou djcrooky - where art thou Ozioma radio - where art thou SamMilla - where art thou where una dey oooooooooooooooo |
Re: Where Una Dey? by efuah(f): 4:09pm On Feb 19, 2008 |
some dey 4 my bedroom. . . . . . names withheld! |
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 4:11pm On Feb 19, 2008 |
u better release them b4 water go pass garri |
Re: Where Una Dey? by efuah(f): 4:21pm On Feb 19, 2008 |
what if i don't? |
Re: Where Una Dey? by gunpoint(m): 4:24pm On Feb 19, 2008 |
@efuah @nitey i dey abeg report dese bugs on nlnd jokes to me, who dem be sef? meanwhile, i no c u 4 val, ki lo she le?? |
Re: Where Una Dey? by success123(m): 4:25pm On Feb 19, 2008 |
we will conduct fasting and prayer on ur behave |
Re: Where Una Dey? by efuah(f): 4:27pm On Feb 19, 2008 |
they're enjoying themselves o! success123:thank u o! that is why i didn't allow him into my house. . . gunpoint is always ! |
Re: Where Una Dey? by efuah(f): 4:30pm On Feb 19, 2008 |
nightnurse. . . abeg, take gunpoint outtar here until he calms down |
Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 4:31pm On Feb 19, 2008 |
na wah 4 dese elders oo, i wonder y all od dem neva resume since val day |
Re: Where Una Dey? by efuah(f): 4:34pm On Feb 19, 2008 |
Lola, no worries, we're still celebrating. . . in fact vals no dey finish for my house! |
Re: Where Una Dey? by success123(m): 4:35pm On Feb 19, 2008 |
lola which mean u haven't seen themmmmmmmmmmm, and neither where u with tufe, so my dear how was ur val again, |
Re: Where Una Dey? by gunpoint(m): 4:36pm On Feb 19, 2008 |
@ efuah i go vex 4 u ohhhhhhh!!!!!!!!!!!!!!!! |
Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 4:37pm On Feb 19, 2008 |
@gun , wetin efuah do u now @efuah keep celebrating bt sha tak am easy @suces ,i resrv my coment |
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 4:38pm On Feb 19, 2008 |
@efua, if any thing happens to any of em ahhhhhhhhhh, hehehe we won;t find it funny ooo |
Re: Where Una Dey? by gunpoint(m): 4:52pm On Feb 19, 2008 |
Maka tell u wer we all goes nitey Ituen - jst bought cow & chicken season 3, (no prize 4 guesin what he's doin wit it) Migy - faild d last GCE e go rite 4 gombe, rewrittin nw in kebbi Saucekid - posted 2 my boot camp(hope he dies der toooo) Toshman - who this b?? Tufe - had this fly squashd vals day, nlnd will b free of him frm nw, 4evr & evr Gunpoint - haba!!! in india 4 real(checkin out hardware & software) Faketan - ?? >??<?? Tj_tj - he's also writin exams, (common entrance 4 late starters) Thuglife - this dude's washin cars in auto's section presido - bin in my gulag since i took ovr djcrooky - nw bus boy 2 dj-d'banj Ozioma radio - no network coverage SamMilla - did u mean ademiller??( or did she/he do change of name??) anyone else u wana find out about?? |
Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 4:57pm On Feb 19, 2008 |
HMMM na real wah for dese elders ooo |
Re: Where Una Dey? by efuah(f): 5:03pm On Feb 19, 2008 |
Gunpoint. . . abeg vex on |
Re: Where Una Dey? by elementus: 5:15pm On Feb 19, 2008 |
elders where are u all at??/ i cant believe say dem never resume, abegi val no dey end jare carry on elders |
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 5:15pm On Feb 19, 2008 |
gunpoint mind u, ituen is my mr. right ok? no talk nonsense abt him again oo. well for all other elders, i guess we may need to consult seun or lola what do u think? |
Re: Where Una Dey? by elementus: 5:26pm On Feb 19, 2008 |
ur rite nity lola and seun where are the elders |
Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 5:55pm On Feb 19, 2008 |
hmm, dis one wey una dey ask me dis kind question,i tire oo na wen i become nrlnd administrator/ anyway it seems gun point has given d breakdown |
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 6:00pm On Feb 19, 2008 |
i don't agree with him, we will need to consult the oracles |
Re: Where Una Dey? by kronkykay(m): 6:04pm On Feb 19, 2008 |
dem dey see their period now. so den no go fit come to town! |
Re: Where Una Dey? by dflash(f): 6:08pm On Feb 19, 2008 |
i've jst bin insultd! ! so i aint one of d fadas of nairaland or shuld i say moda?ituen n d rest,i don de vex. |
Re: Where Una Dey? by success123(m): 6:10pm On Feb 19, 2008 |
u no even be pikin |
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 8:27pm On Feb 19, 2008 |
@dflash, u be grandchild for N/L so no vex u hear |
Re: Where Una Dey? by clemcykul(f): 9:20am On Feb 20, 2008 |
grandchild u don promote her dflash still be fetus for NLD ; nightie dont worry dey shall return one after the other |
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 11:17am On Feb 20, 2008 |
i pray so ooooooooooo |
Re: Where Una Dey? by SamMilla1(m): 12:31pm On Apr 15, 2008 |
we are home now nightee, we apologize for what happened, |
Re: Where Una Dey? by tufe(m): 12:42pm On Apr 15, 2008 |
. . .i dont |
Re: Where Una Dey? by ituen(m): 2:54pm On Apr 15, 2008 |
Nighttie babe, I don show. abeg forget abt the others make we go jolly |
Re: Where Una Dey? by tufe(m): 3:12pm On Apr 15, 2008 |
omo na jolly jolly we dey, if you no want just move away just grab somebody show am say you knwo dance, just hold somebody tell am say you see dance, just hold somebody tell am make we DANCEEEEEEEEEEEEE ko ko woje, O lenu kpa |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Free Mtn Recharge Card / Lalasticlalac Spotted In Ota Street Today (photos) / 40 Hilarious Pictures that will put a smile on your face today. updated!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |