Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,852 members, 8,004,055 topics. Date: Saturday, 16 November 2024 at 07:46 AM

Where Una Dey? - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Where Una Dey? (5568 Views)

Brazil Una No Need 2 Pack Anytin, Na Home Una Dey Jawe / To All My Single Guys And Babes; Na Ghost Una Dey Find? / Women Una Dey Try (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Where Una Dey? by clemcykul(f): 3:48pm On Apr 23, 2008
achikito grin

wwats funny mourning nurse? u dey laff sef shocked shocked shocked shocked tufe she no even get teeth grin grin grin
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 3:49pm On Apr 23, 2008
abi ooo, wetin b dis wan naw
Re: Where Una Dey? by tufe(m): 3:52pm On Apr 23, 2008
@clem

i agree with you o. na just d d d d dshe dey show us cheesy
Re: Where Una Dey? by saucekid(m): 8:32pm On Apr 23, 2008
uhm
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 12:55pm On Apr 24, 2008
saucepikin. . .u don join tufe to dey uhm, uhnmm & hmmm
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 1:01pm On Apr 24, 2008
ise arigi unu mma
Re: Where Una Dey? by tufe(m): 1:05pm On Apr 24, 2008
same ni
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 1:15pm On Apr 24, 2008
shocked translation plz, theres a forum for ndi igbo
nightnurse:

ise arigi unu mma
Re: Where Una Dey? by tufe(m): 1:23pm On Apr 24, 2008
all join.

same ni
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 1:32pm On Apr 24, 2008
all join
same ni

na d answer b dat angry
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 1:35pm On Apr 24, 2008
all join , same ni ko, all scatter, different ni
Re: Where Una Dey? by Nobody: 1:36pm On Apr 24, 2008
what he said tongue
Re: Where Una Dey? by tufe(m): 1:44pm On Apr 24, 2008
me sef, i tire
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 1:49pm On Apr 24, 2008
u dey run
Re: Where Una Dey? by Nobody: 1:50pm On Apr 24, 2008
u dey hide
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 1:52pm On Apr 24, 2008
"isi arigi uni mma" (una head no correct) na the meaning
Re: Where Una Dey? by Nobody: 1:52pm On Apr 24, 2008
hehehe i have learnt some ibo today grin
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 2:16pm On Apr 24, 2008
wat of obasaagi grin
Re: Where Una Dey? by tufe(m): 2:31pm On Apr 24, 2008
. . . .and wetin be that
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 2:41pm On Apr 24, 2008
"obasaagi" i guess it shud be "ogbasa gi" means "e no concern u" abeg i resemble igbo teacher? ndi apari
Re: Where Una Dey? by clemcykul(f): 3:46pm On Apr 24, 2008
heyy u dis fine girl here no be igbo market place,

take ya time o wit dat ur sexy mouth kiss
Re: Where Una Dey? by ituen(m): 5:52am On Apr 25, 2008
tnks for recognising wat i kiss every morning
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 8:14am On Apr 25, 2008
@ least u fit dey do teacher as part time job for day. . .no b nite nurse u b,@ least u dont av mornin shift wink
Re: Where Una Dey? by ituen(m): 8:46am On Apr 25, 2008
u are more dan crazy grin grin
Re: Where Una Dey? by clemcykul(f): 8:58am On Apr 25, 2008
more than crazie? damn yaba no go do am be dat
Re: Where Una Dey? by jaymobb(m): 9:05am On Apr 25, 2008
;d ;d
Re: Where Una Dey? by holythug(m): 2:43pm On Apr 25, 2008
ummmm may be afta d BAN i get that. . . kraziestholythug . . .nice isnt it wink
Re: Where Una Dey? by saucekid(m): 3:06pm On Apr 25, 2008
uhm. . . . silently watching
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 3:09pm On Apr 25, 2008
watchman
Re: Where Una Dey? by saucekid(m): 3:14pm On Apr 25, 2008
i take great care of my lands
if there's to be an uprising,i should know
Re: Where Una Dey? by nightnurse(f): 3:16pm On Apr 25, 2008
its ur job anyways
Re: Where Una Dey? by saucekid(m): 3:30pm On Apr 25, 2008
good for you aknowledging that

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Crazy MEMES that most guys will relate to: MEME COLECTIONS / Underneath The Hijab (18+) / Free Mtn Recharge Card

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.