Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,428 members, 7,911,060 topics. Date: Monday, 05 August 2024 at 12:44 AM

gongo aso - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / gongo aso (13403 Views)

“i Won’t Park Out Of Aso Rock” – Dame Patience / Gongo Aso! Oyinbo Version! / When Will Gongo Aso In This Our Country Nigeria (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (17) (Reply) (Go Down)

Re: gongo aso by delib: 12:34pm On Mar 29, 2008
all this small boys no go let dem mama mney rest for inside purse na soso ticket dem dey use am buy for cafe,
chei, God go catch una 1day
Re: gongo aso by tytylayor: 12:07pm On Mar 31, 2008
no be so u sef start
Re: gongo aso by delib: 12:58pm On Mar 31, 2008
me?, never
Re: gongo aso by clemcykul(f): 1:00pm On Mar 31, 2008
sure?
Re: gongo aso by gilgee(m): 2:35pm On Mar 31, 2008
Delib come and answer her fast fast. angry
Re: gongo aso by delib: 2:50pm On Mar 31, 2008
i need to attend to my customer that needs to buy band width from us,
i run a cafe and sell internet for titilayo's info
@gill
aproko i think u should be okay now
Re: gongo aso by clemcykul(f): 3:02pm On Mar 31, 2008
lol he is now grin

go in peace.
Re: gongo aso by tytylayor: 6:12pm On Mar 31, 2008
go in peace for wia shocked shocked

u dey sell ticket for who

anyways i dey count ur days wey remain for u to disappear,
i go remind u dat time,say ur money don expire ooo tongue tongue

abi u want make i tell everybody say na me be ur ISP?
Re: gongo aso by delib: 11:02am On Apr 04, 2008
now titi,
come explain wetin u see for inside soup way make u hold locust beans for hand
Re: gongo aso by ohilebo(m): 11:22am On Apr 04, 2008
Na plenty plenty things na im nor supposed to happen for this Life Nairaland

Plenty plenty things

Plenty plenty nonsense

and this thread na one of them angry
Re: gongo aso by Lolabbey: 11:29am On Apr 04, 2008
hmm gongo dey soo big time 4 dis thred ooooo
Re: gongo aso by delib: 2:56pm On Apr 04, 2008
ohilebo:

Na plenty plenty things na im nor supposed to happen for this Life Nairaland

Plenty plenty things

Plenty plenty nonsense

and this thread na one of them angry

scroll up and click on logout if u are not okay
Re: gongo aso by deola1(m): 3:03pm On Apr 04, 2008
enough of this shit undecided

wazz up my guy delib
Re: gongo aso by delib: 3:07pm On Apr 04, 2008
am doing good vazquez
Re: gongo aso by tytylayor: 4:39pm On Apr 04, 2008
delib:

now titi,
come explain wetin u see for inside soup way make u hold locust beans for hand

hmm, delib, se bcoz u don manage post up to 1000 posts for here,
na hin make u dey get mouth for me abi

ur days r numbered, i'll hold ma peace here lipsrsealed
Re: gongo aso by fineyabber: 4:41pm On Apr 04, 2008
fight brewing, temperature rising.,.,.,., I love it! cheesy
Re: gongo aso by ohilebo(m): 4:43pm On Apr 04, 2008
@ delib , i nor see logout for my screen here ooo undecided undecided undecided undecided, e dey ur own? undecided undecided undecided undecided
Re: gongo aso by delib: 5:02pm On Apr 04, 2008
tytylayor:

hmm, delib, se because u don manage post up to 1000 posts for here,
na hin make u dey get mouth for me abi

your days r numbered, i'll hold ma peace here lipsrsealed
and u too don try post 700 abi

how you dey?
Re: gongo aso by tytylayor: 5:14pm On Apr 04, 2008
i dey nw

u no go congratulate me say my iyale don come bak tongue

shame catch all our enemies grin grin grin
Re: gongo aso by delib: 5:29pm On Apr 04, 2008
i don congratulte u for another thread na

all the same u are welcome
Re: gongo aso by gilgee(m): 5:34pm On Apr 04, 2008
Iyale?
probulemu dey ooo. Who be this Iyale?
However, TYTY I don summon you to my palace for a private talk concerning Gen. Milla. Wetin dey hold you?
Re: gongo aso by delib: 5:40pm On Apr 04, 2008
who be Gen. milla?
i remain the one and only Gen in this land angry
Gen.Delib
Re: gongo aso by SamMilla1(m): 5:55pm On Apr 04, 2008
@delib
u will be dealt with
u will be stripped of your post

@tyty, wetin iyale ,mean
i will not pardon coded names in my kingdom
Re: gongo aso by gilgee(m): 6:28pm On Apr 04, 2008
SAM MILLA:

@delib
u will be dealt with
u will be stripped of your post

@tyty, wetiniyale ,mean
i will not pardon coded names in my kingdom

True talk.
Re: gongo aso by jaymobb(m): 6:56pm On Apr 04, 2008
he should b stripped well well grin
Re: gongo aso by delib: 6:58pm On Apr 04, 2008
@sam and gill
u think so?


deploys troops from the 243 calvary to demolish Lt. sam millers coup
Re: gongo aso by deola1(m): 6:07pm On Apr 05, 2008
meaningless replies undecided
Re: gongo aso by lightest(m): 10:33am On Apr 06, 2008
@deola
oya should have been your middle name. don't you know some people are enjoyin the thread. oje lo sun or ko lo be so do
Re: gongo aso by tufe(m): 3:40pm On Apr 06, 2008
some poeple have started claiming kingdoms here.

may thunder finish them.

tyty, i am happy ur iyale has come. i am also happy that u were theer for her in her tryuing times. you are indeed one in a million.love ya
Re: gongo aso by naijastyle: 12:25am On Apr 07, 2008
Thy kingdom come.
Re: gongo aso by ohilebo(m): 12:56pm On Apr 07, 2008
delib to be '' stripped well well ''  grin grin grin grin I beg, make una allow me collect the gate fee  tongue  and he must be completely naked  oooo,,, grin grin grin grin

i promise to give a very correct account.  grin grin
Re: gongo aso by tytylayor: 2:16pm On Apr 07, 2008
tufe:

some poeple have started claiming kingdoms here.

may thunder finish them.

tyty, i am happy your iyale has come. i am also happy that u were theer for her in her tryuing times. you are indeed one in a million.love ya

oh yummie, tnx n am glad u r bak too*am blushing* wink

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (17) (Reply)

Post Your Funny Pics Here / Funny Pictures!!! / Messi Now With Bald Head

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.