Stats: 3,168,949 members, 7,873,040 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 07:06 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2013/2014 Admission (811631 Views)
University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1077) (1078) (1079) (1080) (1081) (1082) (1083) ... (1198) (Reply) (Go Down)
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:29pm On Nov 23, 2013 |
Lol. People like amebo sha. See viewers as dem boku. Even harnnah is veiwing. Choi |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:30pm On Nov 23, 2013 |
baebyfaze91: Oya dis case is ova...mikebis du wateva u tink iz ryt....lol,drop ur 2go,lemme add u,mine is mickyjay02 |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:30pm On Nov 23, 2013 |
Hahahaha yhu ehn ...in oda words u dey follow me like twitter abi Tommybob: Hahahahaha! Shakur to funi na the reply, wey i dey wait for dey make me check #land every min.... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:32pm On Nov 23, 2013 |
FrancisTony: Am receiving heavy notification 'cos of this childish love ish. Abeg mb is expensive o before i vex for persony cnt u gv sm respect dude,if nt dat we skn 4 admssn here,u nt gona talk to ppl any hw,nd hw much is d mb u shtn at,did u pay 4 it or free |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:32pm On Nov 23, 2013 |
baebyfaze91: Oya dis case is ova...mikebis du wateva u tink iz ryt.... ![]() ![]() |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:33pm On Nov 23, 2013 |
Mikebis: 4get wat?afta u av insulted me,u av mk me feel like a guy dat doesn't knw wat his doin,u nw sayn we shld 4get,y cnt we hate each oda,nd start to b each oda's enemy,u wana prv dat u cn talk ritd*frwn face*i no send u,i no sabi u if nt dat we mt 4 here,did u tink we gona knw each oda,get d Bleep out of ma way dude*pointn at ur chest* |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:33pm On Nov 23, 2013 |
Mikebis: 4get wat?afta u av insulted me,u av mk me feel like a guy dat doesn't knw wat his doin,u nw sayn we shld 4get,y cnt we hate each oda,nd start to b each oda's enemy,u wana prv dat u cn talk ritd*frwn face*i no send u,i no sabi u if nt dat we mt 4 here,did u tink we gona knw each oda,get d Bleep out of ma way dude*pointn at ur chest*smh seriously...... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:35pm On Nov 23, 2013 |
Hahaha don't take it dah way BOI.. Ds life is too short to dey do efight oh especially wit shakur...bro we r still one nao Mikebis: 4get wat?afta u av insulted me,u av mk me feel like a guy dat doesn't knw wat his doin,u nw sayn we shld 4get,y cnt we hate each oda,nd start to b each oda's enemy,u wana prv dat u cn talk ritd*frwn face*i no send u,i no sabi u if nt dat we mt 4 here,did u tink we gona knw each oda,get d Bleep out of ma way dude*pointn at ur chest* |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by baebyfaze91(m): 1:35pm On Nov 23, 2013 |
Yam pepper scatter scatter!.......@shakur mk u go gym wella b4 resumptn oh....mikebis dn redi 4 u....... U guyz shld nt be lyk dis al cos of a gal.....4get wt has hapnd mikebis nd be gud frnds *join their hands 2geda*....oya embrace each oda by saying 'one love'.....dnt fall ma hand oh shakur nd mike |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:36pm On Nov 23, 2013 |
Baba me sef go add u ma con tender ma apology and afterwards remove yhu ...lol Mikebis: lol,drop ur 2go,lemme add u,mine is mickyjay02 |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:38pm On Nov 23, 2013 |
Mikebis: e neva doOya continue den na ![]() 1 Like |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:38pm On Nov 23, 2013 |
Me I don forget d matter nao ...na d guy carry am for head .. ..omo jeje lemi baebyfaze91: Yam pepper scatter scatter!.......@shakur mk u go gym wella b4 resumptn oh....mikebis dn redi 4 u....... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:41pm On Nov 23, 2013 |
Taylor184: smh seriously......d guy de mk me vex na..sheyb he sabi talk ni |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:41pm On Nov 23, 2013 |
Leye baba me I don lock up jareh ...u shu knw ayam ds obedient boi ...wen pple like u dey talk ma dey listen ni Leystra: |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by mofeuniben(m): 1:41pm On Nov 23, 2013 |
How To Use MTN BIS On Your Android And PC http://www.eminado.com/2013/11/how-to-use-mtn-bis-on-your-android-and.html |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:42pm On Nov 23, 2013 |
shakur07: Hahaha don't take it dah way BOI.. Ds life is too short to dey do efight oh especially wit shakur...bro we r still one naofree me jho |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by baebyfaze91(m): 1:42pm On Nov 23, 2013 |
shakur07: Me I don forget d matter nao ...na d guy carry am for head .. ..omo jeje lemi. Iffa hear omo jeje.......odidi Minister for Women Affairs!......tnx 4 d maturity tho,.. Wen u fit cum onlyn on 2go,we get tlk |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:43pm On Nov 23, 2013 |
baebyfaze91: Yam pepper scatter scatter!.......@shakur mk u go gym wella b4 resumptn oh....mikebis dn redi 4 u.......mk i kul ma mind wt bottle wata first,because as i de nw,am hurt,i get angry easily |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:44pm On Nov 23, 2013 |
Mikebis: y cnt u gv sm respect dude,if nt dat we skn 4 admssn here,u nt gona talk to ppl any hw,nd hw much is d mb u shtn at,did u pay 4 it or freeoh please, spare me that crap. Who care weda you are my senior. Dduh |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:45pm On Nov 23, 2013 |
shakur07: Baba me sef go add u ma con tender ma apology and afterwards remove yhu ...lollol..u de talk as if u no go love,b4 u rmv me,i go rmv u first..hahaha |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:46pm On Nov 23, 2013 |
Verily verily I say UNTO Yhu ....by ds time next year na me and YHU go sidddon for corner dey talk bou ds current issue by den na to laff ova.d mattter Mikebis: free me jho |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:48pm On Nov 23, 2013 |
Mikebis: mk i kul ma mind wt bottle wata first,because as i de nw,am hurt,i get angry easily shakur07: Leye baba me I don lock up jareh ...u shu knw ayam ds obedient boi ...wen pple like u dey talk ma dey listen niOya ero pese... make una no drag anyfin again o... abi una don forget say we be one ni? Persin wey una dey talk about sef come online just dey look una... 2 Likes |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:48pm On Nov 23, 2013 |
FrancisTony: oh please, spare me that crap. Who care weda you are my senior. Dduhi dnt av ur time,no wanda sm1 kip on complainin to me dat,hd doesn't like d way u chat |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:48pm On Nov 23, 2013 |
shakur07: Verily verily I say UNTO Yhu ....by ds time next year na me and YHU go sidddon for corner dey talk bou ds current issue by den na to laff ova.d mattterSure ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:48pm On Nov 23, 2013 |
Den I go put yhu for autodelete den ... Hope u no dey vex for me again Mikebis: lol..u de talk as if u no go love,b4 u rmv me,i go rmv u first..hahaha |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:49pm On Nov 23, 2013 |
MikebisWhy na ![]() 2 Likes |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 1:49pm On Nov 23, 2013 |
E go reesh evening bro ...d 2go server no dey connect for ma side baebyfaze91: . |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:51pm On Nov 23, 2013 |
shakur07: Verily verily I say UNTO Yhu ....by ds time next year na me and YHU go sidddon for corner dey talk bou ds current issue by den na to laff ova.d mattterhahaha..oya chop nuckle...shey 4 cbn corner 1 Like |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:51pm On Nov 23, 2013 |
Mikebis: i dnt av ur time,no wanda sm1 kip on complainin to me dat,hd doesn't like d way u chatkk . . I hear yhu |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 1:52pm On Nov 23, 2013 |
Mikebis: hahaha..oya chop nuckle...shey 4 cbn corner ![]() ![]() ![]() ![]() 3 Likes |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:52pm On Nov 23, 2013 |
Leystra:lol...mayb she's speechless |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 1:53pm On Nov 23, 2013 |
shakur07: Den I go put yhu for autodelete den ... Hope u no dey vex for me againnt rili*shakn hands wt u* |
(1) (2) (3) ... (1077) (1078) (1079) (1080) (1081) (1082) (1083) ... (1198) (Reply)
University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / 2015/2016 OAU Aspirant Thread. / UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |