Stats: 3,182,126 members, 7,916,308 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 08:05 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2013 Batch B House (408702 Views)
NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (359) (360) (361) (362) (363) (364) (365) ... (434) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2013 Batch B House by kponkedenge(m): 5:40pm On Jun 19, 2013 |
m'corazon:Thanks ![]() |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Nobody: 5:43pm On Jun 19, 2013 |
wetin dey happen for OOU na?? Hian! SWITCHUP:we go manage the NOR like dat. Hope d mistake in urs in much?? |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Nobody: 5:56pm On Jun 19, 2013 |
kponke denge, shey you don hear say you no dey resume ur own camp on the 25th like us?? Based on say bronu too poor to get im own camp, so una go wait make the corpers for benue camp finish their own 3weeks orientation, b4 u resume for benue camp. ![]() |
Re: NYSC 2013 Batch B House by kponkedenge(m): 6:06pm On Jun 19, 2013 |
booqee: kponke denge, shey you don hear say you no dey resume ur own camp on the 25th like us?? Based on say bronu too poor to get im own camp, so una go wait make the corpers for benue camp finish their own 3weeks orientation, b4 u resume for benue camp.Na lie I just call nysc oga just now e talk say dem fit carry us go dubai because we no plenty. But no tell anybodi o just com so 2 of us go de togeda 4 dubai. We fit marry sef. ![]() |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Xxpress(m): 6:28pm On Jun 19, 2013 |
osigiepurr: Dis bebestika informajara goes to all gallant OOU fresh Otondos in dis intellectual building.thanx 4 d info. Team lagos |
Re: NYSC 2013 Batch B House by yinkard4me(m): 6:45pm On Jun 19, 2013 |
@moderators, pls I just recieved a private msg from nairaland admin. Was directed to my yahoo email box Buh I am having problem opening ma yahoo mail box.. ow can I get d msg sent to me pls? Or can u hint me wah d msg is? Thank u |
Re: NYSC 2013 Batch B House by CrazyMan(m): 6:55pm On Jun 19, 2013 |
yinkard4me: @moderators, pls I just recieved a private msg from nairaland admin. Was directed to my yahoo email box Buh I am having problem opening ma yahoo mail box.. ow can I get d msg sent to me pls?Follow the user who sent you the message, then connect to him or her so you can start sending each other messages. yinkard4me: Or can u hint me wah d msg is? Thank uThat would be impossible cos I don't have access to your mail box. |
Re: NYSC 2013 Batch B House by ollyboy009(m): 6:58pm On Jun 19, 2013 |
yinkard4me: @moderators, pls I just recieved a private msg from nairaland admin. Was directed to my yahoo email box Buh I am having problem opening ma yahoo mail box.. ow can I get d msg sent to me pls? Or can u hint me wah d msg is? Thank uHi yinka,i'm the one that sent u that msg.please i'm kind of stuck in lag right nw and i wont be in sch until saturday.meanwhile,i wish to know my state of deployment before i travel down to zaria so as to know if i should com with my bags and then proceed to my SOD or to jst com 4 the letter if i av bn postd to d southwest. Pls i wil be glad if u can help a friend to check ma name 2mao morning when the list is pasted since you are in samaru.thanks |
Re: NYSC 2013 Batch B House by yinkard4me(m): 7:06pm On Jun 19, 2013 |
ollyboy009:No qualms Ola,I'll do dat for u. Buh ow do I get ur info? am having issues accessing ma mail box. |
Re: NYSC 2013 Batch B House by olanje: 7:08pm On Jun 19, 2013 |
ollyboy009:hi Abusites wat d Latest in Samaru? |
Re: NYSC 2013 Batch B House by ollyboy009(m): 7:17pm On Jun 19, 2013 |
olanje: hi Abusites wat d Latest in Samaru?Hi my greatest fella,the list will be pasted tonight unfailingly 4rm a reliable source bt it cud be around 10pm sha.u can surely get it checkd 2mao mornin.wish all d greatest Abusites in d house goodluck.#Team osun# |
Re: NYSC 2013 Batch B House by ollyboy009(m): 7:21pm On Jun 19, 2013 |
yinkard4me: No qualms Ola,I'll do dat for u. Buh ow do I get ur info? am having issues accessing ma mail box.Thatz my guy,i really apriciate u. you can beep my number and i wil text it 2 u and cal u as well.Thanks man! |
Re: NYSC 2013 Batch B House by yinkard4me(m): 7:28pm On Jun 19, 2013 |
ollyboy009:ve copied it. Naturally Ahead... U can modify ur post and remove d number nw... |
Re: NYSC 2013 Batch B House by esegift4life(m): 7:33pm On Jun 19, 2013 |
Dis is sampido hw far pple.any delsuites in d house.delsu callup don show |
Re: NYSC 2013 Batch B House by wunmibukola(f): 7:33pm On Jun 19, 2013 |
booqee: kponke denge, shey you don hear say you no dey resume ur own camp on the 25th like us?? Based on say bronu too poor to get im own camp, so una go wait make the corpers for benue camp finish their own 3weeks orientation, b4 u resume for benue camp.bukola y don't U̶̲̥̅̊ put uя̲̅ mind@rest,posting will be available 2mao latest fri |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Nobody: 7:43pm On Jun 19, 2013 |
wunmibukola: bukola y don't U̶̲̥̅̊ put uя̲̅ mind@rest,posting will be available 2mao latest friits now latest friday again?? This waiting is painful. Hopefully its pasted tomorrow. Thanks. |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Ifeminikan1(m): 7:50pm On Jun 19, 2013 |
Thank u lord jesus, for including my name in this batch b. Pls don't allow my name to be among those people that will be posted trouble state and pls lord let me receive my call up letter with joy tomorrow. In jesus name I pray! Amen. Thank u 1 Like |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Martinho(f): 7:59pm On Jun 19, 2013 |
Ifeminikan1: Thank u lord jesus, for including my name in this batch b. Pls don't allow my name to be among those people that will be posted trouble state and pls lord let me receive my call up letter with joy tomorrow. In jesus name I pray! Amen. Thank uu neva c anytin, na nairaland u dey com pray abi...u no get church?...abi ur pastor don go mosque? Who com be those pipo, na prayer wen go make god dey vex una go dey pray..u beta rephrase dat bolded part fast! B4 god knock ur head |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Kennyvikky(f): 8:00pm On Jun 19, 2013 |
scampy: Kenny pls wetin we go use collect d letter frm skul?i tink id card nd statement of result |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Zikkie(f): 8:17pm On Jun 19, 2013 |
booqee: its now latest friday again?? This waiting is painful. Hopefully its pasted tomorrow. Thanks.u ehn! U just dey make me laff sha! Me likey ![]() |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Herzyz(m): 8:33pm On Jun 19, 2013 |
plz any LASUites in d house should plz giv me update abt callup letter. |
Re: NYSC 2013 Batch B House by ziky2010(m): 8:35pm On Jun 19, 2013 |
Kenny_vikky: i tink id card nd statement of resultMe wey I no get statement of result,wetin I go present? |
Re: NYSC 2013 Batch B House by hardeysola(m): 8:36pm On Jun 19, 2013 |
Herzyz: plz any LASUites in d house should plz giv me update abt callup letter.Go sleep jhoor ...na dis nyt dem go dey gv u info.. U be ghost ![]() |
Re: NYSC 2013 Batch B House by olanje: 8:45pm On Jun 19, 2013 |
ollyboy009:Tnx ma man No tym 2 check tym... As e dey hot! |
Re: NYSC 2013 Batch B House by wunmibukola(f): 8:46pm On Jun 19, 2013 |
booqee: its now latest friday again?? This waiting is painful. Hopefully its pasted tomorrow. Thanks.U̶̲̥̅̊ know oou tins Ω̴̩̩̩̥o dey fst,dats y i said@worst fri |
Re: NYSC 2013 Batch B House by ollyboy009(m): 8:49pm On Jun 19, 2013 |
olanje: Tnx ma man No tym 2 check tym... As e dey hot!LOL,which team are you on? |
Re: NYSC 2013 Batch B House by ollyboy009(m): 8:54pm On Jun 19, 2013 |
booqee: its now latest friday again?? This waiting is painful. Hopefully its pasted tomorrow. Thanks.lol,madam bq al iz well! I can feel ya curiosity,u will soon get tired of camp na. I believ u wil av ur letter in few hours ok! |
Re: NYSC 2013 Batch B House by thuao(m): 9:02pm On Jun 19, 2013 |
Shegman22: Dis information is to all ladokite fresh Otondos. Ok. But wen we go collect the letter sef. She e don reach school or dem still dey await am. |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Uniquexty(f): 9:14pm On Jun 19, 2013 |
in few hours, we will no longer be looking out for people from our various uni, it will now be based on those postd to the same state with us. I'm enjoying d wait 1 Like |
Re: NYSC 2013 Batch B House by beau49: 9:23pm On Jun 19, 2013 |
esegift4life: Dis is sampido hw far pple.any delsuites in d house.delsu callup don showhw far na questn u dey ask abi na statement....cus me sef won knw weda d call up don show. |
Re: NYSC 2013 Batch B House by Pirowsky(m): 9:27pm On Jun 19, 2013 |
Ifeminikan1: Thank u lord jesus, for including my name in this batch b. Pls don't allow my name to be among those people that will be posted trouble state and pls lord let me receive my call up letter with joy tomorrow. In jesus name I pray! Amen. Thank u.Ife pls has kogi poly list bn pasted? |
Re: NYSC 2013 Batch B House by TemitopeOluseye(f): 9:30pm On Jun 19, 2013 |
Herzyz: plz any LASUites in d house should plz giv me update abt callup letter.no news yet abt LASU 1 Like |
(1) (2) (3) ... (359) (360) (361) (362) (363) (364) (365) ... (434) (Reply)
NYSC 2014 Batch B House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |