Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,180,221 members, 7,910,308 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 03:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Akpors Again!! (970 Views)
. / Mr Akpors Again!!! / Akpors Again (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Akpors Again!! by uzeba(m): 12:56am On Jan 28, 2013 |
Akpos was asked to complete the following: . . . 1)He who fights n run away? Akpos: e don surrender be dat na, na fear catch am. 2)A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am. 3) He who lives in a glass house? Akpos: Na rich politician e go be. 4)A stitch in time? Akpos: dey prevent further tear tear. 5) Birds of d same feather? Akpos: Na d same mama born them. 6) One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am. 7) A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if nobe barbeque. Dem plenty for chicken republic. Half bread is better than? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar. 9) A journey of a thousand miles? Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10) He who laughs last? Akpos: Get brain problem. Make dem examine am becos na begining of madness be dat. 11) A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am. 12) All work and no play? Akpos: Na bank job be dat bros. 13) Once beaten? Akpos: Na revenge go follow b dat. 14) A fool at forty? Akpos: U never see Naija own, ours starts 50 15) A friend in need? Akpos: Na parasite b dat. Will Akpos pass the test |
Re: Akpors Again!! by braine(m): 1:27am On Jan 28, 2013 |
He sure will; he's Akpors na |
(1) (Reply)
7up's New Advert (oga At The Top) / English Teacher Vs Principal / Facts Of Life
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |