Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,352 members, 7,971,242 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 06:37 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lmao (8321 Views)
Your Boo Forgot To Photoshop His Legs Lmao (photo) / LMAO! When The Principal Is Looking At You During National Anthem (PHOTO) / LMAO!!! When Your Miracle wont just happen ( Photo ) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Lmao by naijastyle: 5:31pm On Apr 15, 2008 |
how u take know |
Re: Lmao by tufe(m): 5:53pm On Apr 15, 2008 |
i used to patronize her back then. i was 20yrs old then, now i am 109yrs |
Re: Lmao by naijastyle: 7:17pm On Apr 15, 2008 |
damn! you don old o |
Re: Lmao by tufe(m): 7:27pm On Apr 15, 2008 |
. . but that doesnt stop me from performing my night duties with ma wives |
Re: Lmao by olulu(m): 11:29pm On Apr 15, 2008 |
tufe: u sure? ur house boy fit dey help u o, especially when u comot house |
Re: Lmao by naijastyle: 7:34am On Apr 16, 2008 |
chai |
Re: Lmao by jaymobb(m): 8:33am On Apr 16, 2008 |
@naijastyle y are u shocked abi u no sabi before sey olulu na the house boi wey dey help am service madam |
Re: Lmao by naijastyle: 9:04am On Apr 16, 2008 |
so olulu na houseboy wey dey service madman. |
Re: Lmao by tufe(m): 3:28pm On Apr 16, 2008 |
i thank God that even Naija knwo say na madmen olulu dey service. . . thnks naija |
Re: Lmao by clemcykul(f): 4:08pm On Apr 16, 2008 |
olulu na u be dis? ha ha ha |
Re: Lmao by tufe(m): 4:09pm On Apr 16, 2008 |
na him o |
Re: Lmao by naijastyle: 6:57pm On Apr 16, 2008 |
chai |
Re: Lmao by tufe(m): 7:03pm On Apr 16, 2008 |
chai . . . . . . what |
Re: Lmao by jaymobb(m): 7:45pm On Apr 16, 2008 |
chai his bla bla bla is on fire |
Re: Lmao by saucekid(m): 7:46pm On Apr 16, 2008 |
uhm. . . . . |
Re: Lmao by naijastyle: 7:50pm On Apr 16, 2008 |
and the uhmmming continues |
Re: Lmao by tufe(m): 8:09pm On Apr 16, 2008 |
till hunger catches you |
Re: Lmao by clemcykul(f): 9:38am On Apr 17, 2008 |
na hungry boiz dem be na |
Re: Lmao by tufe(m): 7:51pm On Apr 17, 2008 |
u sef no be ungry girl |
Re: Lmao by olulu(m): 10:02pm On Apr 17, 2008 |
jaymobb: mumu like u, wetin u sabi? i sneak in frm time to time, i no b d house boy naijastyle: naija, i thot u get small sense pass jaymumu, but u no even get at all, them never put processor for ur brain @tufe ur bla bla bla, no get funtionality again |
Re: Lmao by jaymobb(m): 9:24am On Apr 18, 2008 |
olodo see your head like house boi own |
Re: Lmao by saucekid(m): 9:25am On Apr 18, 2008 |
continue the yabbings |
Re: Lmao by gilgee(m): 10:51am On Apr 18, 2008 |
And get trashed. |
Re: Lmao by jaymobb(m): 10:57am On Apr 18, 2008 |
hmmmmmm |
Re: Lmao by saucekid(m): 12:06pm On Apr 18, 2008 |
hmmmmamama |
Re: Lmao by gilgee(m): 12:20pm On Apr 18, 2008 |
Hmmmpapa nko? |
Re: Lmao by saucekid(m): 12:43pm On Apr 18, 2008 |
you got that right |
Re: Lmao by tufe(m): 1:37pm On Apr 18, 2008 |
hmmmmmmmmmmmmmyou na no get work |
Re: Lmao by SamMilla1(m): 1:46pm On Apr 18, 2008 |
*GIVES THEM WORK* |
Re: Lmao by saucekid(m): 1:49pm On Apr 18, 2008 |
cutting grass in my farm |
Re: Lmao by ifyalways(f): 1:52pm On Apr 18, 2008 |
Sauce are you a farmer? abi na weed plantation?it better be the last one korrect weed washed down with hennesy makes bla bla memorable. pls where is clems?i missed her and wud always do. |
Re: Lmao by tufe(m): 2:02pm On Apr 18, 2008 |
clem re-registered in NLD as tufe. so here i am |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
Download Crazy Akpororo Comedy 2016 Video / What Is The True Meaning Of Oshaprapra???? / Handsome Guys On Nairaland....
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |