Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,062 members, 7,970,276 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 05:05 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Made In Nigeria, English (45330 Views)
Funny Made In Nigeria English / Made In Nigeria English. / Made In Nigeria English. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15) (Reply) (Go Down)
Re: Made In Nigeria, English by OdenigboAroli(m): 7:14pm On Jul 08, 2013 |
Od31: Wow,this is very heart warming. I actually understand the message, with ease. Ol'boy,dem shop crase give you ? |
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 7:14pm On Jul 08, 2013 |
you doesn't have respect ...so u mean I go dey talking to u and u go dey waka away like say u deaf abi? you doesn't have respect ...so u mean I go dey talking to u and u go dey waka away like say u deaf abi? |
Re: Made In Nigeria, English by na2day(m): 7:15pm On Jul 08, 2013 |
Abeg, give me orange make I lick! |
Re: Made In Nigeria, English by harlos: 7:15pm On Jul 08, 2013 |
Od31:dis one e yaf kill english finish |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:17pm On Jul 08, 2013 |
O'boy he be like say dis waka go get "K" leg. |
Re: Made In Nigeria, English by RedCard1(m): 7:17pm On Jul 08, 2013 |
I go land u slap o... E be like say rain wan fall o. I don button new leg o (new shoe). Laugh wan kill me die. |
Re: Made In Nigeria, English by modath(f): 7:17pm On Jul 08, 2013 |
Stegomiah: Enter your shoe and follow me Did you attend GCA Lagos? |
Re: Made In Nigeria, English by guttentag(m): 7:17pm On Jul 08, 2013 |
WHAT IS STRONG WITH YOU? |
Re: Made In Nigeria, English by vizboy(m): 7:18pm On Jul 08, 2013 |
Uncle uncle 2 are fighting here oh |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:20pm On Jul 08, 2013 |
O' bob se as body dey sweet me hmmm, na Over skills na him dey worry Okocha..... abeg na who know road to obalende.... Na who dey sell "cell" |
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 7:21pm On Jul 08, 2013 |
vizboy: Uncle uncle 2 are fighting here oh this really got me rib-cracking |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:22pm On Jul 08, 2013 |
guttentag: WHAT IS STRONG WITH YOU? Na wetin dey worry u? Ans: na the thing wen dey worry u, na him dey worry me. 1 Like |
Re: Made In Nigeria, English by Tcbaby(f): 7:23pm On Jul 08, 2013 |
*i go dey go *they are callin you *i lik come 2 my friend house |
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 7:23pm On Jul 08, 2013 |
GooseBaba:Lol but i tried. |
Re: Made In Nigeria, English by Demoladoc: 7:24pm On Jul 08, 2013 |
My eye is PUSHING me Nneka u don IMPLICATE salt for that soup wey u dey cook Mama sheri abeg arrange me one plate of jollof rice Them swear for u? 1 Like |
Re: Made In Nigeria, English by Webmoneycccom: 7:25pm On Jul 08, 2013 |
timpaker: why are you "fearing"? Ibadan girls: Paylents risten to ur shiden, we are d lizards of 2moro, try 2 pay awa skufis and givus sand educasan. |
Re: Made In Nigeria, English by elder05(m): 7:25pm On Jul 08, 2013 |
Warn yourself o! Before I vex. And if I vex, I go sound u! |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:25pm On Jul 08, 2013 |
Tcbaby: *i go dey go Police dey come oh, Na go I dey so..... I don zab oh.... Dey de' call u jor... I go like show my friend place after... |
Re: Made In Nigeria, English by Ovems(f): 7:25pm On Jul 08, 2013 |
Question: Where is your mother? Ans: she's on the house. Your laugh dey make my laugh laf |
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 7:26pm On Jul 08, 2013 |
Guy no let your shadow deceive you Our politicians are stealing by trick The person wey swear for you don die troway Why you dey look like person wey see spirit Malam go ask.. I dey craze? Me go answer: before nko? The babe don take toto water cook for the guy We go see for church. Eg beer parlor, asehwo joint and thinz |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:28pm On Jul 08, 2013 |
Ovems: Question: Where is your mother? Na be so, Emeka na were ur mama dey? Mama dey inside house dey sleep.. 1 Like |
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 7:29pm On Jul 08, 2013 |
"Why Shall i Shy" |
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 7:29pm On Jul 08, 2013 |
Demoladoc: Hahahaha ha ..... Salt don suffer |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:30pm On Jul 08, 2013 |
Fhemmmy: "Why Shall i Shy" Na wetin go make me shy, dey no born dem well. |
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 7:32pm On Jul 08, 2013 |
Fhemmmy: "Why Shall i Shy" Because I get liver..nothing dey par.. |
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 7:35pm On Jul 08, 2013 |
See as they guy dey misbehave like person wey juju dey romance. |
Re: Made In Nigeria, English by sova(m): 7:35pm On Jul 08, 2013 |
see ur kokoro is smal(ur dick is small) ur papa ur mama ur ear no gt ntwk |
Re: Made In Nigeria, English by sopoundz(m): 7:36pm On Jul 08, 2013 |
I don woundjure |
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 7:37pm On Jul 08, 2013 |
GooseBaba: WildChild00: Any attempt! |
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 7:38pm On Jul 08, 2013 |
sopoundz: I don woundjure I go wound you oh |
Re: Made In Nigeria, English by CaptainPlanet(m): 7:38pm On Jul 08, 2013 |
[color=#000099][/color] |
Re: Made In Nigeria, English by darkashes(m): 7:40pm On Jul 08, 2013 |
1) and then when then. 2) what wil come an come an happen. 3) the rice have dawn. 4) haa..we have chop it. 5) daddy i have shine the shoe. 6) see my uncle have buy me something. 7) my biro is nor working. cokoroach 9) the tv is doing shhh. 10) i want to barber my hair. I used al this when i was young. Mehn its dead funny 1 Like |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15) (Reply)
Man Gets N400,000 At Abia Hotels Due To His Selfless Service (Photos) / The Ghastly Motor Accident That Killed A Lady In Onitsha (Graphic Photos) / Jake Amo: Meme Boy Grown In New Photos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |