Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,511 members, 7,999,278 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 11:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) (100858 Views)
I Am Flow1759 / One For The Master And One For The Boy By Flow1759 #mobilebookshelfwaw / Official: Happy Birthday To Flow1759 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (34) (35) (36) (37) (38) (39) (40) (Reply) (Go Down)
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyOsamadeen(m): 10:30am On Oct 30, 2013 |
Onyiclassic: foxy n co una dey fall hand,y nt just look 4 a way n end d story its becomin borin Relax... It only paused not turned boring... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by 01emek(m): 11:34am On Oct 30, 2013 |
Came in,no update yet!(pick up broken alomo bottle chase flow,floxy and iduwaa round nairaland) |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by arabanibaba: 1:50pm On Oct 30, 2013 |
well wetin we go do as them refuse to update i know oduaa is planing to pork aunty blessing and flow and foxy are high on coco that they sniff from alhaji good job guys am enjoying myself make i enter preacher son first |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Daniel2802(m): 4:09pm On Oct 30, 2013 |
Una never finish with the meeting yet? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyOsamadeen(m): 4:14pm On Oct 30, 2013 |
Daniel2802: Una never finish with the meeting yet? No... Still going on... Please relax |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Uthman51(m): 10:00am On Oct 31, 2013 |
I don read preacher son finish ooo make una come update naa..ahbi uduak don masturbate till him JT comot |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Uthman51(m): 10:01am On Oct 31, 2013 |
I don read preacher son finish ooo make una come update naa.. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by 01emek(m): 10:23am On Oct 31, 2013 |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by 01emek(m): 10:24am On Oct 31, 2013 |
coco mood ctivated |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Xsenga(f): 11:05am On Oct 31, 2013 |
This story is getting boring, 4 the past few weeks now no update. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by 01emek(m): 12:09pm On Oct 31, 2013 |
I swear if una come back una must give us 15 update in one day(sip from my bottle of alomo,stronge my face,waiting patiently 4 the coco guys to come) |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Therock5555(m): 5:12pm On Oct 31, 2013 |
Its been a long time o, now we dey serious. Updates continues by 9pm. Dont miss it. Still i Rock still they flow and foxy |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Daniel2802(m): 6:30pm On Oct 31, 2013 |
Y still 9pm? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Therock5555(m): 8:37pm On Oct 31, 2013 |
Typing...... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Jumizie13(f): 9:10pm On Oct 31, 2013 |
The rock5555: Typing......9.pm never do? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Therock5555(m): 9:44pm On Oct 31, 2013 |
"Uudduuaakk" Attai shouted from inside the room, i went inside to meet him, he and Flow were sitting in the palour. Attai was smoking weed that early morning while Flow was taking his 1759 as usual. "Yes ogas" i said. Since one person was called oga that means two people would be called ogas and maybe three people ogasses or so am thinking. "You don go Abuja before?" Attai asked. "Yes... I mean noo, but i don see am for Niaja films" I replied foolishly. "Flow you think say this boy no go put us for trouble for Abuja, make we just kill am na" Attai said to Flow while looking at me like a dare-devil. "Noo, no kill am, e bettar make dem kill am for Abuja so that our hands no go dey stained with him dog blood" Flow replied. "Chai so this men wan go sell me like Joseph for Abuja" I thought as my thin legs shook. "Uduak you go follow us go Abuja for Coco business, Alhaji say na you go be our assitant there so better behave your self, you hear me?" Flow said while holding his ears. "I hear you o, but na wetin be coco na?" i said confused. "Coco na the short form of Cocoyam" Attai said sarcastically. "If na cocoyam business una wan go do una for tell me na, my mama na real cocoyam farmer" I boasted as Attai and Flow began laughing like two drunkards. "Attai if i tell you say this our secetary no get sense you go dey doubt am" Flow said admist laughter while i stood confused where i went wrong. "Why una dey laf na, i no get am well?" "No worry, when we reach Abuja you go know" Attai said. "Oya go pack your things, we dey leave this afternoon" Flow said as i quickly ran out. Be it cocoyam or any other business we were to do in was not going to be that bad, since atleast we had a nice jeep to take us there, i was tired of cleaning everyday, atleast make i follow enter form oga. "Na where you dey go, this one wey you dey carry all ya property?" Haruna asked me. "My level don pass your own jare, i dey go Abuja" I said excitedly. "Oya Uduak make we dey go na?" Flow shouted from outside, so i quickly put my 'Ghana Must Go Bag' on my head and ran outside. "Uduak you dey mad?" Attai asked "Them write mad man for my head" i replied him back. "Na why you carry all your properties dey go?" Flow asked. "I think say we dey go Abuja na, no be to go live for there" I said foolishly. "Better go reduce that thing jare" Flow shouted as i sprinted back inside. "Kai, you no travel again" Haruna teased me. "Them talk say we dey go UK so my load to plenty" i said angrily as Haruna bursted into his trademark hausa toned laughter. "Make una wait for me na" i shouted as i ran to the already moving jeep.. Attai with his big head made me run till i got to the gate before allowing me in. Haruna waved us off as we began our long journey to Abuja. I planned on staying awake till we got to Abuja but sleep got the better of me, when i woke up we were in a crowded road with lots of cars. "Chai, Flow na Arm robbers stop us?" i cried out in fear. "You be mumu jare, we dey Abuja, this na just traffic" Flow answered me. I relaxed my mind and observed the environment but one thing was on my mind. Abuja must hear my name or so i thought... 3 Likes |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by adegwurulez(m): 10:03pm On Oct 31, 2013 |
welcome back ogasses |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Xclusvibebay: 10:08pm On Oct 31, 2013 |
Thumbs up bro chai bt dis update short na 4 ow many week wey we dey wait una |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by skyscraperTM(m): 11:28pm On Oct 31, 2013 |
Nice one |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 5:28am On Nov 01, 2013 |
Good Morning y'all... Update coming shortly... Na joke o... But updates coming up sha... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 5:50am On Nov 01, 2013 |
''Flow, why you dey make this boy feel like say him dey London?'' I asked Flow concentrating on my driving. Uduak who had sat down at the owner's corner had his face stuck to the window. He was busy waving at unseen objects. ''Attai, na pastors them dey road o'' Flow shouted. I looked at him at shook my head. I was the one on the wheel so I had definitely seen them a long way off. No point wasting my time to play in tune with his foolishness. ''Pastors? Abuja na land of pastors?'' Uduak asked foolishly. I looked at him, now foolishness have different level but Uduak's own was the highest level of it. His face had a semi-smile with his tongue sticking out of it. ''Na Mountain of Fire pastors and them dey cast out dog spirits'' Flow replied. Uduak quickly grabbed on the tontolus. If the female reproductive organ is toto, then the male should be tontolus or so I thought. ''I like my spirit o. Abeg make them no cast am o'' Uduak begged. We had like three cars in our front. ''Flow, you know where oga put the coco?'' I asked. ''I been wan ask you now now'' He replied. ''Since na cocoyam, I go use my dog instinct smell am comot.'' Uduak said without anyone asking him. Our chicken laps (9.mm1 were tucked safely in a compartment under the chair which was created specially for it. I adjusted my tuxedo and waited. ''Attai, them carry dog o. Make them no sniff out the coco oo'' Flow shouted, his hand between his teeth which was clattering. Flow was already putting up a guilty display. ''Stop to dey fear na. Since Alhaji no tell us where the coco dey make we just imagine say na car we dey go deliver'' I said to Flow, the words somehoe calming him down. ''Oga, dem the soldiers don reach oo'' Uduak shouted from his seat. ''Shut up and allow me concentrate.'' I replied him. A light tap on my glass made me wind it down and stared into the reddest eyes I had ever seen all my life. I adjusted my tie and waited for anything that was going to come up. TO BE CONTINUED!!! |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by 4kizo(m): 9:28am On Nov 01, 2013 |
#adjust my seat# una welcom o |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Melancholy(m): 10:19am On Nov 01, 2013 |
Sincerely i prefer the coco part of this story cos it makes me LMAO! |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Onyiclassic(f): 11:42am On Nov 01, 2013 |
cant believe i didnt laugh 2 dis post mayb cos am loosin intrest,foxy u guyz should try n update often in order nt 2 kill our spirit.. THUMBZ UP THOUGH |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by skyscraperTM(m): 12:28pm On Nov 01, 2013 |
Seen |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by 01emek(m): 2:22pm On Nov 01, 2013 |
Una know kurna makaranta 4 kano?? Na my caban be that! |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Nobody: 2:56pm On Nov 01, 2013 |
9 milli.....i love that. Anyone want some dodo?? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Daniel2802(m): 3:22pm On Nov 01, 2013 |
Make una no relent oh. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by otijah(m): 5:44pm On Nov 01, 2013 |
Flow I can't wait to knw wat happened next plzzzzz update |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by leonard509(m): 6:33pm On Nov 01, 2013 |
#grabs bagco bag dats filled with movie snack(garri,milk,sugar and groundnut),,fetches one mudu off the snack bag# . .diz gon be fun . . . . .uduak don enta abuja oo. . . . .but flow nd attai. .una for giv uduak small orientation na. .make the guy no com fall una hand by mistake |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Uthman51(m): 12:09am On Nov 02, 2013 |
Una never repent from dis delay wey una like to dey delay ahbi |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by kroosx: 4:03pm On Nov 02, 2013 |
I gues d nxt update will be in 2weeks tym...sweet story like dis una jst dey lower our morals.... Anyway I jst hope u guys re bk for good |
(1) (2) (3) ... (34) (35) (36) (37) (38) (39) (40) (Reply)
The Most Wanted Maid / The Brand Of Cain (A Complete Novel) / #my Life
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |