Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,649 members, 8,003,227 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 09:53 AM

Politics Chat Room - "The Beer Parlour" - Politics (84) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Politics Chat Room - "The Beer Parlour" (171931 Views)

Oby Ezekwesili Blasts Nigerian Senate, Calls It Gathering Of "Beer Parlour Chat" / Politics Chat Thread, Discuss Nigerian Politics Here But Dont Get Picked Up / First Lady, Aisha Buhari Closes Beauty Parlour (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (81) (82) (83) (84) (85) (86) (87) ... (128) (Reply) (Go Down)

Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by donphilopus: 10:03am On Oct 05, 2013
lertee:
I am fine,and u?
am kul
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Okijajuju1(m): 1:30pm On Oct 05, 2013
My Pipo...

I greet una.. I landed like Lander brothers last night in Pitakwa..
From Airport straight to Club.. Nna men! Port-Harcourt Oringo don dey upgrade small small..



Anyways.. I say make I greet una.

Barman.. Share shayo for everybody hia.. grin
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by donphilopus: 1:43pm On Oct 05, 2013
Okija_juju: My Pipo...

I greet una.. I landed like Lander brothers last night in Pitakwa..
From Airport straight to Club.. Nna men! Port-Harcourt Oringo don dey upgrade small small..



Anyways.. I say make I greet una.

Barman.. Share shayo for everybody hia.. grin
u fvck up nau, na as evri body don drink tire na iim U land...
Anyways Tnk U
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 2:48pm On Oct 05, 2013
donphilopus: u fvck up nau, na as evri body don drink tire na iim U land...
Anyways Tnk U
well done o....
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Double194(m): 2:50pm On Oct 05, 2013
Okija, soo U look me finish na only one bottle U wan share give me?? I pray for U finish, ur flight land safe na only one bottle U wan give me. Abi u think say I no know say na money U go collect from dat ur broda wey dey work for LNG??
JƱڪτ̲̅ shift commot from my table.





Heyyyyy BarMan, come here.
How much I dey owe U b4,

Liar, E don reach like dat

U sure say U no dey add money for me??


Oya wait, sheyyyy una 33 still be 150?

Bring me one bottle.


Dey go nahhhh U stand there dey look me. I go pay U nahh abi na only me dey owe?? U no hear say even Federal Government dey owe?? No JƱڪτ̲̅ try vex me dis afternoon. Comm,n Commot here osiso.
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 2:52pm On Oct 05, 2013
Ola
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 2:55pm On Oct 05, 2013
mondi_cheeks: Ola
hello bartender
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 2:58pm On Oct 05, 2013
Double194: Okija, soo U look me finish na only one bottle U wan share give me?? I pray for U finish, ur flight land safe na only one bottle U wan give me. Abi u think say I no know say na money U go collect from dat ur broda wey dey work for LNG??
JƱڪτ̲̅ shift commot from my table.





Heyyyyy BarMan, come here.
How much I dey owe U b4,

Liar, E don reach like dat

U sure say U no dey add money for me??


Oya wait, sheyyyy una 33 still be 150?

Bring me one bottle.


Dey go nahhhh U stand there dey look me. I go pay U nahh abi na only me dey owe?? U no hear say even Federal Government dey owe?? No JƱڪτ̲̅ try vex me dis afternoon. Comm,n Commot here osiso.
I gve u weed smoke, you dey speak many english
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 2:59pm On Oct 05, 2013
barcanista: hello bartender
lol im the table dancer...but since the bartender isnt here let me serve u
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by donphilopus: 3:10pm On Oct 05, 2013
barcanista: well done o....
boss hw ur nah
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 6:10pm On Oct 05, 2013
donphilopus: boss hw ur nah
Man I balance o... On epl things. And U
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by donphilopus: 6:46pm On Oct 05, 2013
barcanista: Man I balance o... On epl things. And U
boss ah no get chance 2 watch ooo ah dey dil wit mah clothes oooo sin CFC no get 2day soo
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by lertee(f): 6:50pm On Oct 05, 2013
Double194: Okija, soo U look me finish na only one bottle U wan share give me?? I pray for U finish, ur flight land safe na only one bottle U wan give me. Abi u think say I no know say na money U go collect from dat ur broda wey dey work for LNG??
JƱڪτ̲̅ shift commot from my table.





Heyyyyy BarMan, come here.
How much I dey owe U b4,

Liar, E don reach like dat

U sure say U no dey add money for me??


Oya wait, sheyyyy una 33 still be 150?

Bring me one bottle.


Dey go nahhhh U stand there dey look me. I go pay U nahh abi na only me dey owe?? U no hear say even Federal Government dey owe?? No JƱڪτ̲̅ try vex me dis afternoon. Comm,n Commot here osiso.
cheesy cheesy
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by fundamentals(m): 7:17pm On Oct 05, 2013
*walks in like james bond*....excuse me pls....*talkin 2 barman*....i need 2 bottles of martini....*speaks in british accent*.....with a slice of lemonpeel in each,shaking nt stirred....yes sire*barman leaves* #searchin 4 beautiful ladies n d bar#
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 7:30pm On Oct 05, 2013
Today I have special dances lined up for u grin
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by lertee(f): 7:38pm On Oct 05, 2013
fundamentals: *walks in like james bond*....excuse me pls....*talkin 2 barman*....i need 2 bottles of martini....*speaks in british accent*.....with a slice of lemonpeel in each,shaking nt stirred....yes sire*barman leaves* #searchin 4 beautiful ladies n d bar#
Your orders r taken..
**here,drops on the table**
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by fundamentals(m): 8:09pm On Oct 05, 2013
lertee:
Your orders r taken..
**here,drops on the table**
...*pays in pounds*...thanks alot,dis wud suffice.*waitress leaves*....viewing her backside...excuse me pls one more tin...*waitress stops*.
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by luvablesam(m): 8:25pm On Oct 05, 2013
Bar man.....beer abeg.,....Naija too worry ooo
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by luvablesam(m): 8:29pm On Oct 05, 2013
Everybody dey strike


RESIDENT DOCTORS
ASUU
NASU
SANU
ASUP

C.AC. DON JOIN TODAY AGAIN


TINS REALLY DEY RED FOR HERE....

BAR MAN....WER U DEY NA....ABI U TOO DUN JOIN STRIKE?
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 8:32pm On Oct 05, 2013
Berem no dey? sad off I go!
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 10:32pm On Oct 05, 2013
mondi_cheeks: Today I have special dances lined up for u grin
can't wait baby... Let's get it started
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 10:38pm On Oct 05, 2013
lertee:
Your orders r taken..
**here,drops on the table**
hi ehm uhm ehm I need VIP service from you...

***she smiles and turnd around***

**my eyes inking at her butt** VIP service pls
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 10:42pm On Oct 05, 2013
barcanista: can't wait baby... Let's get it started
tonight we are charging double cheesy
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by donphilopus: 11:02pm On Oct 05, 2013
Who dey mi AUZ??
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by uncletbuddy(m): 11:12pm On Oct 05, 2013
donphilopus: waitress abeg burst am 1 kunu make e carry buns take balance am...
Abi i no try?

chai! U no try o.... I no remember whether I try diz combination for secondary school, but diz one fit choke my throat o... Atleast give me zobo and chicken lap if d money no plenty for ya pocket
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by donphilopus: 11:19pm On Oct 05, 2013
uncletbuddy:

chai! U no try o.... I no remember whether I try diz combination for secondary school, but diz one fit choke my throat o... Atleast give me zobo and chicken lap if d money no plenty for ya pocket
OMG Y E B say na as My wallet fall just nau wen i dey cum U cum dey demand all dese, ok i dey come mak i run go find am abeg
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 11:31pm On Oct 05, 2013
mondi_cheeks: tonight we are charging double cheesy
quote your figures... I wl need anoda gal 4 donph my guy
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 11:43pm On Oct 05, 2013
barcanista: quote your figures... I wl need anoda gal 4 donph my guy
i will work something out for u
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 11:49pm On Oct 05, 2013
mondi_cheeks: i will work something out for u
ya that wl be wen we go in the VIP lounge for sme firing squad
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 11:50pm On Oct 05, 2013
barcanista: ya that wl be wen we go in the VIP lounge for sme firing squad
today we are doing traditional dances grin
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 11:56pm On Oct 05, 2013
mondi_cheeks: today we are doing traditional dances grin
we? U and who?
Re: Politics Chat Room - "The Beer Parlour" by Nobody: 12:02am On Oct 06, 2013
mondi_cheeks: tonight we are charging double cheesy
You don't disapoint.
Well doubled package,it isn't easy to twist and wind.
undecided

(1) (2) (3) ... (81) (82) (83) (84) (85) (86) (87) ... (128) (Reply)

Brgbveakijlng.. / Osun Poll Today, What Is Happening In Your Area? / The Black Africans Who Ruled Europe From 711 To 1789 - Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.